Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 26 pages)
Totally incomplete post,cs to me u didnt pass more message,First of all truout d writeup u didnt even say waht meningitis is,nt erry1 dah reads this knows waht it is |
When will I start seeing ibadan couples pre wedding pinshures na?? Eyaf tay I yaf laff |
Yekpa!!! DER re only 3 things involved 1.Either this nigga is as rich as fvck or 2.D lady is as rich as pvssy or 3.D guy pipeline dey enter d oil well wella |
I know online earners would be praying 4 it not to drop..Dem love #500 per dollar ehhhhhhh |
Let D best man win |
9ce |
ehheee waht is so special if he buys yam?? Una no dey buy Yam too see dah Man with d Black Suit,m sure he is pricing d yam..Craze man..he wants to act like a good boy |
The Bitter truth is daht MMM has proven itself worthy against all Odds,i could recall back then wen i told erry1 to continue providing help,dey rained down abuses on me cs DEY DUHN KNOW.....Fast forward to the present I HAVE BEEN MATCHED TO BE PAID AND THE PAYER WAS GIVEN 68 HOURS....LONG LIVE MMM.... |
Dem b creating new universities while d xsisting ones Hvent been properly taken care of |
Damn!!! Dah was harsh..lol dah spokesman geh bad mouth |
Damn!! Whatz so special about ds stupid pics,see me dnt understand Nairaland frontpage again oo.. |
Wike!! Wike!! Hmmmm U aff join bad gang ooo |
RMD..fine boy |
Ahhhh Nigerian public servants and corruption re lyk preak nd kpekus |
[quote author=JayIlych post=52362989]After the son used his school fees to play bet9ja abi?? Bashers come after me [/MUMU,KNEEL DOWN LEMME PRAY 4 U,U SEF NEED PRAYERS "RECEIVE SENSE IN JESUS NAME"] |
abacha baddddddddddt guy,puna king...I knw say anywhere way u dey now,if u see Apple,yhu dey Gbesss |
Bros!!! U BE MAN..U TRY..I trust sum ibo boys,dem 4 don enter ALABA nd Trade Fair at once after d 3rd jamb..dem b lyk "Nna mehnnn Tym Adiro Kwa oooo.."" |
NnamdI kanu,fresh boi..no fear ntin dey xup..if buhari do anyhow im go see anyhow |
Nt new, all doz Deeper life girls bin doin make up free weddings as far bk as wen abel killed cain,no sorry cain killed abel..wait ooo who killed who self..well dere was a killing sha doesnt mata |
see dah Man with d Black Suit,m sure he is pricing d yam..Craze man..he wants to act like a good boy
[/MUMU,KNEEL DOWN LEMME PRAY 4 U,U SEF NEED PRAYERS "RECEIVE SENSE IN JESUS NAME"]