Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
Emperorking20: Oboi na one of maguy like dat! Chai! I no fit give am d news o! E gaz check am himself! I go tell am say "network problem"owk i fear oo,i tink say u don use am stat small business..I NO TRUST U |
Incredyable: guy wit d way u dey shout physics everytime so, no let 111 do u strong thing o!!!hahaha guy i dey fear ooo |
Neldrizzy: Lollll this guy go sleep naa habaE b lyk say u no knw d way i dey hapi..I NO GO READ ANYTYN AGAIN TIL NXT YEAR,EVEN SIGNBOARD SEF I NO READ |
2 Gain admission dey sweet ehhhhhh.Choi!!!!!!!!!!! |
Emperorking20: Thanks a lot sir!Hahaha u wlcme jawe..who kon get d 1st jamb reg wey u gv me?? |
ABEG..4 ENGINEERING.WHICH PHYSICS WEGO DO?? SHEY NA PHY124 PHY 112 OR PHY 113 ABEG MKE UNA REPLY SHARP SHARP |
UNA GO PAY 4 ALL DS UNA RESULT WAY I DEY HELP UNA CHECK O |
Emperorking20: Thanks a lot! Hw about ds : 47047056EACongratulations Olodu Augustus Chuks!!! You Have Been Offered Admission for a 4-Year FIRST DEGREE Programme into UNIVERSITY OF BENIN, BENIN CITY. Course: ACCOUNTING in the Faculty of SOCIAL SCIENCES. |
any ELECT ELECT Folk Ere ? plz Holla |
Emperorking20: Someone help me check ds one! Benromeo, chizzy, anybdy!SORRY,NO ADMISSION GIVEN YET!!! |
RichieBrown: anyhow anyhow person must stiLl do that physical clearance stuffyeaz na |
any #ELECT ELECT# Folk ere..?? |
RichieBrown: I pray o!!!NA D TRUTH OOO |
Ucrose: 47421028CG plz help me checkSORRY,NO ADMISSION IS GIVEN YET!!! |
justphillips: For more jokes, text "JOKES" to 320212. #1000 per smsHahahaha, 4get na.. |
NELDRE Neldrizzy: Lolll... This guyhahaha Na True |
I Jus Had 4rm a Reliable source dah clearance wuld b DECEMBER |
Fellow ELECT ELECT folkz daht hv bin admitted..Pls Drop ur agg..MYN Z 60..Uniben Ere We COMMMEEEE |
;DNOTICE: MKE UNA START 2 DEY BUY UNA POTS OOOOOO.E GO SOON ADD MONI ;DNOTICE: MKE UNA START 2 DEY BUY UNA POTS OOOOOO.E GO SOON ADD MONI |
Cj presh,How u doin |
OMO E B LYK SAY NA ERRYBODY GAIN ADMISSON O.NAWA |
Jenniangel: pls help me check dis 45561501EASORRY,NO ADMISSION YET!!! |
M awta Ere Jawe..Lera Tinz..add me up wharsapp 08107794225 |
Drdonzeez: Why do you people like creating confusion,,,u lied...its not fair!!!werin happen?? who lied?? |
chimhigher: Congratulations Ngele Raphael Julius-C!!!M WAITING 4 YA THANK U OOO |
F U HAVING ANY PROBLEM OR U WANNA CHECK UR ADMISN STATUS,JEX DROP UR REG NO |
Uzoma385: someone please help me check my admission status with 47008445FFCongratulations Ngele Raphael Julius-C!!! You Have Been Offered Admission for a 4-Year FIRST DEGREE Programme into UNIVERSITY OF BENIN, BENIN CITY. Course: INTERNATIONAL STUDIES AND DIPLOMACY in the Faculty of ARTS AND HUMANITIES. |
IF U HVENT BEEN ADMITED DONT PANIC 2ND LIST NVA COME OUT |
jadeninja009: Pls help me check mine 45906234FFSORRY,NO ADMISSION IS GIVEN YET!!! |
polz: Guy I don dey fear yu so ohahahaha no fear me oo abeg |
IF U WANT TO SEE UR ADMISSION STATUS,SEND UR REG NO..I WL CHECK IT ND SEND D IMAGE SO U WULD DOWNLOAD IT 4 PROOF |
yah
|
where ma coursemates?? #TeamAccounting