Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,464 members, 7,816,089 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:55 AM |
Nairaland Forum / Chimezie198's Profile / Chimezie198's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 171 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 10:40am On Aug 29, 2023 |
This guy wey Angel say she get for outside, shebi him go dey watch how him babe dey kiss Soma for screen? Abi she tell am na part of the game for him to understand It's well |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 9:03pm On Aug 28, 2023 |
thatigboman:I'm imagining biggie wanting to visibly use cane on Soma and be like.... Wtf? 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 8:41pm On Aug 28, 2023 |
Everybody dey settle beef using nominations.. |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 7:44pm On Aug 28, 2023 |
Eeghe:chai.. |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 7:29pm On Aug 28, 2023 |
Eeghe:who do you think will likely be evicted on Sunday? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 7:00pm On Aug 28, 2023 |
So Doyin is safe on Sunday.. eviction go hard to predict this Sunday o.. this one Seyi no gree go house 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 6:19pm On Aug 28, 2023 |
Giel:Lol As if Cross no like beta thing 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 6:16pm On Aug 28, 2023 |
fitzmayowa:she go fit cope with her hours of makeup whenever biggie calls HOH to the DR? 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 5:45pm On Aug 28, 2023 |
@Jessewizy |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 3:41pm On Aug 28, 2023 |
kowema:you see that him walking style like person wey boil do for yansh.. such person fit move your phone from your pocket without using their hands 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 3:20pm On Aug 28, 2023 |
garfield1:nope |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 3:15pm On Aug 28, 2023 |
Whitesnow01:Lol I mean am oo.. I'll post it once I get alert.. no time. Some persons too dey underate people for this Nairaland o 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 2:55pm On Aug 28, 2023 |
Jessewizy:. |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 2:52pm On Aug 28, 2023 |
Jessewizy:make I post my Aza na.. lets the both of you compete. I'll post the result of who win 1 Like |
Politics / Re: Three States To Experience Power Outage For Six Days by Chimezie198(m): 1:12pm On Aug 28, 2023 |
Only time we dey get light na when dem wan cut wire and when dem wan bring bill.. The rest days na otilo |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 8:33am On Aug 28, 2023 |
Soma for find peace of mind for Kim dey o.. their two match wella 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 8:12am On Aug 28, 2023 |
Doyin spanking her ass in a doggy style... Chai.. imagination 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 10:09pm On Aug 27, 2023 |
Eeghe:na you na . But this votes dey do person the more you look the less you see. Both my BBN and bet9ja games cut.. this weekend choke. 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 8:00pm On Aug 27, 2023 |
Hope say frodd carry him wife photos comot .. No more hearing of waist pain in the house.. Carry belle wey dey like back of stew pot 3 Likes |
Sports / Re: Ronaldo Verified (X) Fanbase Account Called Messi’s Wife A LovePeddler by Chimezie198(m): 8:25am On Aug 27, 2023 |
Mumu post 44 Likes 3 Shares |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 12:40am On Aug 27, 2023 |
Show is R18, but they can't show us anything related. This is more like PG13.. Just carry frodd belle wey dey like back of stew pot dey show us since 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 12:21am On Aug 27, 2023 |
Na to throw bomb Inside that camera man room |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 12:02am On Aug 27, 2023 |
Doyin, use this WM rocking hold body till Ebuka evict you tomorrow.. 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 11:19pm On Aug 26, 2023 |
I'm not feeling this DJ at all |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 11:14pm On Aug 26, 2023 |
Kim for fit Soma oo She enter house late sha 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 11:01pm On Aug 26, 2023 |
jenifer007:him dey wait to see whether DJ go play him music |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 9:16pm On Aug 26, 2023 |
Party don start? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 12:31pm On Aug 26, 2023 |
Hohenheim:man of vawulence .. Lol |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 9:15am On Aug 26, 2023 |
Venita dey try sha .. Hustling to bring home a good stepfather for her daughters.. 4 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by Chimezie198(m): 7:08pm On Aug 25, 2023 |
Jayb20:a number different from balablu that uses 10G connectivity different from bulaba 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 2:29pm On Aug 25, 2023 |
So Doyin no sabi open sardine.. It's alright |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Chimezie198(m): 6:25pm On Aug 24, 2023 |
Biggie fit don use this opportunity go market buy pepper begin dey cook noodles.. Soma never ready talk finish today.. 4 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 171 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |