Stats: 3,167,119 members, 7,867,241 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 12:42 PM |
Nairaland Forum / Closetpervert's Profile / Closetpervert's Posts
![]() |
@Ayowande - Read mine and act on that. |
![]() |
obo is obo - oko na oko - where it comes from matters less - no one carry gold for head. |
![]() |
hmmm - all these people - na lie o - dem dey talk like crayfish. |
![]() |
may be u no sabi do d thing well well - suegbe- na pako. |
![]() |
fat as in orobo? na wa o - where u dey? u no no say na slengo dey reign? |
![]() |
whats all that face - shio, |
![]() |
@Cure-Ass what s d big deal about retrieving certificate that you think it is not possible in Nigeria? You think say Nigeria na suegbe place abi? |
![]() |
add my id as - olojurogbodobiiyanale@yahoo.com |
![]() |
soory o - d thing be u like say make u cry? na only 38,000 - just take heart - for the certificates - leave am to God - God go pay u back in double fold - Amen. |
![]() |
all this big big thread self - na wa o. |
![]() |
yes - who no want free woman? |
![]() |
i think right - he is d man. |
![]() |
i use to write these programmes in my small handheld computer back in the days of Casio programmable computers, but I can't find the codes anymore. http://www.planet-source-code.com/vb/scripts/ShowCode.asp?txtCodeId=907&lngWId=10 |
![]() |
ayowande: All na lie - if na you - u go do worst - wetin dey do u self? |
![]() |
that number is fake - ode. |
![]() |
when one obo is sour, a man naturally seeks another one, isint it? |
![]() |
all of them should have their heads scraped so that we can know one and run away when he/she approaches. |
![]() |
u be mugun. |
![]() |
na only pidgin - try learning American phonetics. |
![]() |
@ Poster hmmm - u don come with your story. |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |