Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 1:19pm On Apr 01, 2025 |
This lovely group don turn to Beggers thread.....Smh |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 1:17pm On Apr 01, 2025 |
Samueltemi337: For April 1st 😒 olodo you no dey work?? Abi na for motor park you dey work |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 1:16pm On Apr 01, 2025 |
PJtech: No worry i go also whine you later between you and knowledge7 who go win begging marathon😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 1:12pm On Apr 01, 2025 |
PJtech: Do me 500 make i buy data 🙏 Bro i never recieve salary yet  . Make i first recieve i go reason u |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 1:09pm On Apr 01, 2025 |
KnowledgePower7: Omo na my junior brother just wire me sweet money 
Small boy i dey flog that year Na him come dey bail me Boy wey dey carry my phone hide go play games.
This life is truly funny dem don send you money u come run away 😒 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 1:07pm On Apr 01, 2025 |
V35KXR
|
Crime › Re: Busted: Madam Finds Heaps Of Stolen Money And Items Hidden By Sales Girl (video) by ChizzyBuna(m): 9:34pm On Mar 31, 2025 |
E fit be the girl hookup money  Make madam no go claim am |
Romance › Re: Gen Z Photo Shoots(photos) by ChizzyBuna(m): 11:33am On Mar 31, 2025 |
All i see is Advertisement |
Health › Re: Elon Musk Is 'Going Mad' - His Biographer Warns (Photos) by ChizzyBuna(m): 10:08am On Mar 31, 2025 |
Too much money |
Politics › Re: Don’t Attack Non-indigenes Over Uromi Killings, Sanusi Tells Kano Youths by ChizzyBuna(m): 5:14am On Mar 31, 2025 |
Ok |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 4:24am On Mar 31, 2025 |
The kind 1 cut wey deal with me yestetday. Betkning 3 tickets 1 cut Sporty 2 tickets 1 cut 5 ticlets for dom boom since  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 9:38pm On Mar 30, 2025*. Modified: 10:30pm On Mar 30, 2025 |
ChizzyBuna: GSJMZF Sporty 12 odds 1 cut by athletico bilbao
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 9:32pm On Mar 30, 2025 |
Samueltemi337: Well I didn't pay her 😒 Dem no dey pay dog to lick shit Brothel boy  C.E.O of all lowlifes |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 9:27pm On Mar 30, 2025 |
Samueltemi337: If you know me really well you will know I am against oloshoism Say no to paid sex Na lie You wey suck girl on her period You be classic low life The lowest of all lowlifes  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 9:19pm On Mar 30, 2025 |
Samueltemi337: Na 5k ChizzyBuna dey pay Will you call him a low life? Brothel boy hwfar |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 9:16pm On Mar 30, 2025 |
koolpal: This Ur game just need one more goal to boom...Nap/AC... did you play it? |
Politics › Re: Yoruba Group Rejects Bill Granting Indigene Rights Through Residency, Marriage by ChizzyBuna(m): 8:05pm On Mar 30, 2025 |
Rascist |
Politics › Re: God Called Me To Be A Politician - Ortom (Video) by ChizzyBuna(m): 8:04pm On Mar 30, 2025 |
I miss Old testament God 
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 7:59pm On Mar 30, 2025 |
eejoo: I am Abba. I am tired of repeating the circle of poverty due to gambling/betting that turned me to a shameless beggar.
I dont have much to say because action speaks louder than words.
I QUIT BETTING FOREVER, NOT JUST BETTING BEGGING AND GIVEAWAY TOO I AM DONE WITH THEM. BYE NEVER TO BE FOUND AGAIN because ALL MY NAIRALAND MONIKERS ARE GOING TO BE DELETED. EEJO THANKS A LOTS FOR THE HELP I RECEIVED FROM YOU SEVERAL TIMES, I WILL ALWAYS BE GRATEFUL. GUOBE AND OYEWALE0001 I WILL ALWAYS HATE YOU. SAMUELTEMI337 THIS AIN'T A LIFE, STOP THINKING THAT YOU HAVE CONTROL OVER IT IN THE LONG RUN IT WILL AFFECT YOU. I HOPE YOU WILL QUIT BEGGING AND BETTING.
BYE TILL ETERNITY na weekend betting bro. To win on weekends dey very hard |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ChizzyBuna(m): 7:35pm On Mar 30, 2025 |
La liga don scatter everything |
|
Politics › Re: FCT Minister Extends Eid-El-Fitr Greetings, Urges Unity And Peace by ChizzyBuna(m): 4:03pm On Mar 30, 2025*. Modified: 4:19pm On Mar 30, 2025 |
From his hosptial bed in France  Ijaw people don knack am juju JimohMomoh: Dont drag Ijaws into it. It is you ipob that is spreading hate. Wike call ijaw people cowards You leave wike come dey fight ipob  Maybe Wike was right after all Una be Cowards 
|
Politics › Re: Natasha Akpoti-uduaghan: Recall Election Costlier Than Normal Election, INEC Say by ChizzyBuna(m): 4:02pm On Mar 30, 2025 |
Hmm |
|
|
Celebrities › Re: May Your Vision For Nigeria Be Blessed With Success, Tonto Dikeh To Tinubu by ChizzyBuna(m): 2:42pm On Mar 30, 2025*. Modified: 3:19pm On Mar 30, 2025 |
Reno don get competition  Appointment hunting is real  Reno and Tonto go soon dey drag post for Minister of Social Media |
|
Foreign Affairs › Re: US Embassy In India Cancels 2,000 Visa Appointments by ChizzyBuna(m): 2:37pm On Mar 30, 2025 |
2000 x 300k naira visa fee=  Visa fee is non refundable for USA They should apply for Britain Uk is like indians 2nd home Indians don colonize Uk finish No point going to America Trump is using indians to cashout And na dem vote for Trump pass  |
|
|
|
|