Chiefojiji's Posts
Nairaland Forum › Chiefojiji's Profile › Chiefojiji's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 68 pages)
dis story just make me remember dat joke..... wey d guy follow hin wife go her parents house, con tell d parents say he will help dem to renovate dere house.... after dem don remove the roof, na so dem no see husband again... bros, she is not your wife.... she just help u spend ur money. atleast u sha snap wedding pishure.... u sef don marriage be dat for fushor purposes. |
I came in here just to see the flying bullets. #disappointed |
S 2... january 10 confirmed |
that 1st pic tho! be like say dem dey do blue film the 5th pishure! see dere head like basketball ball #ideytoilet |
fashola is working! woooo lemme come and go and be calling bro Ibrahim and sister aina down, for money wey dem promise me since august make I use am go and do MMM |
who autographs epp ![]() dem dey chop am ![]() he asked for what is more important than autograph. Afterall, giving him money na still autograph in his pocket |
my phone no get camera! wetin I go do ![]() na touch light phone |
wheriz Kola Olawuyi ![]() Nkan nbe oooooooooo, mewa nsele! by the way, Arsenal loose today. channels news should investigate into d loosing matter |
*yawning Ahbeg is it jenuari yet ![]() |
suya / aasun eaters don suffer!!! |
what is dis one doing ![]() is you okay? if u don't want atiku in aso rock u better don't laugh! if u try laugh lasan! u go laff carry ur thumb enter pvc machine reader. |
monniyi:that is how it will look like when rapture take place!!! so u should know which one u go follow, i.e to be rapture or to be un-rapture! |
cupidFlint:open d door I wan give u something! make I beat sense inside ur head
|
heard something like this about 2016 budget. well, getting prepared for the worse! cus e be like say when dem say good it actually mean bad |
cupidFlint:is something doing your sense ![]() |
merciless I see him still able to stand with his 2 legs and he even still dey look at the camera. if I catch dis kien person, 1 blow lasan, sperm go dey pour out from him mouth straight. |
omosefeeguaibor: ![]() omosefeeguaibor:egbosa 1 egbosa 2 egbosa 3 haf e do? or u want more? well I am jos learning how to lie down incase I become naija president |
bought 3 sounds banger, cut it into 3, blow 1 for morning, 1 for afternoon and 1 for night. |
inkan nbe oooooooooo |
where are dos pipuu dat always shout afojas upandown ![]() well I actually checked in, not to comma see how the court room be, or how d judge look like, but to coma check d lady assets.... dem con disappoint me... so sad. no pishure |
kiss my ass! or another option buy me G-wagon! na true lovuu oooooooooo or if she can't do all dos, she can prove it using phythagroras theorem, if she sabi book them corn turn true love to business, toh! :-Xkiss my ass! or another option buy me G-wagon! na true lovuu oooooooooo or if she can't do all dos, she can prove it using phythagroras theorem, if she sabi book them corn turn true love to business, toh! |
looooooooong thing! applies to only non Nigerian. who get time for ejo gutter dooti ![]() #DoAnyhowSeeAnyhow |
innocent chicken on death row awaiting persecution day! |
LilNetty:stop the thinking! goto to orphanage home's or goto Ikeja general hospital. ps: not with empty hand oooooooooo You'll appreciate celebrating Xmas. cus those people are not even thinking celebrating Xmas anywhere else!!! merry christmas in advance |
is there any for water Mellon ![]() I have plenty here wey have over ripe.... thinking I can fit use am to do water Mellon moi-moi |
Fabulocity:dat is what grace of God can do. |
carexy:I get one wey I no dey use before, so na dat one I dey u. just dat dis one am using is very weakhead |
Famutimi:she stole my heart away and run go..... |
CrEaToRmalden:witch pain ![]() |
yes!!! you have used the G inside ur glory like dat give d girl.. just try to marry d girl sha, so that d G will still be around u... and not dat u go just dey carry lory upandown... but come, your sense dey pain u ![]() u no know say she dey do ororo ni? guyman, u need cane. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 68 pages)
I came in here just to see the flying bullets. 


