Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
Aisha..howdy?? Wah course wer u admited 2 study |
GreatGatsby: That's GST for short, its compulsory for everybody.k..Big ups |
Titeb: I've not been admitted, but I remain hopeful, and still putting my strong faith in God.wah course did u apply 4?? Nd wah was ur agg score |
Owk oooooo |
Aha Wah is This na.Wah is GENERAL STUDUES ON NIGERIA CULTURE lookin 4 ere na ohhhhhhhhhhhhhhhh |
Neldrizzy: Loll ye! Just onekkkk oooo.Click on any course der..U wl See Wah D Course is all about and d pass mark. WETIN ENGINNERING DEY DO WT PHILOSOPHY AND LOGIC NA?? I dn dey Fear oooo |
Drizzy,Afa wen u go ryt post ume..u c any oyibo 4 d skul?? |
Neldrizzy: team #WeBeIndeginu c dah foreign fees?? chai God Help Dem |
Neldrizzy: no more link, kofa page has Been closed #sadhahaha na lie,i jes check am now...ur fees small pass ma own.ma own na 49,500 |
nedrizzy,abeg send me dah link again..isssssssssssh ur boy a.k a Class rep |
MAKE I GO CHECK DAHT KOFA STUFF AGAIN JAWE..D TIN Z JUST BE SWEETENING ME |
CJPresh: Brother.,are u olriteLol never bera |
CJPresh: 2 Toms,one for me,d oda for ulol..no fear na 2 high heels i go buy,1 for u,1 for me..MA DRESSING GO BADT ON MATRIC DEY EHHH..Blazers,Bumbshot nd high heels..Dem de gals,UNA GO GBA.. |
Abeg mke person write down sum tinz wey guys go need 2 buy abeg..mke i dey buy dem small small no tym |
100 level agenda: 1. TO SNEEK INTO GALS HOSTEL 2. I KNOW SAY DEM GO RAPE ME 4 sure#grinz# u go c wer uniben babes dey line up 2 rape..1 go say "aha tessy its nt fair naw,u ve bin raping since na,lemme come nd Rape small" lol |
ma sis got admitted last yr 2 study law,i got dz yr Elect elect..wat better wuld 1 ask 4?? singin#OLUWA DEY BLESS ME# |
omo c as errybody dey party 4 ma auz..Dad And Mom Deyy Rock Shaa!! Chai i must end ma Gf b4 i go skul oo..ma sis got admitted 2 law last yr nw dz yr mine is ElecT elect...Wat better wuld 1ask 4..singin#OLUWA DEY BLESS ME# |
Omo street gals don dey rush me cos say i gain admission ooooooooo..Omo na Mallam shop tnz o,mke i no miss dz opportunity..2 packs of Condom ni |
Omo street gals don dey rush me cos say i gain admission..Omo na Mallam shop tnz o,mke i no miss dz opportunity..2 packs of Condom ni |
#shooooouting# BLOWING EVERYBODY AROUND# moi Admission Iyaf show on Kofa oooo.God Punish moi Enemies..Make i go baff ooo.Shopping tinz..2 blazers 1 for Matric,1 For Toasting Babes....wetin i go even buy again sef ![]() |
Niggaz Go 2ew Church ooo |
#sighs#...stil gets li2 goosebumps wen i recall d 25th of july,my xam was by 10am,buh well i left by to 9.. buh sumtyn happened,I knew my centre,buh i didnt reprint d slip,i tut twasnt important.buh on gettin 2 d xam hall,i saw i was d only 1 wtout it.OMG!! I felt lyk dieing,coupled wt d rain nd tension i started running 2 d skul gate 2 do a reprint..cos der was no bus den..i finally got 2 d skul gate buh i was told if i go out,No mur coming In..JESUS!! i nearly Fainted on d Spot..i had 2 stat running bk 2 ma centre,wen i sat down nd looked around,i saw i was d only 1 wtout it..i was lyk HEY GOD PLSS O,I NO WAN RYT JAMB NXT YR AGAIN OOOOO.. Wel Afta all ma hustling,dey didnt even ask 4 ma photocard..I wrote d xam nd thank God 4 d admission..BUH WAT IF THEY ASKED 4 IT ? team #ELECT ELECT# |
Peetar3117: seh dem no follow person play again...e never reach dat one nae Beta b play o..cos i jes finish my martial art training last week ooo..afi use common cotton bud do u strong thing.. |
Peetar3117: who dash u....Y u dey claim ma class rep na..ehhhhhe blood will spill oooo |
wherez Dah Delta guy wth 61 dah hasnt bin admitted 4 ELECT ELECT yet?? omo go get blue nd orange candle,1 ebola patient,5 aligators,3 dead boko haram members and a keg of palm wine nd go do sacrifice in d center of sambisa forest.cos dz nt ordinary HURRY!!!!! |
Any #ELECT ELECT# Dude in d auz?? |
Dem my oga boss dem.i hail o |
Hey rum..i dey hail o..Dem my oga boss dem |
Parko: pls help me check 47498561ddKPELE, KO SI ADMISSONI YET!!! |
Robohangel: Please can someone help me check this, please 47485204EDKPELE!! KO SI ADMISSON YET!!! |
4 DOSE OF U USING ANDROID,U CAN DOWNLOAD D JAMB MOBILE APP 4 PLAYSTORE, XO U CAN CHECK URS ND DOSE F UR PWENDS ALSO |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
ohhhhhhhhhhhhhhhh
