Comradekenny's Posts
Nairaland Forum › Comradekenny's Profile › Comradekenny's Posts
alienware: Another boren post on front page.Then leave n visit other thread,nobdy begged u 2 b here |
Airforce1: Dis Shameless woman is far far older thank dis boy na..Wetin concern u, AMEBO,why he dey pain u......mind ur business.......Mtcheeeeew |
FREEDOM |
Bash92: With just 4 post this shit makes front page, while there more & better stories that should get public attention every where in each section. Holy crapHey Mr Man mind ur business,na turn by turn,urs fit b 2moro....no dey beef |
Wetin b una problem wit julius,definately he's nt broke,no b him fault say una no too brilliant reach dat side....Abegi free am jareeee |
Csami: My own is that titus (sardine) advert. The rubbish just made me hate sardine.Lolz....d 1 wey pain me passe is that of d medical student,who knows d risk involve in eating tin foods.......rubbish |
Menaha: Hahahahahaha!Lolz reading urz. Is like ooooh my gooush.....you went to a private second school,mine was a secondary sch.....those that went to Stadium grammer sch n keke senior high school should knw that Agric teacher whose mouth looks somehow we call Him ENUGU due 2 d way his mouth looks Mr Amu D biology teacher,we nickname him Amueba due to his name....etc |
12month: @OP...accept her back.. f*ck her yansh scatter without spending a dime...then dump her. I wish you a good timeSe u knw d kind jazz wey she don put 4 bdy nii,or u knw d kind tribal mark wey dey her down below ni....guy 4get dat side.... |
Reading your story,I had forgotten you guyz weren't married,thank God she showed her true self...Which kind first love....she know say u b first love when she open those stupid 2 legs 4 her BOSS......thank God you weren't blind with the so called LOVE,I would have called you A first class "FOOL"...Mehn come 2 think of it,U sef don form maga ooooh,hw u want make she no regret,when u bought her BB,send her recharge cards.....Mehn thank God you woke up to reality...... |
Sorry guyz for diverting d issue,I heard OAU admission list has been released on jamb site.....Please has anybody check his/her's....Pls |
Now this goes out 2 all of una wey dey bet eg.nairabet,1960bet,surebet,dollarbet or what have we.....etc.....bet no b d surest way oooh........as for jimoh whatever may be the truth I don sori 4 u.....pe leee........ Now this goes out 2 all of una wey dey bet eg.nairabet,1960bet,surebet,dollarbet or what have we.....etc.....bet no b d surest way oooh........as for jimoh whatever may be the truth I don sori 4 u.....pe leee........ |
alotofgrace: which kinda klot be dat?Wetin concern u.....Dem b ur family....busy body,Amebo |
LesbianBoy: UGLY daughter UGLY AND SHAMELESS divorcee mother!U're such an animal for saying that,Don't u tink b4 writing,ironically u're talking abt ursef...... |
Pipsland78: The boy is too young to make such a crucial decision himself, his dad must guide him.If I hear,guid kooor,gather ni......it's better the guy makes his choice himself,for future reasons.....I don talk my own |
Adeoba10: Mama future president don troway am away. God dey. Una jux start ur hustling.What do you mean? Na waah oooh |
What a pity,if I were to be in the judge shoes.....that would be a case of deportation.....Maybe when his been deported back to NIGERIAN kirikiri,he might probably get his senses back.....Hope say them him pple no follow am spiritually frm hometown.....no b him mate dem dey marry those Old women come naija(Claiming Inlove).... |
this is nt funny,even if they cheated,what are you tryin to prove to the world,that your country is no good.....this is nt it....pls be patriotic story like this tanishes the countrys image............abeg make we no spread our urine mat outside 4 d world to see... |
Now this goes out 2 all of una wey dey bet eg.nairabet,1960bet,surebet,dollarbet or what have we.....etc.....bet no b d surest way oooh........as for jimoh whatever may be the truth I don sori 4 u.....pe leee........