Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by clemcykul(f): 3:49pm On Sep 10, 2009 |
ur doc must be ben |
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by clemcykul(f): 3:48pm On Sep 10, 2009 |
lol *packs bicycle, and pinch's his cheeks*
must u expose me? |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by clemcykul(f): 3:47pm On Sep 10, 2009 |
that na tautology i prefer using chewing stick |
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by clemcykul(f): 3:46pm On Sep 10, 2009 |
i love candies |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by clemcykul(f): 3:45pm On Sep 10, 2009 |
tell her again |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by clemcykul(f): 3:45pm On Sep 10, 2009 |
@bliss am not, are you? |
Jokes Etc › Re: Naughty Ben by clemcykul(f): 3:44pm On Sep 10, 2009 |
ta! u don dey misyarn again |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by clemcykul(f): 3:42pm On Sep 10, 2009 |
say u sef no dey brush again |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by clemcykul(f): 3:42pm On Sep 10, 2009 |
lolito! |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by clemcykul(f): 3:41pm On Sep 10, 2009 |
even on his buffday, he cant even take his bath na wa o |
Jokes Etc › Re: Molue Tales. . . . . Lmao by clemcykul(f): 3:40pm On Sep 10, 2009 |
u no tall pass am na |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by clemcykul(f): 3:40pm On Sep 10, 2009 |
lol i must attend the party |
Jokes Etc › Re: Can I Become A President Of Nigeria? So: by clemcykul(f): 3:39pm On Sep 10, 2009 |
bans everyone in the thread**** |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by clemcykul(f): 3:38pm On Sep 10, 2009 |
rejoice and be glad cuss winchie has been put to shame |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 3:33pm On Sep 10, 2009 |
*enfolds her in a bear like hug** babie i missed u********* |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by clemcykul(f): 3:32pm On Sep 10, 2009 |
winchie ! winchie! winchie!!
;d |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by clemcykul(f): 3:31pm On Sep 10, 2009 |
my lawyer don die na |
Jokes Etc › Re: Molue Tales. . . . . Lmao by clemcykul(f): 3:31pm On Sep 10, 2009 |
*covers mouth with hands*
ol boi why u dey fall my hand na |
Jokes Etc › Re: Driver's Licence by clemcykul(f): 3:30pm On Sep 10, 2009 |
becus she nearly suffocate am on tuesday |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by clemcykul(f): 3:29pm On Sep 10, 2009 |
buahahha ben the winchie has always been a cripple |
Jokes Etc › Re: Romade! by clemcykul(f): 3:29pm On Sep 10, 2009 |
stop calln the half blind a winkster, he was born that way |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by clemcykul(f): 3:28pm On Sep 10, 2009 |
who go do me if no be winchie |
Forum Games › Re: Match the word by clemcykul(f): 3:27pm On Sep 10, 2009 |
heheh poor thing |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by clemcykul(f): 3:26pm On Sep 10, 2009 |
my friend stop yammering nonsense and drink ur akamu |
Jokes Etc › Re: A Fact by clemcykul(f): 3:25pm On Sep 10, 2009 |
tnks dearie.
romade u kip amusing me with your lies |
Jokes Etc › Re: Schools In India by clemcykul(f): 3:23pm On Sep 10, 2009 |
i tire o |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by clemcykul(f): 3:22pm On Sep 10, 2009 |
lmao! u dey mind winchie? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by clemcykul(f): 3:22pm On Sep 10, 2009 |
@tyty tnks darling, u deserve a gud man |
Jokes Etc › Re: The Little Boy by clemcykul(f): 3:21pm On Sep 10, 2009 |
your thing is up, so why ask? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by clemcykul(f): 3:20pm On Sep 10, 2009 |
romsie lol u no well, u think say i be FFF like u?
elenu kpanla |
Jokes Etc › Re: This Thread Should Be Locked by clemcykul(f): 3:18pm On Sep 10, 2009 |
ur sounding as if your head is correct |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by clemcykul(f): 3:17pm On Sep 10, 2009 |
romade why i go brush wen u like kissn me like that? |