Romance › Re: 10 Things Broke Girls Often Say by chimerase2: 11:49am On Jan 15, 2015 |
tosyne2much: Farano ooooya thick that button right away wen I told u dat she fittnt u tink say amu joking?  |
Romance › Re: 10 Things Broke Girls Often Say by chimerase2: 11:48am On Jan 15, 2015 |
tosyne2much: hahahahahaha I know her die
Make I mention her moniker ? abeg oh ma hand no dey oh Cus me no need her trouble nw  |
Romance › Re: Why Do Men Lie? by chimerase2: 11:46am On Jan 15, 2015 |
AfricanApple: okay!!!!!!! now I know ife mi do u take ma comment serious?  |
Romance › Re: 10 Things Broke Girls Often Say by chimerase2: 11:45am On Jan 15, 2015 |
farano: What's her moniker? Really wanna know  FARANOOOOOOOOOOOOOO  |
Romance › Re: My Funny Feelings Abt Nairalanders!!! by chimerase2: 11:43am On Jan 15, 2015 |
Espcially me  |
Romance › Re: 10 Things Broke Girls Often Say by chimerase2: 11:39am On Jan 15, 2015 |
|
Romance › Re: 10 Things Broke Girls Often Say by chimerase2: 11:38am On Jan 15, 2015 |
farano: I just came here to the comments  I haff seen one of dem  E remain de oda notorious troublemaker of a gal she knws her self but no need call her name she is knwn for creating useless threads  |
Romance › Re: 10 Things Broke Girls Often Say by chimerase2: 11:33am On Jan 15, 2015 |
*Observing proceedings from ukwu achara* |
|
Romance › Re: Why Do Men Lie? by chimerase2: 11:00am On Jan 15, 2015 |
Women luv to be told lies Dat is de best option for men |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chimerase2: 10:28am On Jan 15, 2015 |
mukina2: Am not going to warn anyone here. You are all grandpas on NL.
If after this thread is unlocked you continue, you know what comes next.
Old men acting like kids. Smh dem been dey fight?  |
Nairaland General › Re: 12 Simple Ways To Survive The Harmattan by chimerase2: 10:14am On Jan 15, 2015 |
Op forgot de ibongi part |
Romance › Re: Nairaland Damsels by chimerase2: 10:37pm On Jan 14, 2015 |
Op u re right  And if u attack dem on one pix de next pix will be a disaster  |
Romance › Re: SHE NEED YOUR ADVICE >pics< by chimerase2: 10:33pm On Jan 14, 2015 |
De man is like muah  |
Romance › Re: I Wish I Never Met Him by chimerase2: 9:55pm On Jan 14, 2015 |
Such a nice guy, he is just like me Op u want to reap wia u didn't sow akwaya Thank God he didn't fall for ur lust Abeg op stop lusting after someones boi friend |
|
Romance › Re: Chai! What Kind Of Problem Is This? by chimerase2: 9:41pm On Jan 14, 2015 |
Op u get luck say ma fellow derailers no dey Dis ones way de derail above na small self LIENUS  |
Romance › Re: Why Every Female Prefer London Guys Only. by chimerase2: 9:00pm On Jan 14, 2015 |
MrAMU u didn't add Home base guys will only buy condom and pure water on their first date  |
Romance › Re: my E Crush by chimerase2: 8:53pm On Jan 14, 2015 |
|
Romance › Re: 10 Things Broke Guys Often Say by chimerase2: 3:55pm On Jan 14, 2015 |
softysparky: You are a man of God oooo. I didn't say anytin oh  |
Romance › Re: 10 Things Broke Guys Often Say by chimerase2: 3:23pm On Jan 14, 2015 |
|
Romance › Re: 10 Things Broke Guys Often Say by chimerase2: 3:21pm On Jan 14, 2015 |
|
Romance › Re: 10 Things Broke Guys Often Say by chimerase2: 3:19pm On Jan 14, 2015 |
Dos days wen we send gals be it ma gal friend or side chick it is pertinent for her to call me to appreciate it  But now I dnt send ma gal credit cus she is not broke neither is she a begger just like most gals u see everiwia even in romanceland  |
Romance › Re: 10 Things Broke Guys Often Say by chimerase2: 3:13pm On Jan 14, 2015 |
vizkiz: dehm...guys yaf suffer for tosin hand  his also talking from experience  |
Romance › Re: my E Crush by chimerase2: 11:16am On Jan 14, 2015 |
|
Romance › Re: What Will U Do Wen U Discover U're Dating An Ogbanji(mami Water)gal by chimerase2: 8:33am On Jan 14, 2015 |
Dey bring goodluck  |
Romance › Re: Can An Adult Abstain From S*x For 1 Or More Years? by chimerase2: 8:26am On Jan 14, 2015 |
Ma own na 13 months nw  |
Romance › Re: my E Crush by chimerase2: 8:21am On Jan 14, 2015 |
AfricanApple: yes na, abi you want make I tell everybody about that day? oya *spreads mat with ma obe bottle of oohmpa* Amu listening  |
Romance › Re: "Virgin Or Not; Guys Wise Up" by chimerase2: 7:46am On Jan 14, 2015 |
Op wat re u saying See most guys dnt like virgins  |
Romance › Re: The Most Feared Problem After Boko Haram (plus Pics) by chimerase2: 10:17pm On Jan 13, 2015 |
She suppose wear gidle  Gals dat wears it hope I got de spelling  |
Romance › Re: How To Discern Real Aje Pako Girl (picture now working ) by chimerase2: 8:38pm On Jan 13, 2015 |
Adaobi12: . I doubt.
kedu? baby amu fine jare  I for ask u wat of u but no need cus I knw u re fine and kicking Abi?  |
Romance › Re: How To Discern Real Aje Pako Girl (picture now working ) by chimerase2: 7:53pm On Jan 13, 2015 |
Adaobi12: . chime why do you say so? Andy no dey murder English like this na. na andy jare  |