TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 11:12pm On Apr 01, 2017 |
Efe likely to cast tonyt!!!!
that moment you feel the floor na your bed |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 11:10pm On Apr 01, 2017 |
I weak for efematter oooo
see d bastard for ground
disgrace!!!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 11:08pm On Apr 01, 2017 |
toilet ooo ooo
bally don talk am few min back say dem must **** |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 11:02pm On Apr 01, 2017 |
Efe is a disgrace |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 11:00pm On Apr 01, 2017 |
party have end ooooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:59pm On Apr 01, 2017 |
Brownbarbie97: Efes' weakest point is alcohol.This guy can spend the 25mil (if he wins it)in a week drinking with his warri gees. I concur I just dey imagine if e smoke weed the bastard go dey find e leg |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:59pm On Apr 01, 2017 |
Tboss 
kako b chicken |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:58pm On Apr 01, 2017 |
Efe stop drinking stout na!!!!! wetin dey do Tboss  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:57pm On Apr 01, 2017 |
Efe is drunk please make dem call this party off jaare before e break law ooo na opportunity bigger to wan use disqualify  #ThatMomentWhenYourVillagePeopleFollowYou |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:53pm On Apr 01, 2017 |
I smell rat today oooo
Bally correct guy dey watch wetin e dey drink compare to Efe wey still dey drink stout wey dey kill quick |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:35pm On Apr 01, 2017 |
Efe is drunk..all hm are high wetin bally and Efe dey knack  with there right hand abi dem don join bahd gang |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:28pm On Apr 01, 2017 |
bad song
if you no get money hide your face...I think say na wetin d DJ wan play b dah ooooooooo
well Dope jams |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:52pm On Apr 01, 2017 |
which people introduce samba to juju music?? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:44pm On Apr 01, 2017 |
who be this man.....make e own clear pass kentalky oooooooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:37pm On Apr 01, 2017 |
HandsomeJude: twerking only yansh moves , bisola's whole body is moving u call that twerking  I dey ask na tboss dey move oooo...I concur |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:35pm On Apr 01, 2017 |
machinegundammy: Any explanation for the reduction in Debie's ass 2nite paddlingDebbie na entertainer respect to this DJ na ibile no be lyk dah mumu albino xclusive |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:30pm On Apr 01, 2017 |
bisola dey twerk oooo abi wetin I go call dah one |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:29pm On Apr 01, 2017 |
I poour for this DJ
see Tboss moving Mo fooor oooo
Oya come and start going home tomorrow |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:27pm On Apr 01, 2017 |
whiteprince: Dis HMs no sabi club atall
Misssing Kemen,TTT nd Bassey
Chai I dey tell you with all this crazy jam I trust kemen e go don carry Mavins.
see bisola tummy |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:26pm On Apr 01, 2017 |
tsquaure: Dj on point. Tboss is dancing . Yeepa. Wetin my eye no go see na lie ooo she just dey move small small like -0.5 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:25pm On Apr 01, 2017 |
Episteme2: Please, I want to ask, if ''the other one'' wants to learn anything, is 10 weeks not enough for her to learn a few dancing steps from her fellow HMs, or at least from Debie-Rise. Everytime, she comes to party as a spectator. lol me I no sabi dance oooo buh I get some bad step and intro  nah Tboss type I dey like mix trams and weed for inside drink  make she go vomit for house |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:23pm On Apr 01, 2017 |
ginger oooo ginger oooo
abeg this DJ make una clap for m ooooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:22pm On Apr 01, 2017 |
badD.j.....
ori Mi jeki lowo oooooooo
nice one DJ
life is all about the Mulla
EfeNation |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:20pm On Apr 01, 2017 |
Efe and his local ......
this two guys are so foolish dem just dey shout them no fit go rock girls!!! Choi see as Debbie they shake awoof yansh even bisola |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:15pm On Apr 01, 2017 |
Werey DJ just gave this HM better ginger with 2baba jam |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:13pm On Apr 01, 2017 |
this Debbie cloth alone you go just dey sweat!!!!
bally please remove your cap |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:12pm On Apr 01, 2017 |
Ayam watching this DJ in 3D. o lord Tboss she's cute!!! Bisola get ass!!! see Debbie cloth like my niece own!!!! mavins rocking club wear(musheya).
EFe EFE EFE palm wine tapper |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:38pm On Apr 01, 2017 |
akthedream: POVERTY TALK EVERY TIME.... NA WINCH CARRY EFE GO SOUTH AFRICA? lol |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:14pm On Apr 01, 2017 |
biggie and task again oooo
Efe said e bro don fly international..... der fada |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:12pm On Apr 01, 2017 |
Oyind18: Sharrrap too   I just dey imagine bally scene again |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:11pm On Apr 01, 2017 |
berryice: cos u talked like a big fooool should I press the report button  or you on your mes** dah why you acting like this y I even quote you sef |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:10pm On Apr 01, 2017 |
Oyind18: Sharrrap guy! You are irritating me right now  y did you quote him ehn I go slap you oo |