Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)
First picture shows that nothing last forever.. see as she old for there.... Hmmmmmm!!! |
Where the stretch marks go?... Filter at work ... Beautiful though... |
Will this guy ever marry?... See wetin he pack for body and leg.. yeye dey smell |
All I see is DOG. Thinking before doing anything is very vital... Very vital. |
Ladies dey naked now say na wedding gown dem wear. |
They look alike. Beautiful!!! |
Mumu talk... Which woman no fine?,,,na money be the koko... |
Thank God say he no spoil nija name for there,na legitimate work he dey do,unlike some way dey carry our money go dey chop with babes for there,and some way dey go give Nija bad name for there. |
No parent in his or her rightful senses will allow her/his daughter do this.... Teachers allowing this is very absurd too. Train your child in the way he/ she should go,says the Bible..... Hmmmmmmm!!! |
Sarah had a baby at old age without ceserian operation... God is wonderful, science and menupause can't stop God from doing what he wants to do..... |
OkongwuTochukwu:Kolomentality advice. |
Trying to rebuild the house he demolished. Yeye dey smell. |
Na big something be thing wan wahala...wide something looking for what to fit into it. Yeye dey smell. |
This wizkid son na headmaster he be.. see forehead. She want more kids...ok oooooo!!! |
Son wear clothe cover body,mama naked..No be the same pool dem dey.. |
I hope you won't be suspicious of anything when he goes to that same Facebook after your wedding. |
How you go take see any attack with this heavy load way dey cover your face ... Pray make that dwarf no over take you before it is too late. |
Wetin people dey do now bad ,infact,na baddest...he fit be Person kill the man come hang am to look like suicide. Hmmmmmm!!!!!! |
Na dog be the pikin way she born after marriage .... Yeye dey smell... Na so one no let us hear word for her dog that time so tey she draw the dog for her hand. |
Stupidity at it's peak. I wonder what people think when they decide to tattoo their body permanently. I wonder what she would reply when her child ask "mummy what is that on your chest, what is it for" yeye dey smell. |
Falze ke... Na wa .. Awards for person way say everybody be "criminal" for him country. Award no dey make sense again. |
Na lie, na lie,don finally become true... Make una respect madam kemi,I beg. Congratulations OBO!!! |
nams77:Off course,I know "she", as you know say na female write the thing . I know she wasn't referring to the actor, but tough time because the actor papa way don reach 91 years old die no follow at all.... Na celebration of life the death be. So no use any bad mouth for me.... Use your sense. |
Prettyvita:Tough time ,for 91 year old man.. Hmmmmmm... I beg, this one na celebration of life please!!!! |
You should be celebrated self,no be Emeka yansh go Gulder altimate search go dey do nonsense with woman upon say he know say him wife and people of nija dey watch am? My guy you try oooooo!!!! That woman know wetin her eyes don see for that man hand way make am divorce am without thinking of her children... |
Their own better, some girls never even marry for once, dem marry ,come remarry. Make dem go say their testimony fast fast.. |
4.5millions for two small handbags,and people say things hard for Nija... Hmmmmmm!!! |
Aging gracefully...Happy birthday ma. |
Na money cause am.. wetin wan cause am again... Enjoy,and stop telling people lies. |
The lady way snap them picture,big ooooo,big, bold, and beautiful Omawunmi,shine shine,baby ![]() |
... Beautiful though...
.... Yeye dey smell... Na so one no let us hear word for her dog that time so tey she draw the dog for her hand.
Omawunmi,shine shine,baby