Chriswazo's Posts
Nairaland Forum › Chriswazo's Profile › Chriswazo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 138 pages)
Am back, so na this same page 115 this thread d since, nawa! |
cutestcuty84:Baby why u quickly comot d "my love" na? I was surprised o |
tobijoshua:Definitely bro, everything go start wella by next month, me just wan get d dates so that i go d give people definite answers. Am tired of saying "around May/June. |
knacker:Nobody wan dethrone am, E good say u don come to caution am if she derails. She needs to learn d protocol of a palace. |
segunk1:May these people abeg release d timetable, even if na leak. I don tire to answer people tentatively. |
Mustack:Cos say u d dull na |
christly99:At least u know him as d op, I thought u know nothing about him, ![]() . You don try, u are a good girl. |
mandibeauty:You're welcome my Mandy love. |
mandibeauty:No be d pH own, d one wey d between Pacific and Arctic Ocean |
habbyy03: ![]() , ma*d man, d there na, am trying to save ur fragile heart. Love don d shack u now, it kills o |
mandibeauty:Invariably it means Yes na |
habbyy03:"Babby and bae" tins, ![]() ![]() ![]() ![]() . This love d inspiring o![]() ![]() |
mandibeauty:Woooow! am glad i achieved my intention. Abeg do come back, d house is already missing u, please Mandibeauty!. Am sorry for the Arsenal loss today but on d other hand u should be happy too that ur lover's club won today, Up Chelsea!! |
segunk1:spot on! |
tobijoshua:segunk1 abeg let's move forward, Abulor abeg! |
tobijoshua:This is the spirit of d thread, i would not have believed that u could still loose your temper after showing maturity in this case as has been your posts since u joined d family. Bro u surprised me honestly, come to think of it na human being she be and would still understand d scenerio of d insult. |
tobijoshua:Am not in support of my Abulor adding d fowl tag to her moniker but that alone shouldn't make u pour out all these insults on Segunk1. If just slight insult like calling her a fowl could provoke you to this extent, if someone slaps Genea now, you won't mind killing the person. Honestly i don't understand any reason behind ur outbursts, is just childish bro. I will even advise u to apologize to segunk1 and quickly retract that post and also have him Segunk1 modify ur quote or u would possibly be banned for up to a month. This is my take on what u just did bro, #onelovepls |
christly99:so i thought too dear, i no come know wetin to talk. |
christly99:I no wan talk am online o, or u want me to go ahead? |
tobijoshua: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , omo i can't hold this laughter o, Segunk1 u d see wetin i d see, please ma una summon Genea? Why she go friend zone a correct sound guy like Tobijoshua? Why would she do that? as in why![]() ![]() , Tobijoshua am sorry for your experiences at her hand, but u would have to referr a lady to d platform to be matched immediately or u will be patient for d system to match u with our spill overs. Abeg i can't hold this laughter, ma i go offline continue abeg. I will brb. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hehehehehehehehehehehehehehehehehehhihihihigigigihihihihihihihihiuuhihiihhihhahahahahahahahagahahahaha |
cutestcuty84:Which one be "other room kwa"? una palace no get am? Knacker wey u? come answer this. ![]() ![]() ![]() ![]() . |
tobijoshua:Read am see 4 urself. ![]() . So na merging pursue u? now wey be say na unto kiss and baby tins, wetin u go come do? am sorry bro ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , I can't help u fa. |
segunk1: ![]() ![]() ![]() ![]() , Abulor i no do anything o. D lady sef na character. omo that meme d always make me laugh out ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() /D![]() ![]() |
cutestcuty84:Queen no one is disrespecting u, but u mind how u talk to d elders. D make d king, u understand ![]() |
cutestcuty84:just fura, as if say na better drink, mtcheeeew! |
segunk1:Meaning ![]() |
tobijoshua: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , u d ask me? abeg ask all my partners in d game, u missed sha but na all jokes o. |
Angelswt:OK dear. thanks for d information. |
cutestcuty84:look at this one o, u be "Ajimobi"? u be governor or u be him daughter? or d tell u say Knacker win governorship? na just king he be o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 138 pages)
Heard registration on the NYSC portal will be starting around next month (March), how legit or true is that?




hope I never miss plenty things shaa ? Please what's the latest o?