Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 70 pages)
OMO IBO:no mind them Pataki:u dey ans them dem no go fit reache here now if sm1 even asks why dey have not responded to dis thread there usual reply wld be i am too matured for dis kind of shit maturity my asss hissssssssss nonsense if u notice there is a trend amongst dem when one of dem is insulting anoda member d rest quickly come online 2 give backup Rubbish Abeg me i want more names o!!! |
Pataki:i am certain now dat it is d same gist ![]() no mind dem na dem insult pple pass here BTW have u noticed dat some of them are actually coming online as guests to monitor the thread No2Atheism:hehehehehehe no be my mouth u go hear say ekaete don get belle o!!1 |
Pataki:u be correct guy so u sef dey hear gist like dis yesoo dat runz must be revealed OMO IBO:u have said it all |
MrCrackles:my dear u wont have to wait 4 long OMO IBO:so u sef hear dat gist abi is it anoda1 u are talkin abt? Pataki:i have a hunch dat u know sumfin dat i know ![]() |
Agielove:[size=18pt]no2atheism abeg my broda run for ur life na so dem dey start o!!! if not na ur tori we go hear next[/size] |
OMO IBO:my dear broda beware of those kind of pple the question i ask myself is why lie abt ur marital status when u know u are in desperate need for a guy why not just come out straight instead they go abt bashing pple that are bold enuf 2 come out and say wat dey want i dont take nairaland seriouslyi dont take nairaland seriously, u dey post more dan 75tymes a day, i dont rember anytin abt nairaland immediately i logoff yet una dey bang evertin bangable here more yansh go still open but no be me go open am but d day any1 of dis bitches cross my path i go 4get maturity come down to their level and expose as many yansh as possible ![]() |
d tin dat pisses me off the most is how dis so called pips wld tell u that *i don't take nairaland seriously i dont even remember any username immediately i logout bla bla bla beware of dis kind of pple na dem value nairaland pass but funny enuf dis thread dosent surprise me cos dis is only a tip of the iceberg when it comes to what is going on here on nairaland u pple wld be shocked at some tins some so called matured pips do on here i dont even want to talk abt the single ones wat of some of the so called married ones that claim that they are happily married with kids mean while they are lonely frustrated bitches who are just looking for attention and single prospective bachelors, to the extent of running after other pp;les own here on nairaland abeg make una leave tori for Tony u na never hear anytin dis one na small gist |
am def comming back o! Make i go finish wetin i dey do! Na2day god bles u 4 alerting me o! I knew i cud always count on u. |
anoda e-fight goin on here |
can u imagine sum of my Man u friends don close there facebook account I NO FIT SHOUT O!!! UP BARCA ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
easy winn [size=28pt]BARCA 4 LIFE[/size] |
BP:AMEN It wld def come 2 pass |
aiite 20 9ice i bet u look older dan ur age abi? |
blue i did not see anytin o!! |
k 18/19 case closed |
are u serious so i got it abi?? |
Ok i seee my best guess is u are 17 abi? |
U are very very close @topic Actress |
den u wld just fall in luv with mine she is simply adoreable |
agaba dem dey do u?? gymnast |
25 dis tyme i just have 2 be rite u just have 2 reduce it a bit u are not far from d correct 1 ![]() |
yea rite!!! 21 i cant be wrong ![]() |
oya wats ur fb name me sef wanna see pishure ![]() |
Dancer i hope am rite u berra gimme clues ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 70 pages)


And I have a hunch you know more than I know sef. 