Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 23 pages)
Will you test any appliance before buying? Your answer is the correct answer to this question. |
See who chioma wan born for.. Toto taker . The Toto way he take for Ibadan he deny the result of that Toto till today.... Hmmmmm!!! |
Make he last oooo,hope say no be show dem wetin dem wan see una do for here. |
Hmmmm!! Some single mothers no send their child/ children,all at, some denies their child or children and see them as a threat to their getting someone to marry them... kudus mama,may God grant you long life in good health ( Amen) |
Not well seated on her waist. Madam, go meet tailor make he shape the waist side for you. If you wan start something,start am well. |
Basket mouth husband, washing his family dirty linen outside... Real men don't talk too much. Too much bad talk to paint the supposed wife black means that he never loved her or he is fed up with the marriage and looking for a way out.. yeye dey smell. |
Child delivery na really cross way person go carry alone, sorry no go solve the pain self.. na real carry your cross time.. congratulations toyin. |
Who make this baby up now?, na who do am make up? All these make artist self, na everything need make up?... Wait ooooo, abi na human being be this Who go answer me now ehhhh ? |
"MOST NIGERIAN HOUSE HELPS ARE ONE OF THE REASON PEOPLE HATE BEING NICE" so na only Nigerian househelps dey wicked and ungrateful... Well, na Person way chop belleful dey need house help,so madam you fit import foreign househelps way no go wicked and dey ungrateful... Yeye dey smell.. lazy wives/ people always complain about their househelps. |
Mama Mathew,you still set. ![]() |
R.l.p. Tiger man, tell devil say you represent am well. R.I.p.ooooo make you no dey disturb the living. Yeye dey smell. Too much money ,na wahala,he dey cause too. |
See as the children resemble Mr bean, abi na Mr bean be the man behind this ![]() |
Natoski5:Some people dey take their hand short am. |
First picture, disgusting.. Rich man no see money buy bed abi wetin. |
Dey die in silence for there you hear.. wetin people go talk,wetin people go talk na him dey kill una. |
Ice na man, her ex husband who cheated never apologized, he doesn't care... Thumps up ice. |
Where is the 4th one, abi you disown that one. Yeye dey smell guy. |
NAME: cheater. |
10. A guy won't call you, and you keep calling him, and keep excusing why he does not call you. Grow up girl, because he should call you if he cares about you no matter how busy he may be. |
Cheating has a serious emotional effect. To catch one's lover in the act has a long lasting effect on one. |
Degrading pictures...yeye dey smell. |
Is August meeting not for married women? Is she married? |
Ice come make her remember cheating again way she been think say she don overcome... Sorry Juliet, life isn't fair. |
See ganga for him hand... Ganga influenced his untimely death too. Riding anyhow under the influence of ganga. R.I.P. |
Why the ass no go fall for that big gbola way she collect... ![]() |
Tecno,you dey do pass your self,and your papa no be dangote or Adeleke.... Becareful!!!! |
Yeye gay wan born through natural means abi wetin. Everything just full him body, he no believe in God again... Yeye dey smell. |
Life isn't fair, but happiness is the key. |
The white man way sit down near am no even send am. Minding one's business is very important. |
You shouldn't have mentioned that your father was a pastor, you are a disgrace... See you.. yeye dey smell. |
Devils stoning devil.. yeye dey smell. |
. The Toto way he take for Ibadan he deny the result of that Toto till today.... Hmmmmm!!!
Who go answer me now ehhhh