Colorsofrainbow's Posts
Nairaland Forum › Colorsofrainbow's Profile › Colorsofrainbow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 159 pages)
KoshCAD:they finished the pple that their governor wants them to be finished afterall they didn't abandon their homes/lands and run to Benin Republic |
mike8804:show me where I mentioned Yoruba in particular or is it guilty mind tormenting you?
|
techmo:only if I mentioned any tribe in particular.. You will become a legend in picking clues
|
Yoruba+Fulani = Yorulani Nothing wey we no go see from these sophisticated lots.. ![]() Person dey kill u,dey rape u,dey chase u comot ur land/house still u dey beg am make e Lord over you. Our sophisticated brothers,sorry nu.This kinda slavery is legendary ![]()
|
Simplyleo:e pain am...why you dey cry dey call mod when I no do anything??...Na so the thing pain u reach??
|
At this point,I don't know if to condemn Bokoharam or pity the army cos the two are looking similar these days... Any institution that protects terrorists is a terrorist organisation
|
Mi 11 ultra is king of all |
Let's see as the situation unfolds |
modsfucker:when your Buhari never embarrass you finish ... |
NEROSKY:pls how good is the picture quality from the camera when compared to iPhone 11 pro max? |
sometimes the press release of all these aboki quota-system products that our nairaland dead bushmeat seller's(mannabbqgrill) darling daddy appointed won't get you upset anymore...You just need to laugh at how they ridicule themselves and the undeserved public positions they hold...The damage control even gets worse ![]() |
Inasmuch as the soft spot in my heart yield some level of sympathy for their plights but na dem go still vote Buhari one million times whenever opportuned to. I pity them but unfortunately na dem be sai buharians... |
stanliwise:Story,when you dey praise dem upandan u no know...Shame don catch you,u no see road runs again ![]() As you take like Buhari and Tinubu wey worse pass all all world politicians,na so we love Dino wey better pass dem..If you no like am,ride to hell |
stanliwise:when you mention the list of productivity of you lord Buhari and your god Tinubu who said you and Fulani are one,then I will mention mine. Wasteful adult
|
stanliwise:the truth is so hurtful
|
mekaboy:Buhari's trumpeter is now crying upandan...use odeshi for Fulani herdsmen ravaging your zone and leave SE out of your delusion afterall your god said you and Fulani are one ![]() |
Sammy07:if it happened in the southwest,miyeti Allah would have bragged about the massacre and shown no sign of remorse... Na where una dey dem get mouth because wetin IBB talk no be lie |
stanliwise:where is the portfolio of productivity of Buhari and Tinubu that you ve been hyping all your life?? Irrelevant hypocrite!! |
genius43:ok yea...space |
genius43:please what do you mean by it is resource consuming? |
ChelseaArmy:I can feel your tears in 2022 from here,giving explanations upandan
|
hollah123:I dey lie...oga anybody wey talk say dem dey power for dis administration na automatic Fulani whether na yoruba/igbo |
I had an indirect encounter with one Fulani man yesterday who refused to sell suya to a woman after he has been paid by the woman,upon being witnessed by 3 different people that he was paid.Fulani suyaman no gree o.Instead he was making threats with his knife pointing outwards..all he said was that "na we dey government,una no fit do anything"...na so I just fold hand dey look the fulani man.Somehow the money was returned to the woman by someone and she had to leave. Buhari has finished this country, nothing remain again. |
abdsamad:my brother no be house rent o but I wan comot small tin from wetin I get online but I still dey reason am..to spend over $1.2k dols dey cut heartbeat as I never be billionaire |
If this is true,it's no way cool at all from Umahi but if your sister freely open puna,wetin come consign us??
|
If to say dem beat una blue black,this thread wouldn't have dreamt of existing...na Lesotho dey make una dey ejaculate like this
|
genius43:ultra 1.2k dols...wahala dey |
Omo chai I'm tempted to do something I've not done in my life before.After watching a short review of mi 11pro,I don mad final...be like say dis one pass iPhone 12pro ooo...abeg,the fone reach 300k?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 159 pages)

