Cokenbread's Posts
Nairaland Forum › Cokenbread's Profile › Cokenbread's Posts
1 (of 1 pages)
Jesus!! See devil oo Thank God say na missed callHe no go dey give wowo girls attempted murder, na this sweet tomato wey wan go feed 500 orphans he wan carry play ![]() Accident go dey occur, a Very badt guy somewhere will be counting how many times d car dey somersault...Chai eeh |
See Devil Handwork eeh When d papa catch am now, matchet am, people go come dey pity am... Dammit 12 years? ![]() |
This Our Country self Nothing seems right here ![]() |
Even with d makeup, see her head like my own... ![]() Is she tryn to imitate this emoji ?That guy fukkk up, he for just make d girl im baby mama, so Davido go know how e dey be |
Good |
I don't know what u people are talking about...but make I just comment ![]() |
Werin consign me Next jorh |
Sai Baba |
Tell am oo... |
Thieves everywhere...thieves |
![]() |
The Dry Men: This category go just come class, squeeze face, carry coffee chew then fire down from 9-6 without talking to anybody. The Wicked Men: This category know say their nyash dey leak, na dem go still sleep come dey make everywhere uncomfortable for all man. The Snoorers: This ones snore loud pass AK47 and u don't dare wake them cos na fight go end am.. The Models: Dem go wear Pink Shirt, pink trouser, pink shoe, pink socks, pink bra and yellow pant.. The Devils: Brethren pls fear this category cos they come in different forms.. a) They can come in d form of a girl with a wicked ass positioning it in a satatnic manner in front of u..My brother when this happens, just know that ur failure is near cos u no go fit commot and u no go fit read. b) They can come in form of a stupid group of friends making noise and sometimes using d board to teach themselves. Ndi- Homo: U go just come night class see where boy dey observe u without fear. My brother when this happens u are adviced to remain indoors through out. If piss hold u, find PEOPLE wey go escort u. That's if u like ur a**-h*le how I like mine.. Bad-gang(In Falz voice): This ones go just dey dark corners dey camouflage.. If u cross their path, dem go obtain u from head to toe.. Still give u take away packages like slap End Time People: Everything about this set of people dey always different..if them wan chop, e go be like person dey drag d food with them. If dem dey chew gum, u go think say them dey grind beans. If they're reading, they'll be reading at aloud.. If them wan laugh u go think say na AY live them come.. |
Mtcheew.. Criminals.. Dem don give us 11 cars, only God knows what they'll collect in return |
Flavour my real G... Anna my real crush |
I do not know what to write |
Why ain't no one saying nothing |
D devil is a liar. And to think she has a baby makes everything seem do insane. Shay if d maid carry otapiapia kparuff dat baby now, everybody go start dey talk End time Maid... See the small girl she dey even beat like that Some people can be very wicked sha |
HBD Nigga... Use Coke and Bread celebrate this great day in ur life |
I no go even think am... I go wozz am better slap,when she use her eye see the money, na she go tell me make I slap her again plus my papa join. U think money is beans? My friend be serious |
Hello my people Let me go straight to the point; I have a problem... Sometime around June last year, I started dating a girl. First it started like a harmless friendship to that. She told me she had a boyfriend back at home but since I wasn't always seeing her call d guy, I assumed maybe it was not a very serious something. Fast forward...We started dating, Found out the guy was like their family friend that sort of had her parents approval, it pained me o but I just had to swallow it since it is very unlikely we'll get married simply because we are both in the same level in School and the guy was already working. We've had some minor fights and all but we're still good. I love her, I think she loves me too. A few days ago, we were talking over the phone and the devil himself led me to ask her to be sincere with me, if something happened between her and the guy during d last X-mas break(we had already talked about this before and her reply then was NO) lo and behold she told me Yes and her excuse for not initially telling me the truth is cos "she didn't want to hurt me" I asked her how many times and she told me 3 times.. PS, the break only lasited 10 days. After telling me that, she started explaining things like She prefers it with me, She doesn't like it with him no more, that she just had to do it so he won't suspect that anything is wrong, this one, that one. But the fact still remains that the deed has already been done... I don't know what to do, given that I still love her... I'm really at crossroads here...It seems I can't get over it..Anytime I look at her, all I see is her having it with another person Abeg if u no get better talk for me, swerve ![]() |
1 (of 1 pages)
Thank God say na missed call
?