Clemcykul's Posts
Nairaland Forum › Clemcykul's Profile › Clemcykul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 831 pages)
silly poster ![]() |
hahhaaahahahaa i love dis ![]() |
lol@pretiebony if i be the man, i go panel beat her come lock up her bla bla bla till eternity . .yeye woman ![]() @lancaster i dey enjoy ur jokes ![]() *sips beer and reads on* |
lol the woman weapons na die be that ![]() |
corner-corner ![]() how far Nelson ![]() |
how she go take marry KDK? una no know say KDK no sabi? ![]() |
am interested, i have a P.H.d in bla bla blalogy ![]() |
studio na eldav ![]() buhahhahahahai talk am say dis guy suppose dey yaba left wit da pimples wey full hin face ![]() |
Studio CFR:onye ara like you, carry ur dry y**nash comot for road jare. ![]() @bashy he is an ex convict that is why he no fit differentiate his right from left ![]() |
dis doesn't make sense to me ![]() |
nice quotes, welldone poster*** @Efe make una carry una love go somewhere . . . i smell ure dying for the poster ![]() |
@eyaah had my experience at the age of 42. , .just teln u wats gone wrong in da world *sobs* |
eyaaa, the babe no even know say u dey exist. ![]() |
lancaster u try , if to say dis jokes no bam, i for make sure say i dis-organise evrytin u stand for u don dey form, "i go die for NLD" lol ![]() |
two of una short na . .so una dey identical ![]() |
e be like say u be the oba of benin, since u know all the indigenes am from benin west |
lysaa dis your exclamations dey too konk ![]() wat about aturugbeke ![]() |
@bobbyray err i doubt ![]() @eyah lol ure right, though no small pikin now o. . .everybody sabi do am these dayz, even 1yr olds |
lysaa is busy attending to her boyfriend ![]() |
reply make the person break ur head , . . . head wey be say na smoke full am |
studioo own don finish right from the moment wen dem born am |
@bashy if i no follow u, na spirit i go come follow ?follows him everywhere even inside his bedroom* |
studio kidnaps even mosquitoes . . , |
ive always been alive, no mind dis studioo, na spiritual conji dey worry am |
yawns |
he is always confused. . .thats why he uses neck tie for belt at times ![]() |
wat makes it dirty wen did bla bla bla become dirty![]() na wa o see as she dey talk like say last night she no do am ![]() |
wetin i wan use old man do abeg carry ur wrinkles go one side |
lysaaaaaaaaaaa how u take know ? are u her P.A? |


