Business › Re: MSME Survival Fund Registration: How To Apply As Portal Opens by chingle5(m): 12:22am On Sep 22, 2020 |
Sorry guys una still Dey learn work abeg anybody get that cac sumtin
|
Phones › Re: The Battle Of The Phone Brands (come Check Yours) by chingle5(m): 3:44pm On Sep 21, 2020 |
LadySarah: Hauwei. Going to 2 yrs. My children Don knack the phone tire for ground upon no screen guard . No shaking. No ish at all.
My first time using a phone this long without visiting engineers.
Only that it doesn't support Google apps but we have a way to get them. That is what I like abt andriod..... There is always a fix for all problem... |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 3:28pm On Sep 21, 2020 |
EbukaHades10: Anytime u want to install from playstore, u can enable it but try it out first to see if it works for u.
Like I said, it worked for me I have never hav that experience with play store and Google app enabled before |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 3:20pm On Sep 21, 2020 |
EbukaHades10: Follow this method and try if it works for u Hmmmm disable play store and Google app hmmmm |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 3:10pm On Sep 21, 2020 |
Please what is the solution |
Phones › Re: The Battle Of The Phone Brands (come Check Yours) by chingle5(m): 3:08pm On Sep 21, 2020 |
I still remember when I change my phone imei to collect 40gig worth of data from MTN .... Andriod for life |
Phones › Re: The Battle Of The Phone Brands (come Check Yours) by chingle5(m): 3:06pm On Sep 21, 2020 |
CuteMike01:
It is impossible to get a phone with all the specs we desire. Either one thing Bleep up or the other. However, we would love to know the better phone brands so far. That's why I created this thread. Don't worry, it is just for fun. No vex but I go dey use pidgin communicate. Make we check the complications of top phone brands wey we know.
Samsung - King or phones, the alpha and omega, the beauty of phones yet their battery no dey last. Phone go dey 100%, just unlock am, battery go dey 87%. Enter one app or two, battery go enter 54%. Their users dey carry charger for neck like say na necklace. Dem get good processors sha but their price na donkey price. If you dey use their phone and e spoil, devil sef go pity you. Yeye company. Sha, their phone fine die and their oled display and camera is to die for.
Huawei - Their phone dey fine ehn and their camera dey sharp but Google no dey support am again though the phone make sense die. Dem get good processors and fast charging but their phone case no dey dey market. You go sweat before you see am.
Xiaomi - This phone dey sweet to use ehn. Processor na jet, the camera sharp and their battery dey last die but the funny thing be say, their customers are very special. If you think say na only apple users dey form you neva see xiaomi users. Dem dey act like say dem be God's phone ambassadors. Dem dey every thread on nairaland and dem be good marketers - as in, oil dey their head. Dem suppose join company do advert. Dem go make money. Dem go dey recommend the phone to any random buyer as if na government work. Dem even fit recommend the phone to grandmothers and nursing mothers. Lol.
Lenovo - Their phone cheap with good specs but e too dey quick spoil and parts no dey market. The brand sef done dey retire.
Apple - Their phone dey quick for multitasking and e dey fine like bread wey just commot from oven. Girls too dey like am. Funnily, the phone no dey enter pocket or purse for 9ja. But the thing be say the price na die. Las, Las, na only camera and Internet e dey do. The phone dry ehn. No customization or file sharing. Battery sef dey Bleep up but the phone durable well well and I dey like that their home button wey dey for front. I no know why dem commot am. Yeye company. Another issue be say if you set your pic as lockscreen wallpaper, the mumu clock go dey block your face. Nonsense. E no go too tey, the phone go leave market just like Nokia symbian.
Tecno & Infinix - This one, dem be twins. Twins wey dey scam their customers. If you dey use Tecno & Infinix, mind your wallet well o. No talk say you no hear because dem they fleece people with battery and camera. Their battery na average and dem too dey use cheap parts to make their phones. They also use mediatek processor swear for them. Amoled display neva dey their phones. Their FHD display too dey expensive and their marketers too dey lie. Dem no go make heaven.
Itel - This company just relax dey make calculator dey call am phone. No innovation, no improvising however no Bleep with their battery o. Their battery na inverter. E strong die. Lest I forget, their price no too dey kill person. Na them dey try for Nigerians because things no funny at all.
Gionee - This one no too dey fine but their phone dey better pass Tecno & Infinix. You go beg am before e spoil. Sad thing be say their company don bankrupt.
Innjoo - This one go innjoo your life. E go delete your smile come put tears for there. Infact, when you buy am, devil go leave you completely because he know say your own done finish. You go almost run mad for street. The only pro be say their phone dey fine.
Nokia - Dem they try sha but dem Don lose their top position to Samsung. Their phones make sense but their price dey expensive.
Blackberry - Make we no even go there. 
And the winner is Xiaomi and Huawei. Here in a list...
- Huawei - Xiaomi - Samsung - Apple - Nokia - Lenovo - Gionee - Tecno & Infinix - Itel - Innjoo
Abeg, forgive my pidgin. I no too gud for am. I be oyibo and I no fit talk too much. No vex if your own no win. Na fun we dey do. Lemme go chop eba before they roast me.  I love this so on point....... Huawei and xiaomi phones are very beautiful..... IPhone very boring with a lot of restrictions... Samsung OS I feel it needs more customization bt great phone.... Tecno and infinix I really really love these phone coz they are highly customizable especially with rooted app like adway, luckey patcher , xposed, rootclock, mtk engineer, greenify, some other mad root apps, |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 2:14pm On Sep 21, 2020 |
Well if I am to uninstall any third-party apps I just don't know which one to uninstall..... I am still trying to find out the cause bt for nw I as not show |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 2:13pm On Sep 21, 2020 |
Randerl: Which of the Transsion phones are you using? ZTE |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 2:12pm On Sep 21, 2020 |
LadySarah: Download new opera mini, comes with ads blocked. Yeah I tried that other one u said for nw I hv nt seen that ad and the previous opera I am using as hav ad blocker
|
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 9:57pm On Sep 20, 2020 |
typicalgamer: That's old version of opera mini
It's bound to hav ads like this
Why not change to a better browser Make I check if update dey |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 9:57pm On Sep 20, 2020 |
ddjay: Why not try uc mini lite, no ads and fast with low data usage Okk make I download am |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 9:55pm On Sep 20, 2020 |
typicalgamer: That's old version of opera mini
It's bound to hav ads like this
Why not change to a better browser Which one bro |
|
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 9:08pm On Sep 20, 2020 |
Am I d only one |
Phones › Re: Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 8:54pm On Sep 20, 2020 |
There is also one stupid gorilla own
|
Phones › Is Anybody Also Seeing This On Nairaland by chingle5(op): 8:53pm On Sep 20, 2020 |
|
Gaming › Re: Games Needed!!! by chingle5(m): 8:43pm On Sep 20, 2020 |
1manuel: KK tnx man...z just that they's no one that has the game in my area... I willing to pay to get it if i see Me Dey fine charger u Dey fine skyrim.... It is well  |
Gaming › Re: Games Needed!!! by chingle5(m): 7:48pm On Sep 20, 2020 |
1manuel: Heya sorry o
But do they sell that game on disc?? Disc nobody use to use disc again... When game size are very large if not for repack..... Hard drive the way bro |
Gaming › Re: Games Needed!!! by chingle5(m): 3:02pm On Sep 20, 2020 |
1manuel: So they're even different sef Can the same spec run them both I hv skyrim V and other games on my PC... Very long game to complete ..... I stay at bariga around unilag sha bt 1 problem laptop charger burn yesterday night |
Properties › Re: How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 12:31pm On Sep 20, 2020 |
MRFIXER001: In a nutshell, 2 plots will be enough. It all depends on the size of each rooms Tanks |
Sports › Re: John Fashanu Celebrates His 58th Birthday Today by chingle5(m): 11:03am On Sep 18, 2020 |
okuta007: indomie generation spotted  It is only buhari that I know |
Properties › Re: How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 10:03am On Sep 18, 2020 |
raymondFirstborn: First step is to get your building plan/Architectural drawings ready.
You can contact me for building plan(design) and Architectural drawings. 09056082348(call & WhatsApp) raymondfubara@gmail.com Okkk I get you but the image you uploaded sorry is how many plot with how many bedroom flat |
Properties › Re: How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 9:24am On Sep 18, 2020 |
I am really a novice |
Properties › Re: How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 9:23am On Sep 18, 2020 |
MRFIXER001: It all depends on how you want the structure to be (that's the specifications of the building), a standard plot is okay, maximum 2 plots. The picture attached is a design of proposed 2(3 bedroom flat en-suite), 2 (2 bedroom flat en-suite) on 1½ plots of land (Ondo state).
Also, it's better to have your own house than squatting with people. Start with your apartment first then expand. Always remember that the cost to raise a building is small compared to the cost to finish and furnish it, so choose a reliable engineer that can work within your budget. But there is no amount invested on properties like building and land is a waste. Sorry I am having trouble understanding that part... Is it like a repetition mistake |
Sports › Re: John Fashanu Celebrates His 58th Birthday Today by chingle5(m): 9:14am On Sep 18, 2020 |
Sorry who is this.... I don't think i know him |
Romance › Re: Nigerian Girls Are Irritatingly Dumb by chingle5(m): 1:30pm On Sep 16, 2020 |
|
Romance › Re: Help!! I Have Been Masturbating For 9 Years Now by chingle5(m): 1:07pm On Sep 16, 2020 |
|
Properties › Re: How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 10:15am On Sep 16, 2020 |
RedPanthar: 2 plots is okay so the buildings have adequate parking space for cars. If you get 2 and half plots, you can even build something for yourself Tank u Mr redpanther |
Properties › Re: How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 10:07am On Sep 16, 2020 |
raymondFirstborn: Answer to your first question.
1plot of land would be enough. For a 2storey building or 3storey building. The building size(length & width) determines the size of land required.
I would advise you build a mixed use development , your own personal apartment in front and tenants at the back.
You can do 4bedroom duplex in front and 2bedroom flats (upstairs)at the back for rent.
You can contact me for more info. I Design and build.
09056082348(call & WhatsApp) raymondfubara@gmail.com Thank u very much mr Raymond |
Crime › Re: Oluwatimileyin Akinnusi: Missing Lady - Have You Seen Her? by chingle5(m): 9:15am On Sep 16, 2020 |
Makavelli25: abeg I swear i no no how u fit collect the whole file.... The size na 30g size nd i no no how u fit collect am |
Properties › How Many Plots Of Land Required For Storey-building by chingle5(op): 9:14am On Sep 16, 2020 |
Good morning nairaland, please i want to start my building project and first i will like to ask how many plots of land will i need to start a 2 storey building and also for 3 storey building. I also need your advice on whether to build the storey building then rent it out and still be squatting with my people or i should build my own personal small house then start from there cos i feel the formal may take much time and cripple my financially while the latter i may squander it all in the process of making it look like my dream house coz i may not settle for less becoz of my ego and pride  |