Chriswazo's Posts
Nairaland Forum › Chriswazo's Profile › Chriswazo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 138 pages)
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() , you too dear, u have made my day fa. I reserve my comment for ur last statement. |
mandibeauty:Mandibeauty come o, what do you mean? |
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , why u just make me d laugh here by this business hour. I no come d hustle again, i just d laugh! |
mandibeauty:Na so u de? person no fit come jonse u? ![]() ![]() ![]() ![]() . |
mandibeauty:I don teach u na, u know say i sabi but i no de like to de show myself ![]() ![]() ![]() |
omo i never jonse for NL like this before o |
Mandibeauty am loving u, nothing in this world that i can't give you, |
Mhiztemmy xup? |
Scorpiogal how fa na, u de with us? |
mandibeauty:So u no believe me, u go hear am na, person wey tell me say he d go back seminary school after NYSC to be fada |
mandibeauty:if a hear, me d shy too, so e go work for us na, Abeg! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , this lady eh, i neva c |
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , m*ad man! ![]() ![]() . I hand u over to Mandibeauty, nne continue with the finishing joor ![]() ![]() .MODIFIED: I be think say na Bashnigga comment that stuff, Mandi, Mandi, Mandi, how many times did i call u? My people d talk, Anaghi eji ihe ana agba na nti, agba n'anya. You are implying am now a spoilt good guy ba? Mustack wey u? Mandibeauty say u don over spoil o! hmmm |
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , shuu! Segunk1 come see finishing. Spot on Mandibeauty! |
mandibeauty: ![]() ![]() , where my head wan come d before? Abeg i don change, i don upgrade, na "KISS" be sure bet na. Give Mustack d knuckle, e go satisfy am, i know him. |
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , u sure say u fit carry am? E pass Tekno big cassava, this one na yam size o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
mandibeauty:Haaaaaaaaaaaaaa! who no like good tin. Abeg na im i want, i no want hug again. Abeg na, ma i show? |
mandibeauty:I love ur vision ma |
DJ SegunK1 come here, we need ur service. Abeg play Ycee ft. Olamide "Jagaban" may we d encourage to reach the 100 pages in the next hour. |
omo i don tire for page 97. 99.8% complete |
we move to a new page na |
is about time |
mandibeauty:Hmmmmm, me nko? Haba! Na knuckle u d c me fa? |
To finish 1page no be okpa aswear! |
cutestcuty84:I see u gud gal, well done! |
Mustack:I no fit miss o, i get big body o. She no fit cover me sef. |
Mustack:E go reach 110 pages today, that's for sure. |
Mustack:Yes, shay person don tell u that before? |
Mustack:she tell u say she no get wing ni? |
Mustack:In phunkyposh voice, u are weekend. Shuu! u mean all mortals na his problem? ![]() ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 138 pages)

