Chriswazo's Posts
Nairaland Forum › Chriswazo's Profile › Chriswazo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 138 pages)
cutestcuty84:U just wan ma i emphasize d obvious say u pretty ba? I give it to u then. |
cutestcuty84:Alright dear. Just manage am, is just to keep hand and soul busy, u understand? |
Angelswt:Sweety i mean is it in d capital? |
habbyy03:keep dreaming, she gree 4 d song cos say him don already be celebrity. If we fire una katapult now, if she d wait 4 Monday to scam u, Sunday no go reach she go put u 4 number busy. U no go hear now!!!! |
Angelswt:hmmmm, d place d cool o, e comot Minna or na inside am? |
segunk1:Abulor no get worry, nothing will happen to her. She would be back this evening with full vitality. |
segunk1: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , my guy! how u know that? omo i look 4 medicine admission 4 4years, UNN refused o, na im i vex come adopt to master d spiritual dimension of healing. So my Mandybeauty no worry, God is in control and you're in charge of ur body. 4 me, i am always by ur side to relieve u of d pains. definitely, with God, u and me on top of d issue, d never born that demon wey wan bring u pain. In fact i don vex, let me exorcise d demon spirit disturbing u now from my temple, u know i Love u and won't let anything happen to u ![]() |
Angelswt:my dear mine is going splendidly, at least am having a cozy chat with my goons here. Where was ur profile pic taken? |
christly99:Who come be d enemy b4 d increased lol, u no well, u wan ma i keep quiet so u go break my guy Habby03 heart? u know say he still be virgin, na im u wan manipulate his innocence, I no gree o!!, I must whistle blow!! except u go wan bribe me? |
segunk1: ![]() ![]() ![]() , I tellest u abulor, if Mandibeauty fail me eh! i go just buy form 4 seminary school enter ASAP after service, i don even d tire 4 their matter but am just holding on with my last strength, Mandibeauty no leave me o! or i go go Alaska. |
habbyy03: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , na me get d ntoor? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , is that how gullible u are don't worry she go give u an unpleasant surprise soon maybe b4 d page get to 120 sef, na that time i go call out u! so enjoy d package while it last bro. ![]() ![]() |
segunk1: ![]() ![]() ![]() ![]() , music man! i gat urs too, u be confirm member Abulor!! |
Angelswt: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , i get fresh face naa, though am a very very serious human being o, i always have a nice time while doing "that". Is not by frowning face or ginger matter, but being real. Dear how is ur day going? |
segunk1: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , this my goon, I know say u go everly get my back, so Mandibeauty what do you say? |
Angelswt: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , yea is kind of a personality trait o, I shine teeth a lot, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
christly99:No be only am u do garri for na? talk true! |
segunk1:na y i quiet for her para, may e no be say we conclude b4 giving d acting king a chance to clear himself. |
habbyy03: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , d there na, e be like say na IT u still d do?, u no know our girls. Ask her to be honest with u, e go shock u say ur position no enter 1st 100 sef, if u enter 1st 10, u are lucky o, I tell u true. |
christly99:yea u get my gist, d lady am seeing in ur profile can't/shouldn't be crap for any man. |
Angelswt:Yea, is good for our health, that's why am here to laugh out stress small b4 i resume my work duty. Are you there? |
segunk1: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , Abulor aswear me go laugh here tire when e happen, in fact i go even spam this thread with laughter ni, aswear! Phunkyposh abeg do come!!!! |
christly99: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , why are u laughing na? no be ur baby again? Is he ur 1st or 2nd baby or d 2nd to last, abi d last sef? tell me, let's know how many babies u have and his ranking? |
sparkle4u:Which one come be "their"? you 4 say his heart. 4 me, i never break girl heart b4 though i don learn am, it won't be 4 my mandibeauty, for "her lips cover me with kisses, her love is better than wine". let me stop here for now, will profess more later. |
habbyy03:oh i c, the baby of the year, baby bae, babe, bb, ride on our babies habby03 and co, i d here d feel Christly99 love for u. |
Angelswt: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , abeg i don laugh tire. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 138 pages)


Ahh warris going on nah mandy shebi iyaf remove ur name from python dancers list why u com go sick again now
TRUE!!! so far my day has been... adventurous. thanks for asking, how about yours?
