TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:08pm On Apr 01, 2017 |
berryice: u crazy...punk ass head funny...you wqn dey take m personal ni  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:08pm On Apr 01, 2017 |
she say she just dey chop snacks since she enter plane even Efe don dey laugh
very hilarious sister |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:07pm On Apr 01, 2017 |
ninnyanny: lmao...marvis no get sense before na  hilarious sister I swear she funny die |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:06pm On Apr 01, 2017 |
ostopsmich: How I wish TTT is still in the house make him secret come cast lmao casted fellow |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:06pm On Apr 01, 2017 |
Giel: lol marvis guest sha,
tells her end of message make I see wetin you cook, make you no fall my hand,
marvis wants to laugh, her sister says no laugh, if you laugh you dey your own,
her sister is very funny
lol she sabi advertise ehn |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:05pm On Apr 01, 2017 |
berryice: Efe broda fine small go fuc* m na |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:04pm On Apr 01, 2017 |
bisoola
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:02pm On Apr 01, 2017 |
PrincessKab: Efe's Brother is also here. The guy that goes about campaigning for him with those T-shirt. The whole of Africa dey your back, relax. Everybody dey your back, Warri, Jtown.. Had to retire, na your matter remain so. She dey pray for your matter, all Maler die on top your matter, based on logistics. Africa, Nigeria, Warri, PortHarcourt.. the crowd is waiting for you. naxo sabi princess |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:02pm On Apr 01, 2017 |
fitzmayowa: Efe don open mouth dey cry ooo, this is really emotional...
Whao, I never believe I would see efe's emotional side, biggie dey craze I swear... I swear Efe vex no go good for real life base on logistics |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:01pm On Apr 01, 2017 |
marvis just dey laugh |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 3:00pm On Apr 01, 2017 |
chai I wan upload pics oooooo see ugly faces |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 2:57pm On Apr 01, 2017 |
toseen7: lol, that smile from Bally... The guy dey try to hold am o lol the guy laugh bally die if na me ehn I go just rotfl |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 2:52pm On Apr 01, 2017 |
bally and paddy
I love there scene
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 2:46pm On Apr 01, 2017 |
oviejnr: SAME HERE BRO  abi na first time ...so sweet see person wey find bally come
bally just dey smile I can't laugh oooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 2:45pm On Apr 01, 2017 |
PrincessKab: TBoss is crying... There's a lady in the house, I think her family member. She's telling her she loves her, Nigeria loves her...Whatever she does, she shouldn't unfreeze. She's emotional. that her position bad gang I think it was because of her position that why biggie called her sister abi na her mama de ni...I just dey pity bally down cos if I be e brother na swear I go use round m up buh tboss dey craze why she still dey cry na..toddler |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 2:43pm On Apr 01, 2017 |
first time I will feel sympathy towards tboss
eyyaaahhh so sweet |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 12:10pm On Apr 01, 2017 |
TTLHORLA: I have a feeling debie is leaving let see how it goes buh I don't think so most of her vote not always valid |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 12:08pm On Apr 01, 2017 |
Threebear: T boss is going home tomorrow, the final show down is between t boss, bisola and Efe from one mouth. Better kill that octopus and use it to make stew for a native doctor. lmao |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 9:26am On Apr 01, 2017 |
my people how una day, my octopus don predict again ooooooo
guess who is going home tomorrow!!!!
if two people are going to be evicted tomorrow, my octopus said (marvis and Tboss) will go home
my octopus said Debbie-rise is not going home the only reason she will be evicted tomorrow is if big brother decide to manipulate the result!!!
The final showdown is all about this trio
(Efe,bisola,Tboss) this rest are underdogs
If you quote me please be objective if you can't don't bother because the thunder wey go fire you ehn |
Education › Re: What's The Most Memorable Thing That Happened To You In The University? by ChukwuJuwon: 7:46am On Apr 01, 2017*. Modified: 12:14pm On Apr 01, 2017 |
tmgold007: During Maths Exams in the University 1. When a bright student tells the invigilator that question 4 has a problem, but you have already answered it... 2. When a fellow student asks for a graph paper, but you are finished and did not see anywhere where it was required... 3. When the invigilator says jump question 6 we will rectify it later, but it was the question you enjoyed most when answering.. 4. When you see people busy using rulers and you are wondering what is going on... 5. When you hear your friends arguing after the exam whether the answer to question 5 was 35.5% or 36% and your answer was -45000 My memorable experience in the university is math test/exam this number 5 happen to me few weeks back I just dey look like Dundee no b say I no knw d question buh dah day I didn't even hold calculator it was stat test I was expecting one theory work and one calculation (answer1). so was planning to do theory cause I no like anything that has do do with pressing calculator. naxo I weak for hall funniest thing na front sit I dey one of my c.m wey dey my side hold calculator I saw the guy working, it was on point and me no knw say na only starting the guy get no finishing naxo I begin dub ooo no tym when we come out lasan the answer na off point till today if I dey see my the guy I go just dey remember the useless thing wey e solve ciao |
Education › Re: What's The Most Memorable Thing That Happened To You In The University? by ChukwuJuwon: 7:40am On Apr 01, 2017 |
am coming |
Romance › Re: Nairalanders official Pool Party Announcement by ChukwuJuwon: 9:50pm On Mar 31, 2017 |
Amusaopeyemi: Hahahahahahahaha. The name is actually Quite Funny.  Omo eko |
Romance › Re: Nairalanders official Pool Party Announcement by ChukwuJuwon: 9:07pm On Mar 31, 2017 |
princeakins: dmostcheerful, amusaopeyemi
Hello ladies, Hope u'v saved d date
Together we can make it a funky day
Don't miss it huh  ohhh baby stripper  |
Crime › Re: Never Marry an Illiterate Wife. by ChukwuJuwon: 3:47pm On Mar 31, 2017*. Modified: 4:21pm On Mar 31, 2017 |
See fyn baby...RIP cutie |
Education › Re: What's The Funniest Reason You Got Kicked Out Of Class? by ChukwuJuwon: 12:36pm On Mar 31, 2017 |
A teacher came into our class unfortunately for her the skirt she was putting on was dirty.
naxo i shout from back ooo aunty your bum bum is dirty naxo she look back who said that? and for our class we dey corporate wella mhen naxo she pursue all of us come out ooo.
where God wan punish us naxo proprietor hear of the incident see punishment that day na around 6 I go house |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:50pm On Mar 29, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:49pm On Mar 29, 2017 |
Tboss no fit see husband marry the only person she fit marry na person wey no get job wey she got dey control
#bossLady |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:47pm On Mar 29, 2017 |
Efe Will be shouting street street street
e just dey disgrace us the guy no get o.t at all na why I like TTT for that aspect
fvking talented how I wish he was damn real buh..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:45pm On Mar 29, 2017 |
bisola A very Good Bad mother
she never wise sha!!!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:43pm On Mar 29, 2017 |
Bally ediot I no fit give am my sister to marry
he can kill because of Alcohol.....with e opolo eyes |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:42pm On Mar 29, 2017 |
Tomboy sef no get brain
The chicken she ate this morning is it not the chicken they were complaining that Tboss put sugar inside??
I can't marry someone with dah fvking trait |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ChukwuJuwon: 6:37pm On Mar 29, 2017 |
I swear To GOD Debbie fvking dumb!!!! when she go gt sense it annoying acting this way on LIVE T.V she should learn here not Just keep on getting Dumb!!!! it not her fault sha..buh her parent
I swear To Jah if anybody quote me lasan na die ooo |