Chicfarmer's Posts
Nairaland Forum › Chicfarmer's Profile › Chicfarmer's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 66 pages)
Dogalmighty17:Ah no tell una? ![]() Dem don come. We know them ![]() |
Op, this thing you're doing is not good o ![]() Chelsea fans must be sick 🤢😷 of all the arsenal threads on nairaland since yesterday ![]() E come be dem like say make new season just start already. ![]() Chelsea fans make una cool down,. Na our time be this ![]() Life na turn by turn ![]() |
Good job, but if you can track this man why can't other security operatives track bandits and kidnappers ![]() |
ravensckar:I hope you realize that your team also played today? Oh, I forget say na meaningless match una dey play these days. Pele o... ![]() |
ravensckar:Take care of your heart, okay? I can imagine how you're feeling right now. ![]() Don't worry the pain will reduce in the morning, you hear ![]() |
ravensckar:Clown 🤡🤡🤡🤡🤡 Try check your bp tonight o. I no wan hear say person develop health complications this night o. Tonight is for celebration, okay? ![]() |
fergie001: ![]() Oga Fergie, prepare for more pains because 30th May will be bloody ![]() Arsenal is set to inflict more pains on our rivals. Be happy for us na ![]() |
All our rivals should just forget the league for the next five years. We go retain the title for five years at least before una go smell am again ![]() |
Omo.. na to go buy kravatchkalia, junior Kroupi, mateus Fernandez, Osimhen, lewandowski, camavinger, even Bruno Fernandes .Una no go hear word for us o. Make all our rivals just forget about the league for the next five years like this ![]() |
Finallyyyyyyyy!!!!!!! |
omooba969:When doku see defenders when no well body go dey catch am.. ![]() |
Solcampbell: you sabi the guy well well... ![]() |
123papas:No na. Sell Gabriel Jesus and martinelli. |
Doyou2019:Arteta, please 🥺 buy this Kroupi boy for me. The Bobo no dey take eye see goal.. kai ![]() |
This boy go and rest. You no get advisers? The people that made you can break you. Mtcheww... ![]() |
I'm also waiting for yahaya bello own. Going to senate will not save him ![]() |
Mumu man. More of these greedy politicians need to be slammed into jail. ![]() |
YoobaNesan:Eze money 🤑 is two times guehi own. Thank you for your attention to this matter ![]() |
Palace go collect extra fees for Eze head if arsenal win the league. Are you thinking what I'm thinking 🤔 ![]() Thank you for your attention to this matter (in Donald trump's voice) ![]() |
seunowa:Forget argument. So 100,000 people come out for apc senatorial primaries? You think say we be jjc? ![]() |
Sonofgod1990:You be mumu man ![]() Meanwhile pep don resign o. Fear of arsenal don catch pep ![]() |
Does Delta central poll 100,000 votes during general elections? ![]() |
A civilization (Burnley fc) will cease to exist by 10pm tonight (in Donald trump's voice) ![]() Arsenal 6: 0 Burnley This i have seen (in falseprophet voice) ![]() |
In nature actually the male of the species is usually more colorful. E.g peacock, domestic fowls, lizards, birds etc. There are exceptions though like humans, but if it's their culture then it probably works for them ![]() |
If north is still the north that I know, Mallam will eat dinner in his home tomorrow ![]() |
Tjra:Exactly. Is this not against anti money laundering laws? Na for poor man body efcc dey sabi work. |
Heffalump:You're wrong. They contain healthy bacteria (probiotics) which improves gut health, encourage good metabolism and boost the immune system. |
This fiction has holes... 1. Your friend dated the girlfriend he later married for seven years. So at what point did he date this woman wey no gree move on? 2. How come you didn't know about this woman since the groom na your friend wey e come be say na friend of the groom (groom when suppose be your friend) na him come dey give you gist? ![]() |
You know this finish and you still dey borrow more ![]() |
This one wey Dem go grant pardons tomorrow??.. ![]() |
if e cross inec signboard Dem go report am. ![]() If e drive pass inec office Dem go post am ![]() All these shenanigans will not confer legitimacy. PDP needs thorough sanitation or else the party don sink gabadaya.. |
It is deliberate. They know what they are doing.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 66 pages)





