₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,839 members, 8,428,301 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 09:00 AM

Toggle theme

ChukwuJuwon's Posts

Nairaland ForumChukwuJuwon's ProfileChukwuJuwon's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)

TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:27pm On Mar 25, 2017
NEPA have take light ooo...make I go read I get exam
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:25pm On Mar 25, 2017
sirfee:
Bruh! See wetin Bisola wear,na museya be dat.
nooo na *yasemu*





Nawq oooold school
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:24pm On Mar 25, 2017
toseen7:
chai! Shina peters again!, we go soon hear Taye currency grin grin grin
lol

all join!!!!!!
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:23pm On Mar 25, 2017
jaykaylegend:
I thought I was the only one to notice oo


Nxt thing we go hear na "more music from naijaloade d.com"
lmao....tboss sabi dance she dey code na runs girl



Choi



shina Peters don enter oooo washere
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:21pm On Mar 25, 2017
can this d.j play eyin mama Mo fe fu *****" yin

or living things by 9ice tabi Small doctor --penalty
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:19pm On Mar 25, 2017
tboss don dey move oooo

talk too me ooo mama

all I seek I find it in my boo eghosa!!!! Ama go a million miles for her
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:17pm On Mar 25, 2017
smiley

this lambo like wizkid sha....buh oje lo je
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:17pm On Mar 25, 2017
sirfee:
She is very cute but ....



Your monicker though...CHUKWU JUWON
lol Oya turn up....lasgidi
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:15pm On Mar 25, 2017
toseen7:
Or Mosquito killer grin
lol abi ghetto laye wah abi aja 1 gbera



you see lambo she don dey play kimani killing show and na Debbie,bassey,Efe and bisola dey kill ooo buh flower girl just dey obs
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:14pm On Mar 25, 2017
grin

wizkid.................
in my bed

lambo your father

I just see Efe hand for tomboy ass sha
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:11pm On Mar 25, 2017
Brownbarbie97:
Tboss gown is kinda inappropriate for a club but it's still pretty.i don't understand Debbie's gown at all,the upper part looks like a night gown while the rest is nothing to talk about and look at her ugly shoes!!! undecidedthis is a girl thing so leave it for us,she's not well dressed.
she looks like a flower girl

shey lambo no fit play customer Dada nihuh
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:10pm On Mar 25, 2017
sirfee:
Hahahahahahahahahahaha


No be me talk so na,I go stop work if I get that amount(lol)
lol



Tboss can never have sense laye......... Kissdaniel
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:08pm On Mar 25, 2017
how I wish bigge can allow shisssha



tekno...where your mama dey Debbie come with bassey

she dancing alone
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:06pm On Mar 25, 2017
Good time.....yeeeba
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:05pm On Mar 25, 2017
if she follow me go na enjoyment go kill am


Debbie dey dance!!!!

Oya......Soft work
lambo na killer
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:04pm On Mar 25, 2017
sirfee:
I told you,she can scratch anything even.....



I love debie's bombshort




Davido....30 billion for the accccccccount o
shey make I drop my acct digit make you transfer for me....

#madOverYou
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 10:03pm On Mar 25, 2017
if you believe lambo killing it like mhen......
30billion for my account buh I owe airtel 500naira
who go transfer for me ooo!!!!!!
Nairaland GeneralRe: What's The Worst Lie Someone Has Ever Told You? by ChukwuJuwon:
shocked

when she told me she was a virgin but the day I passed the route mehn borehole has been drilled not even well ooooo
FamilyRe: Nigerian Lady Begins Search For Her Mother Who Went Missing 28 Years Ago. Photos by ChukwuJuwon: 9:32pm On Mar 25, 2017
igbayi laro
EducationRe: His CGPA Is 1.14 After Two Years, PLEASE ADVICE! by ChukwuJuwon: 9:21pm On Mar 25, 2017
Antell95:
CGPA, can't withdraw, I Cant See the future but this will be d toughest task of my life
I don't know how things work in your school but in my school anything less than 1.5CGPA you going home!!!! because it going to reflect o your profile online. just brace up and follow your dreams

my 2cent
CelebritiesRe: Checkout This Epic Reply EFCC Gives A Twitter User (photo) by ChukwuJuwon: 9:12pm On Mar 25, 2017
suicide
EducationRe: His CGPA Is 1.14 After Two Years, PLEASE ADVICE! by ChukwuJuwon: 9:10pm On Mar 25, 2017
please withdraw and is it G.P or CGPA? if it GP buckle up for next semester and do d needful but if it CGPA I don't think you need any advise again the deed has been done go and learn handwork!!!!
CrimeRe: Cultist Arrest In Rsust Today by ChukwuJuwon: 8:45pm On Mar 25, 2017
rubbish
CrimeRe: Police In Enugu Intecept Massive Loads Of Indian Hemp by ChukwuJuwon: 8:44pm On Mar 25, 2017
Double wahala...for dead body
LiteratureRe: Countless (a story of Sex, Betrayal and vengeance) by Darousmart Emmanuel. by ChukwuJuwon: 7:52pm On Mar 25, 2017
tongue
harameede99:
pls wots d wink for anytin for me
the nose
RomanceRe: Meet The Babcock University Big Girls Who Made A Fellow Student Attempt Suicide by ChukwuJuwon: 7:23pm On Mar 25, 2017
lipsrsealed UGLY SHIT dem no still fyn
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:23pm On Mar 25, 2017
embarassed bassey
EducationRe: Any Chance For An Art Student With D7 In Maths? by ChukwuJuwon: 6:23pm On Mar 25, 2017
cheesy
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 8:15am On Mar 25, 2017
akthedream:
YOU GO DEY VERY BEAUTIFUL OR GET ONE EXTRA ORDINARY THING TO DEY MESS ANYHOW FOR MY FRONT OOOO.... I HAVE NEVER MET A GIRL THAT WILL DO THAT WILL INTENTIONALLY FAR T IN MY PRETENCE..
lol
TV/MoviesRe: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 12:28am On Mar 25, 2017
Them just dey argue rubbish here everyone with different socialization process..me oo if I dey close with you I go clear you say I wan mess and I go drop m chikena buh not all the time!!buh tboss na oversabi dey always spoil her show and she's too blunt no regards at all
FamilyRe: Can You Have A Joint Account With Your Spouse? Please Give Reasons! by ChukwuJuwon: 10:18pm On Mar 24, 2017
let be realistic 80% of Naija men don't like it but you know women and there sweet mouth.

capital NO
LiteratureRe: Countless (a story of Sex, Betrayal and vengeance) by Darousmart Emmanuel. by ChukwuJuwon: 6:01pm On Mar 24, 2017
wink

harameede99



Blessedman try to update Asap bro. more ink to your pen

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)