Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 26 pages)
As for incredyable,no fear i go organise boys wey go beat u 4 physical clearance tym,dem go tear al ur documents..u rememba dah CRY ME A RIVER song abi? Na so ur cry go large.. |
Chizzy abeg help me abandon doctor21 for agric,mke im dy cari cutlas nd hoe dy go lectures..abeg |
Hehehehe guys why una hate me lyk ds na? Edo language ke? Una 1 mke ma shoe chop finish say i dy fin work? No b so na.piry ur bro |
just d way i made d 470th page..ama mke d 500th page..NO LIEZZ |
Last Night dream was Terrible...was bin chased by a buffalo..shii!! dz shiiiiiit ran faster dan d speed of light,me sef ran faster dan d speed on usain bolt..it chased me Lyk a wild cat chasing a rat..it was headbutting erry obstacle dah wuld reduce itz velocity..i noticed i neva got tired in d dream xo i 2 didnt slow down..it chased me into an abandoned thatched roof house,i suspect d house belongs to Doctor21,wel lemme go on. der was no way i was gonna Escape daht..it circled me nd at d moment it placed its horn 2 strike,i struck an Eye First..it Withered and gave me d gr8test butt of ma life on ma chest i flew xo high dah i touched a bird flying. i landed 15 mins later on a log..ma clothes soaked wt blood..ASA i opened ma Eyes,i saw d beast ryt in front of me..1 eye shut wt blood around it..i den realised ive blinded 1 of its Eyes,it was burning wt fury. .i got up 2 run buh i couldnt...i knew den dat it was Over lyk d way champions league hope End 4 manU last Season..It Roared nd started running towards me,if u use tape rule measure d direction of d Horn u go knw say na my Belle dz 1 dey go..it came closer,closer nd closer i culd now feel d ground shaking...D moment it was about 2 strike,i got a tap on ma leg.as i looked down 2 look at wat was it,i saw nothing..wen i looked up 2 continue d gr8test stomach butting of all tym..Alas!! Twas a ceilin fan i saw..D tap was actually ma Bro telin me 2 stop Snoring...#sighs# He saved D Day lyk powerpuff girls.........#Team 500 pages# |
Rolling Into 2 studio wt no HESITATION,Droping punchlines 1-10 dem go tink xay na DICTATION,Set d Mic on Fire ah dey cuz dem ATTENTION.. spittin on bars lyk pregnant chicks on DETENSION, wen i blow e go shock dem lyk highTENSION, Vhiz Niggaz Flows Xo OLD,tz hy tym i started payin em PENSION..i aint goodluck buh m d king of dz game no ELECTION....#gasping# Now dem don dey beg me ITS OK,buh dn dem no knw say na deir beef dey gbemISOKE..#looks at d clock#ooooh its to 1.mke i go slip b4 my mama flog me wt ASHO OKE.. Sayonara Countryfolkz.. |
efedua: lol,,,, don't worry no money will miss I will open a cooperate account in my name so we can be storing the money their until convocation day finish.hahaha ole!! y u go open am wt ur name ![]() |
viccipedia: lol, it is advisable u clear early, so as to ease up stress before the main tussle beginsDuring dah post ume tym wen i went 2 stay wt a fwend in d hostel,i heard sum guys neva finish clearance..Buh dem dey hostel..e porrible? |
viccipedia: nothing physical dis year again. Online starts nov/dec and runs through physical in january.Abeg na must say Errybody go finish clearance january?? |
emma2cute: BREAKING NEWS:Online clearance na abii..physical clearance go b January na |
Neldrizzy: i go handle the drum or keyboardhahaha yah kul..u knw say we go need lyk 2 hot babes wey go dey shake UKWU so e go attract dem d guys...E mke sense ba#Grinz# |
I GO LYK MAKE WE FORM BAND 4 SKUL OO.I SABI PLAY GUITAR,NedRizzy "SINGER" 3coins "BACK UP" EFEDUA"ur own na 2 dey collect d moni wey dem go gv us" No Hide any1 4 ur boxers ooo.lol |
efedua: bro is like u ma like highing die.... No worry na head u go use wakerr go house. I trust 2coins for that position but for 3coins chai e no fit.hahaha |
HBD 2 our Oga Boss. 3coins.LLNP jawe...No worry on Matric day u go flex us wt 2coins,D remaining 1coin u go use am hire taxi 4 us go our hostel afta we don HIGH... |
Mke 2nd list Do come out Abeg..My padi ere Neva bath since d day 1st list cum awt..Na jamb site im dy dey 24/7,f im put im reg No dem tell am SORRY NO ADMISSION YET!!! im dn put am so tay Dem no dey reply again na only "MTCHEWWW" im dey C..Ma Bro Dnt Worry All Is Well..daht mouth wey dey hiss go leta tel ya CONGRATS!!! |
GNYT NAIRALANDERS |
Doctor21: ok boss i go free d guy. I non chalnge d guy again. My mind jst dey tel me say na oly okeke nd anyakowa naim d guy dn read slf.Big Mumu,U jex 1t dem dey fear u say u knw 2 textbooks..Mumu no b by knowing names of textbooks o,na 2 knw wetin dey inside...c ur mouth lyk anyakowa |
efedua: u kick the description well see u tomorrowGudnyt ma guy. |
efedua: this man wea no like insult but dey attack like dog na wah o,hum there is God oI B 1 MAN MOPOL |
DOCTOR21, UR PAPA NAME U DOCTOR ABI?? NA EBOLA GO KILL U #Tongueawt# |
OMO I DON 2 POPULAR 4 HERE OOOOO,C MY NAME ERRYWHERE..C AS DEM DEY USE MY NAME DEY INCREASE THREAD#grinz# ABEG MKE UNA CONTINUE |
Alikaxon: Who told you that? Don't misslead others pls. @preceedo; it is.Last Year Dey DidNt accept d 1 from hospital wen ma Sis Wntd 2 do ha clearance its d local govt own dey askd 4..daz d 1 she Did |
Luckson Wats Up?? |
kelechiMarie: lagoswow same Ere..Where in Lagos?? |
Preceedo: So hospital birth cert aren't acceptable?yhup |
viccipedia: you where playing and what you could think off was honda pilot and houseshahaha TRUE TALK |
pple lyk Efedua na im dem dey use dey do BACK UP PLAN... |
CJPresh: Chai!!!ben eeehBenromeo wili get squad ooo |
efedua: Chimhigher this Ur own physics bestee no be small thing o a beg no let guys fall Ur hand oWhos Efedua?? #tinkin# sowi Dude,Dnt knw ya..buh u ft fall ma hand na, no shii |
benromeo39: And he said something about not going to school coz of girls abi? Make I run expose him nyash like audreybrian.were in all dose stuff did i say m a loverboy or i said i b physics 124 lord..i jes say mke u ask me quesh 4 physics..guy tink maturedly na.. |
Neldrizzy: hehehehe e don red.. Naa me come be Center man now abiAha u suppose knw say dah cars and oil company own na play na aha |
CJPresh: Dis is serious!.Me jst dey one corner dey observe dah guy....#SMHso u agree say physics,Money and gals B benromeo tinz abi..okk o...i dey xpect am 2 cum matric wt Chopper bdat |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 26 pages)
