Cindyrella's Posts
Nairaland Forum › Cindyrella's Profile › Cindyrella's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 126 pages)
lefulefu: i know the one wey u prefer.na men wit long bushy bear bear LWKMD! |
fluid26: See as dat Yoruba woman set her ass to release gasLmfao! U no well oh |
RIP |
fluid26: how? ![]() |
Breastman: Chaaai! See as better meat full this aunty chest, her laps sef no be small food. Konji don kill me for hia ooo, make una help me.Lmao! You need help ture true ![]() |
9ja police I hail unna |
blink182: I think cars should be banned globally too, too many accidents.#Gbam |
fluid26: Na wa 4 u o! After, u go dey claim say ur heart no dey ur kpekus.Lmao! No blame me abeg na dem dey fcck up. |
[quote author=190-the-clown]suspect #1 [/quote] ![]() |
Tell yes na. Abi u neva see am for dream before? |
[quote author=190-the-clown]i know some Nigerian women go earn reach $300,000[/quote]Talk ur own! forget about "Nigerian girls own" ![]() |
pat077: Not good 4 tobacco company. ![]() |
ikekings: Am serious ooo... Don't you know dat burial ceremony is the time for freebies? Free food and free drinks.... Lol Don't tell me you attend burials because of "freebies" |
Very funny |
Chei! Moni good o! See as his resemblance come change from gate man to fine boi. ![]() |
$ 500 ![]() |
caseless: They are moderators on nairaland. ![]() |
ikekings: Abeg eh if u wan die jst alert me make i start to arrange the burial arrangements.....Lmao! U no serious |
ikekings: LOL.... Count yourself in....**members needed** Apply in person....Lwkmd! ![]() |
Well, good for her ![]() |
Blue moon: None, I'd rather remain single. If those were the only type of guys on earth. i'll just find the gorgeous man...carry belle and born fine pikin.U go just carry belle abi? You no go marry am first? @topic None ![]() |
ikekings: Yea.... Church business is very profitable..... Am planning on starting a church of my own or rather ministry.... LolPlease when u do, employ me as your assistant pastor. ![]() |
fluid26: ngwa nu, who we go ask?Ask Mynd! |
shaybe baby: Marlborough lights from Tirana. Hope that helpsAcutually it doesn't! More like dog poo ![]() |
What will happen when she finds someone new? She will dump u too (Karma is a biitch) so use your head! |
tpia1: are you minding him?LMAO! Wicked!! |
Me like Hairy-chested men? Maka why na? Abeg I no dey among the "Most nigerian females" o! Count me out ![]() |
MrWaters: He was neva ur man so your loosin notinMy thoughts exactly. Op, it is obvious that he doesn't love you,he is probably married or in a realationship.. leave him while you still can. The right man for you will surely come.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 126 pages)





