Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 23 pages)
Body way no fine b4,make he spoli am well well.yeye dey smell. |
"Secure her bag" she been carry bag come the house? The earlier they all know that they are fooling themselves the better for them, especially that mercy of a girl. |
Person way suck your d*ck, you abandon am with her daughter for Ibadan, you dey say make dem suck your d*ick again. Take time there oooooo Mr frogy. |
The guy is real. Correct!!. No be one leave her husband because say Money no dey, Waka come house so.. money matter I beg. |
daddyzgel01:Bad thing no dey die ,na good thing people dey forget. |
"Lack of money and domestic abuse". You no fit take care of your family, you carry your wife dey abuse ontop, instead way you go channel that power to looking for a job. yeyedey smell. Madam, as you find money enter that house so,make sure say you make that money ooooo.... .Women no no wetin be "for better for worse" for marriage at all. |
Why you no go thank god,the snatch was successful You snatch carry run 4,40. You try.That one too,he taste fruit forget say he get wife ![]() |
Makeup makes her old. |
That girl just wake up one day with the help of her husband to destroy this pastor. They sure have a strong reason for doing what they did,that is for sure. 17 years old girl say person rape am numerous times... Hmmmmmmm!!!!!.one other 17 years old girl marry her ancestor for this country,her papa talk she say she no even know her papa self. 17 don over ripe oooo. How person go claim say she no no wetin she dey do for 17 |
Na woman dey disturb man now. See him mouth, like say the thing no sweet am. |
This woman don sign. Anything to make money na him she dey for her life,she no send at all. |
Dede still dey. Hmmmmmm!!!! |
My guy no dey gree enter until i suck or lick him coza well. The last time i refused to nothing happened,he said men love it,and any man pretending not to is not a man. Am thinking of leaving him because sucking tire me. |
Make i no lie,this boy/girl fine. |
Funmmyastic:Go listen to Bambambam music by femi kuti,you go know the meaning after you hear the music. |
Aurielfinizu:Person fit hide like that for nija so, where aproko bloggers dem dey? A celebrity fit hide him or her life like so make people no no? He no marry anything or get any pikin anywhere i beg. Baba go marry I beg you. |
Why he no wan marry self,abi na 40 seconds man ![]() |
Bayelsa girls no sabi say NO at all,,dem like gbola,and dem no dey do sharaka to collect am, touch dem small dem don open one time. |
The man mouth show say na him work be that. |
Hmmmmmm!!!! Teaching job ehhh,na Hmmmmmm!!!!!! Na real Hmmmmmm!!! Sometimes I dey wonder weather na juju dem take hold people for private schools that pays yeye money. |
Orobo omo sexy. ![]() |
Where una live. Na bush una house dey. Hmmmmm!!! |
Hahahahahahah.. Empress,very lively. well,i will simply ask her for it,i won't steal it ![]() |
Unknown |
Handsome Francis. Forever Young. Congratulations my man. |
They will read meaning to verses in the Bible without a proper understanding of the Bible. Kudos freeze,I support you on this one. If you see as this people turn my wife ehhh,she don look like 100 years old. Earrings she won't wear, rub powder for face, for where, I will buy her dresses she will call it earthly clothes... I tire,I just no want divorce. |
They are used to their mum. Jnrpope,see as non of your sons send you. Spend more time with them if you don't. |
See as born again dress like Jezebel. Hmmmmm!!! |
Depression show for Timi face for that last picture.Which kind laugh be that one . You and your wife just carry una self come outside Vuuahhhhhhhh!!!!!! Just like that without thinking. |
Your belle, your wahala. Yeyebrity . |
Yeye dey smell,he no see lagoon go fall inside. He attempted suicide three times and failed.. no wonder his marriage pack up. When he dey enjoy life with him wife we no hear story,gbege don dey internet no go rest. |
That Ibadan girl way born for Davido no go like this at all. Person see you for club,carry you play,you get belle. Person no fit play with you again ![]() |
You snatch carry run 4,40. You try.