₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,149 members, 8,420,564 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:06 AM

Toggle theme

Chimhigher's Posts

Nairaland ForumChimhigher's ProfileChimhigher's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 26 pages)

EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 1:33pm On Sep 03, 2014
benromeo39: leave am, he think say na 2go or bbm be this wey person post go wipe in time, even if he modify him side, I don mention am, he don brag say him na physics guru(phy124 go tell) he even dey claim say him na rich kid, the rich kids never talk him dey talk, lastly and d most shocking, he don dey claim cute and loverboy, I just dey use batman satellite take watch am in 4D. grin grin when kasala go burst, I go update am for my diary. cheesy
i bin dey notice am say u no sabi read buh i jez confirm am now..Drizzy abeg no lie oo,u c anywer way i say i b phy124 boss?? Or say i b loverboy?? Abeg talk true
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 1:30pm On Sep 03, 2014
Neldrizzy: eleyi gidi gan grin cheesy i de watch am with HD camera wey Clarence peters tak de shoot video... cool
lol dz guy ehhhh
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 1:27pm On Sep 03, 2014
benromeo39: lol, so na wetin u dey do be that? Well, let's resume and see who laughs last. You don dey brag about my things (money, Physics, girls), make we see how u go be when school resume. I don already dey laugh u for back of mind. Neldrizzy, viccipedia, and Tessy10 dey follow me watch u.
Choi!!! MONEY,PHYSICS AND GIRLS ur thingshuh Dz boi oooooooo..C as im talk am sef...well FYI na book i kon learn..if u follow al d gals 4 skul nd u dropout,dem no go Follow u go bk 2 ya papa Auz ooo..Wise up guy!!
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 1:20pm On Sep 03, 2014
benromeo39: I never still understand this pikin, na 10 chicks dey sweet u like this? On normal Sunday services ten chicks and more dey enter my photo gallery. Oga, I know say u dey happy, but easy o. For class rep, I dash you, I got something better in mind.
Dx 1 wey u dey snap wt mur dan 10 chicks,by now u 4 don snap wt all d gals wey dey ur Church..ROTFL.
Dz guy wont cease cracking me UP
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 1:16pm On Sep 03, 2014
Neldrizzy: Lolll naa tru naa, are you upto 18 ?
chai #SMH# wel i reserve ma comment..buh if i slip wf ya babe,She go born triplets..soo we no b mate
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 1:12pm On Sep 03, 2014
benromeo39: I never still understand this pikin, na 10 chicks dey sweet u like this? On normal Sunday services ten chicks and more dey enter my photo gallery. Oga, I know say u dey happy, but easy o. For class rep, I dash you, I got something better in mind.
choi!! Y u kon dey tel us say mur dan 10 chicks dey enta ur gallery erry sunday na?? U funny o..U wey any chick wey pass ur front u go hide snap am.upload m sharp sharp kon update "MY NEW BABE" person way no knw u..chai!! God is watching u ooo!!!!
EducationRe: Uniben Clearance 2014 Thread by chimhigher(op): 11:51am On Sep 03, 2014
Paulsyn..hw Far...wer u admitred 2 uniben?!
EducationRe: Uniben Clearance 2014 Thread by chimhigher(op): 11:49am On Sep 03, 2014
DROP UR QUESTIONS OR PROBLEMS CONCERNING D CLEARANCE...WE WULD SOLVE IT 2GEDA
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 11:25am On Sep 03, 2014
Neldrizzy: Lolll are you serious?? Honda pilot? And yu'r bragging abt it ? #SMH# FYI Dats the car i used to learn hw 2 drive 2yrs ago.. Car wey children tak de play for abuja cool !!!! BTW uplod ur pix let mee see how old and mature you are!! From the look of tinz i bet if yu r upto 18 grin grin
Chai i don Die..Nedrizzy.me 18?? I don suffer
EducationRe: Uniben Clearance 2014 Thread by chimhigher(op): 11:20am On Sep 03, 2014
IF UVE BIN ADMITTED 2 UNIBEN FOR D 2014/2015 ACADEMIC SESSION
.LETS DISCUSS OUR CLEARANCE REQUIREMENTS HERE
EducationUniben Clearance 2014 Thread by chimhigher(op): 11:19am On Sep 03, 2014
Uniben 2014 clearance Thread
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:24am On Sep 03, 2014
I KNW SAY WEN WE ENTA SKUL,NEDRIZZY GO LYK 2 B MA PADI XO I GO DEY BUY FOOD ND CLOTHES 4 AM..D guy Broke ehhhhhhh.Lol
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:23am On Sep 03, 2014
ND u Knw wahz bera?? M duh only SON..So All Doze Ridez nd Houses Belongs 2ew Me# tongue awt#
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:20am On Sep 03, 2014
Neldrizzy: oh rilly ?? grin grin grin
at least she no dey sit down 4 shop dey wait 4 customers.shez presently driving a honda pilot..beat Dat
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:11am On Sep 03, 2014
ABEL dz moi numba 08107794225..m n whatsapp
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:05am On Sep 03, 2014
Neldrizzy: guy! Go shop go help mumsy abeg.. Ur noise too much cool
Hahaha moi mumsy dey work 4 oil company oo..unless u 1t mke i cum help ur momsy shade d tomato anD ugu..lmao
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:01am On Sep 03, 2014
hi ABEL
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:00am On Sep 03, 2014
3coins: Rotfl
ma Guy na so ooooo
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:42am On Sep 03, 2014
I MUST TAKE PHOTOGRAPHS WT MUR DAN 10 CHICKS ON MATRIC DAY..ND I MUST HOLD DEM WAIST TIGHT
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:35am On Sep 03, 2014
wadup DYLA
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:34am On Sep 03, 2014
RichieBrown: @chimHinger @benromeo @Neldrizzy abeg v checkd my kofa page n itz status is admitted,itz rilli my first jamb n post jamb,lol!!! Tnk God o,I be jjc I dnt know the screening requirements o,lyk age declaration n stuffs.....pls if u cn detail it out,wld do me a lot ....••tnks in adv
Congrats!! Derz online nd physical clearance,Online is Wen u pay ur acceptances fees,While physical z wen u table all ya documents..O level(statement of result or certificate) ,date f birth cert from local government ooo no b hospital own,Local govt cert 4rm ya villa,jamb admission letter,affidavit f good conduct say u no b bad mann nd u no b cultist.na 4 court u go do daht 1..ND MKE SURE D NAMES ND AGES N UR DOCUMENTS CORRESPONDS OOO..
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:24am On Sep 03, 2014
ABEL,SOWI ABOUT D NUMBER,DER WAS A MISTAKE.ITS 08107794225..YAH M ON WHATSAPP.CHAT ME ASAP
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:09pm On Sep 02, 2014
benromeo39: Nawa o, this is crazy o. Well, thanks.
nd rememba 2 go wt ya original waec result,Birth certificate,principal letter and 10,000
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 10:07pm On Sep 02, 2014
Abel wah course wer u admitted 2??
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:59pm On Sep 02, 2014
abel14: hello.are u on watsapp or bbm.wld like t chat wt u privately.
woow privately?? i xo love daht..herez ma digit 081087794225
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:44pm On Sep 02, 2014
Alikaxon: Tags benromeo39 and chizzy94: please you guys should go to waec office and rectify those issues. Yes, it will take 6 months, from now to january is 4months away, and by march you are done with your clearance. Do you know that there are some people the clearance officers sent to go and rectify their problems in waec office? They were given 6 months ultimatum. So you starting now wouldn't be wise? And @benromeo; who told you they won't notice the spelling difference? Lols... They surely will. Affidavits are not sufficient enough for everything..... @neldrizzy, I dey see your handwork.... Cool niqqa.
D six months tym is it Fixedhuh
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:40pm On Sep 02, 2014
choi December clearance 2 near oo
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 9:08pm On Sep 02, 2014
MKE SUMBODY TALK NA..WEN CLEARANCE GO STAT abegggg una
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 8:47pm On Sep 02, 2014
plz Who has any idea wen clearance wuld begin
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 8:46pm On Sep 02, 2014
Oveyobaba: i heard there are some attendants outside that ask u what u want to do nd direct u
yah normal na
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 8:40pm On Sep 02, 2014
PLS WHO HAS ANY IDEA WEN CLEARANCE WULD BEGIN??
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chimhigher(m): 8:38pm On Sep 02, 2014
polz: Brotherly_ were waec office dey 4 yaba?
jes get 2 yaba nd ask 4 waec office.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 26 pages)