Cokahot's Posts
Nairaland Forum › Cokahot's Profile › Cokahot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 93 pages)
Nonsense Did u say 4 years, idiots. Never Al these okpo them wey do hookup,social media relationship nonsense. 4 years wey una do don knack taya,pekus no go dey thrill u again,love for don sour,na b4 i dey date gal 4 long based on my hustle,but since man eye open,no level. |
Rather than find solution,all the do is blame upon blame. U see wetin I see for that Afghanistan, to show u say na USA get this world,and without USA everybody go poof. Imagine say wetin dey happen for Afghanistan come happen for naija. Which plane wan carry u so. It looks like rapture don start from Afghanistan. Hollywood sci fi movies are becoming so real |
Who gives a fuc k abt her living condition. She no get brain.simple. did u say 100% ROI after 30mins, wonderful. Is the devil really black. |
Odeh. See this cheap scammer. Mumu Ishiguzop: |
Shocks of this sienna go don bend. I suspect engine misfire. Cos looking at the scene of the accident,come on man. |
Why not,abi dwm tell u say white man dey drive cat everyday,u think say na naija car. 86k mileage sef decent. I have seen an imported car with 58k mileage,like brand new. Naija na dead country. valarinz: |
Simple,buy tokunbo car and drive it only in the evening. Forget plates,buy glass |
Sell the car,no matter what it can never be like factory again. Aerodynamics have been bridged Sell as scrap pls. Yahoo boy accident. Na like this e dey always be. Drunk driver |
How much to ship a benz from lag to texas overseas,I just wan change alternator . LOL. Abeg I no want u.k used oh,it must be yankee used.pls avoid UK. |
Since it was bought naija used .pls count your loss and sell it as scrap. If not na from mechanic to mechanic |
Looks like 6.5ft |
35m deal |
Story,your withdrawal limit is 50k,deposit is unlimited |
Pls buy brand new compressor online oem from aliexpress,buy condenser 15k,buy valve. Buy original coolant, forget story of buy tokunbo compressor. Do u have an idea how many miles the tokunbo compressor endured before it was discarded as tokunbo in naija. If u wan buy tokunbo buy from ebay USA and ship to naija,or buy brand new direct from aliexpress. U can never regret it,e go last u at least more than 10 years. Dont forget they will vacuum out every if not e go park up again. benzewo: |
The money allocated to the bridge was spent and for them to do cover up,they did a shady job with substandard materials,I no even see Rod for under. Na just asphalt on top sand. Nigeria is cursed for life |
I only crack bone when the chicken or turkey is boiled,I crack fish esp alaron fish reach bone either boiled or fried. Croaker na no go area unless u wan wound your lungs |
Odeh. Yahoo kor,Gmail ni. U went and did yahoo plus. U go still die las las. U think say God go just let u live. Hahahahahaha. U rush go do ogume for yahoo. U go still die. Divinekevwe: |
Why would I,use your head fool Obakashdee: |
Ride along sales boy. Odeh arthurwillia: |
My gal yansh big pass this one and she no dey allow me doggy for long cos my dick na 8.5inches. Every missionary sef,she dey cry. When I go in,i go in hard and trust me I don't cum easily. I love big yansh die,as long as e no smell and u dey baff at least twice a day. When we begin fuc k,na u go hail. Bich if I can't enter your pekus and go straight into your belly,then u never ready |
I no dey read message. Fool . It seems u did not work hard for this money. Dey carry the car give diff ppl make dem spoil am 4u. Do t forget lexus no be benz,it's highly computerised. If u like drive it like that,make your speedometer no shift,soon e go affect gear. When u see that slippery symbol wey resemble tyre,na traction control. And I damn sure your traction lights go dey blink. Loose all the tyres with your jack check for the sensors or loose wires,it might be a minor ish. Use scanner to scan so it can pin point the actual problem. No drive am like that if not u go buy new engine. Spend this money,visit a competent mechanic or enter ladipo. Highest u go spend 3 to 5k on workmanship. I have bought two cars with rolled back mileage and I only changed shocks and brake pads with engine oil. Pls dont take this lexus to any useless mechanic,them go spoil am. Any small thing that happens,affects the rest of lexus cars,from bad tyre,to bad alignment,to bad sensors. Use obd 2 scanner or buy one at aliexpress max 3k. It's a tokunbo car and not brand new,so it must have hidden fault. From bad ball joint,to worn out pads,etc. That's why it's called tokunbo,forget all those story of nothing to fix. U go fix many minor things for the cat,why cos oyinbo no get time go mechanic and them no get bad road,so dem go dey manage am like that till e reach naija. If to say u get money,u for buy brand new car. Just take care of am,and its not a racing car,its a luxury car so drive am with sense.and no make mechanic scam u. Shocks na like 25k front,back 20k,no make mechanic scam u. Always price parts and tell the parts seller to show u fake,that u can't afford original.so with that u go get sense on which part be fake or refurbished. Lexus na big man car and u go spend money,but not up to benz parts. |
Ozwo,u think say na all of una 100 dollar itunes giftcard.i can bet u have never seen or had 1m in your wretched life. See this idiot. arthurwillia: |
40k euros. Na beans. My highest client na 20k and na after 3 weeks Divinekevwe: |
It's no lemon. Traction lights off,check engine light on. Check for the sensors at the tyres if them never disconnect them. Then clear off error codes. No drive mlike that,unless gear and engine go park up |
But which kind car be this sef. Asin not benz or lexus. Which kind car be this,e be like 4 plugs |
Traffic lights should be banned |
F.B.I loading. It can't be from these super boring movies on dstv. Nollywood don't pay like football. So how did zubby suddenly become wealthy and yet few sick actors are begging for peanuts,dying ill. Come on zubny,u re no more a kid,the person u chose as mentor,has finally introduced u. If to say u be yahoo boy,na normal But male actor who play dumb roles in dumb asaba movies,zubby zubby But kanayo o kanayo is a shameless man, how many times have u seen zark orji ,or Mr ibu or even chiwetalu agu hanging around him juniors of almost 20years,not like na movie set. Kanayo is a shameless man. |
Change nos,both on phone calls and WhatsApp. Simple |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 93 pages)
you go fear fear