CJStarz's Posts
Nairaland Forum › CJStarz's Profile › CJStarz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 246 pages)
See,dem go worry u o. High BP fit start from there unending calls but then, CALM DOWN.DON'T PANIC! No dey check d app again to see how much has accumulated because u fit slump o. They senselessly add interests on top. IGNORE THEM FOR YOUR MENTAL HEALTH SAKE. Dem go later call u for negotiation or give you a big discount so you can pay. No dey pay small small because d interest go still dey accumulate. These people no get conscience. To be on a safer side, go change dat ATM card which CVR U used to borrow d money. E get why. But if u still can't pay,no wahala. D highest they will do is to report your BVN to ,wetin dem dey call am,Credit Bureau whatever. What this means is that you may not easily access loans from other apps when next u need it. For now,stop panicking. Nothing dey happen. |
greatestman:U go explain tire 🤣🤣 |
Those good old days of pure stainless. 555 was foreign but d Nigerian version started coming up. |
RichardRexs:One of those soldiers either has a praying wife or a praying mother! |
This Waawa woman went way too low but in all honesty, I'm disappointed she's part of this failed administration. |
muyico:Nnaa ehhhh.... See as d thing come pain me ehh |
Caused by one extra chromosome. |
Hahaha.. 6 soldiers too much nah Na Rambo d 'actor' alone for finish Iran for. Infact,he go enter the Ayatollah palace shoot all d security personnel,den come tie red Banda for head as d cloth don tear tear,den come face d Ayatollah,d bozz, face to face,den come finish am,jump enter water.As im dey swim,d other IRGC soldiers go come run comot dey fire am but d bullet no go enta im body. Odieshi😂😂 E never finish o As im swim d river come reach d oda side,he go come see as hundreds of IRGC go come surround am. Dem go catch am o. Dem go beat am small den come lock am for one kain house for inside bush like dat. There,him go use one iron wey im see to dey remove d bullets wey enter im body any how. Ol'boy,come see bloooood,but Actor no dey cry nah. Ehee,after dat,he go tear another part of im tear tear cloth come tie d wound,as d tin dey pain am,him go come veexxxxx,then he go go come charge, break the iron wey dey tie am for leg,use dat iron break d door of d house wey dem put am inside,den come go out. D first two soldiers on guard wey im meet,dia name na sorry as he go come use Kung Fu finish dem,den come carry dia 2 AK47 for hand come dey shoot dey go. Den him go come remember say one hand grenade still remain for im pocket.He go open am throw at the hundreds of IRGC as dem dey rush am. As d fire dey burn he go dey shoot dem dey shout Arrrrrrrrr.... Then as he don dey shoot dem finish na so one America helicopter go come dey fly over d area. No ask me how d pilot take know where him dey. Now,as he dey run to go climb d ladder wey dem trowey for am from d helicopter,na so one remaining IRGC member come aim to shoot am from d back but sharp sharp one America soldier don sight am from the helicopter come fire am one head shot! Then Rambo go come enter d helicopter..... Make I stop here shaaa ManirBK: |
True The former and late Oba of Benin was an easy going man,this one,na gbas gbos full im body. funshint: |
Christianity as a religion,does not turn people into fraudsters and what have you,rather ,it aims to bring people back to God by making them turn from their sinful ways but all the same,there are people who chose to remain fraudsters and all that you mentioned yet are seriously attending churches and pretending to be Christians. There's a big world of difference between being a Follower of Christ and a Church goer. Mattswaggz: |
I get your point. Humans have always been God - conscious and bn worshipping Him through diverse means but sometimes using very crude and devilish methods which include but not limited to human sacrifices. Christianity shows us the rightful Way to worship the Creator and that's through His Son Jesus Christ. Christianity also came with Light which exposed and ended some of our horrible cultures like the killing of twins. Unfortunately, Christianity as a religion has been pulled in the mud by some of its adherents as they have started preaching and practicing what's not in the Bible. But the Word of God stands SURE...The Lord knows those that are His. ScamDemicEra: |
Thank God for the social media. For those of them advocating that we go back to our CULTURE, make una see am o. Thank God for Christianity |
Wetin South Africa dey find for our refinery? If we sell to them ehhh, make Dangote hand beeeeend |
But the Mind of Jehovah is not in them! Lovelink1991: |
Lovelink1991:No true believer will have that self-destructive mentality. Those guys aren't believers. They're some religious SECT |
I remember that beautiful baby at Living Word Hospital,Ngwa Road branch in Aba,way back 2003. The baby would have grown into a very beautiful 23year old woman by now, with great prospects! The young parents were screaming at the top of their voices when 'we don't want blood transfusion, it's against our RELIGIOUS BELIEF ', when the doctor mentioned blood transfusion. The baby's temperature was very high, she was pale looking and visibly anaemic. Her finger nails almost turning bluish. I felt like smacking some sense into the mother of the child. Which was more important? Ur human doctrine or your daughter's life? My doctor friend tried much to convince them but for where! They left with the baby. Not long after, news filtered in from one of the nurses who knew them that they lost the baby along d way. |
insidelife22:Naija , una no go kee person o Which one be confu? 😂😂 Na Kung Fu, my brother, no be confu😂😂 |
TheMensch:No mind Seun. Na local champion wey him be |
This woman is not mentally sound |
Chai Wasted life. I really feel for her mum |
Kalulu44:I dey suspect say the mods no wan make d guy continue with the post o. He fit expose many many things. I pray he's ok @Saleslourd what's up ma gee? |
Kalulu44:Hahahaha... Person wey dey like buffalo dey yarn opata. These girls sef |
@Saleslourd how far nah? No more updates on your story abi dem don ban you? |
These guys are so dumb. Never seen a more mumu government than this APC led administration. Very embarrassing set of people. Mod, as usual, u fit delete my comment. Ndi ala |
sirnewton20:Yes ooo, To bring back his erring children and grandchildren. Ike gwuru |
I don see wetin I carry me cone here. Make I go back to my house |
Abeg who go help me spell buffalo? 😂😂 |
Na old age dey worry the king |
Why e pain you to a wailing point,my brother? AguluLiar: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 246 pages)

