Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 26 pages)
E sure me say after all ds party nd drinking..Bed shake daht nyt.. |
D mother of daht lil boy is most stupid 4 allowing her son sit on d tortoise...der s a probability d boy yaf sit away his destiny ooo....K1,I can fear yoruba pple ehhh |
Neymar nd Hamilton full outfit combined go pay person schl fees 4rm primary till masters even remain change 4 person to tke open shop for alaba intl. |
SHOUTOUT TO D GIRLS DAHT QUIETLY WALKS OUT 4EVA WEN DEY CATCH DEIR BOYFRIEND CHEATING...HE WILL NVA 4GET U IN HS LIFETIME...Fighting over a guy cheating is a waste of time,u wl even look more lyk a mere bitch to him....MY FIRST LOVE KERRY CAUGHT ME ND SHE LEFT SILENTLY,I LOST HER DAHT MOMENT ND TILL TODAY M STILL REGRETTING,IVE NVA SEEN NO1 LIKE HER...KERRY IF U READING THIS,NICK MISSES U ND WANTS U BACK SO BAD...U KNOW WHERE I LIVE,HPING TO SEE U AGAIN |
CHOI OP U B CORRECT IGBO MAN,E B LIKE SAY NA UR SITE U KON ADVERTISE..9ce info tho |
NOTHING NAIJA SABI DOO,COMMON STRIKE AGAIN ASUU NO SABI HOLD.... |
sumtyms I jes wonder how sum posts reach FP... |
u did not shoot him purposely yet wen he got shot instead u running out 4 help,u went bk home "rejoicing nd drinking beer"..U tut he was a monkey..MURDERER OSHI....karma nva lies u knw,sumwer in ur own lineage,a brother wl also kill a brother...das d realest its gon get |
choi!!! make man pikin kon swim reach d middle of this water kon gas out..e go bad oooo...i can fear swmming ehhhhhh |
99% of girls go to church for the sole purpose of showcasing their new clothes and dey will enter late when everybody will be looking at them.. |
pls where can I buy maggi,ds garri way I dey drink no geh taste |
choi!! foolish girl...he even wants to travel out....bobo dey use u play volleyball...foolishest geh |
our ancestors wuld say "May d gods be praised" |
Ahhhh Dakore,u dah was dark and lovely before especially dat film u acted wth fred amata now u hv follow crowd nd go nd bleach abi..issoryt,no mara hw u bleach,ur pussycat wuld stil reflect ur factory colour.. |
who ask u foolish boi |
Lol..My Belle O,but Criously Even F 4 U To Be Admitted, Ur Hand Has To Touch Ur Ear,i No Go Stil Go..Imagine Hearin Sound Of Bombs Durin Lectures |
[quote author=sayentease post=59305567]he probably thinks PSG can sign him if he kidnaps more kids and wears PSG jersey around.. no oga ade!! you have to be a brazilian toke makinwa will pray for you while you cool off your head in kiri kiri[/all ds thing way u jus talk now,no lie e make sense to u ...kiri kiri for sokoto nawa o ntin way person no go hear] |
Op,u dey find info about the ride,y u no go knock 4 d door greet d man ask am or cat got ur tongue?? Pple b posting lubbish upandan |
wow mamasita in 2014,ur future was prolly based on books nd study buh in 2017 here in Nigeria,WHO BOOK EPP?? So now instead in books,u hv a bright future behind u...Bia Chinedu..u aff finish dah big vaseline I bought yesterday abi,betta go nd gv me some thing to use now ooooo |
Shoutout to all men that chose to do legit jobs no matter how small the salary is..God make u bigger |
Congrats to him |
Ok |
Could remember d day snow fell here in colombia after 4 months..errybody ran outside dancing naked..I was dancing wen I felt a hand pain on my leg....when I lookd up I was in mushin,my mama na im wake me mai go sell fufu.. |
D same thing some slay mamas spends money fixing..lucky gurl |
Ds man sef,u no see anywer na UGANDA u go do tour,e dey do me like say make I forget plank for yhur head |
D fone s not even fine sef |
I got it from my bro in US some weeks ago,but it was configured not to use any sim outside US,ive taken it to lotsa engineers but dey couldn't unlock it..please I need help nd advice on where or how I can unlock it |
Ds boi,ds wan u are buyin car,hp u re saving oooo,u know u use to sing rubbish,dnt go nd b like lord of ajasa beggin pple for help o later later o |
I jes wonder how some pple thinks,if I was there,I go jes forget 3 big blocks for this woman head..a so called pastor asks u to pay 54k for deliverance,didnt ur sensory neuron pass message to ur brain nd bk to ur motor neuron to tell u d dude is fake?? Nawa oo |
foolish boi