Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)
Make i click read about person way don already die.. na to bury the mad girl straight... Open and read more ke!! |
The way the man pack the breast show say the breast na slippers . Some woman just give men,way never even marry them chance to do them anyhow.. yeye dey smell. |
Davido dey pour spit for mouth abi wetin..yeye dey smell...... Three children from 3 different women... He recognized two denied one... Another one is on the way, which will make it four children from different women.... Na wa....money dey,bullshit works,na the answer way dem dey give to cover their shame.. |
Her age na carmelion,changing anyhow... The only fact is that she is married to a man older than her father all because of money.. I listened to the mother's talk and i realized that the love of money can make person talk anyhow.The mama just dey misyarn sake of say she wan support her daughter .... Hmmmmmmm!!!! |
Things way dey outside pass outside mercy.. Hmmmmmmm!!!! |
Desperation made Linda do rubbish and lose respect. |
"I married the most amazing man in the world,cos i did" See person pikin, spiting trash....na talk be this one? Man say him marry man like himself, still proud dey talk am... Remain for that place way allow rubbish for you oooooo....yeye dey smell... Celebrating rubbish with HIV ontop. |
The witch is looking good ![]() |
Laura,Laura,Laura,how many time i call you... Hmmmmmm!!!!! Go back to that man ooooooo,no perfect man and marriage outside oooooo,, na pretend people dey,na those way don tire to dey pretend divorce so... No leave your husband ooooooo Linda your sister for happy if to say that handsome billionaire way no send her and her pikin marry am... A word is enough for the wise. You be bread winner,SO!!!! |
Well, beauty is in the eyes of the beholder,but some beholders no dey see well... Pretty indeed!!! |
Na D1 baba i dey see so ![]() |
This girl dey smell true true,abi na lie? People can spoil person ehhhh!!! |
So this kind fat dey Mr Latin body.. ehhhhh... See cheecks, see stomach! |
Am sure she cheated on the man,was caught,and she is begging for forgiveness. |
The father,a black! |
Na belle way the girl get make am rush marry am... I pray they last... If dem no last, na their way... Congratulations. |
The father is seriously checking the baby for any resemblance to him .. check oooooo... Because wetin dey happen now,na Hmmmmmmmm!!!! |
Rugged man,wetin make you no wan marry self... Hmmmmmm!!!! |
Why didn't you look for ways to succeed in your marriage... preaching what you can't practice. Yeye dey smell. |
Kim try die,,,,so this small girl don break up with Travis....ehhhhh!!! |
Wetin all these women dey chop way make dem fat like this? No slim person for the picture... Showkey Bobo,why una no invite male for the party, abi na women party una do. |
Ay04z:No mind them. The way people are carefree with Nigeria is alarming. People don't know how to use the trash can, they dispose of rubbish anywhere they deed fit. We are the cause of our problem. |
She wan carry that dog go church like that abi she go cover am?... Hmmmmm!!!!Na dog picture people go dey look for church. I wonder if people mind go dey church when Tonto enter church. |
Tacha will forever regret joining that house with the outcome of this defamatory music of this low mentality guy. |
He ought to be sued, because the music is a defamatory and degrading music. Musis ought to bring a positive change and not a defamatory outcome. |
Going by what he said up there, it shows he wasn't there for him too, he had not gotten in touch with him for a long time... He doesn't know, they have to call him,and he was stone dead before he got there... Non_ challant on your part too bro,don't blame anyone for the loss. Life goes on. |
Bouncingbabyboy:My daughter won't keep secrets from me. No one will rape my daughter,but if such happens,i will know because my daughter won't keep the serete only to tell it years after. |
Adepet222:No mind am.. |
This girl no get money to go put foam for breast abi wetin... This breast no stand for showbiz nah. |
To err is human,to forgive is divine.God knows why he said we should leave judgement to him, he sees what is done in the secret and in the open. |
Na India people,the original owner of Keke na pepe ![]() |
Na person way dey close to you go do you before. Be happy cossy,no mind bad belle people. |
. Some woman just give men,way never even marry them chance to do them anyhow.. yeye dey smell.