Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 275 pages)
SixSeven:Same here. |
Austindark:Lols. Austin, you too dark 😁 |
EmmyMaestro:They're already doing things more than men. Are you not aware ?Oh gods, and na men dem dey do the things with.... So who come do pass now? Lwkmd 🤣 🤣 🤣 |
yarimo:Wetin you dey commend there? With their records, I'll expect any well meaning Nigerian to only commend finished results. Abi you no know how many projects were later retitled as unfinished projects for this country? It's a nice dream but make e finish am first and if the time frame for finishing it go pass his time in office, I no even know wetin to tell una wey dey commend such projects. SMH |
fyneboi79:Funny thing is... Most lazy boned women wants the authority of the male yet run from the responsibilities of the male. Una no dey see man wey run from his responsibilities? How e life dey be? Na so you go end up as a woman if you run from ya responsibility and do wetin nature no send you. Truth is... Modern ways are harmful on matters like these. Our women are mothers and queens and should be treated as such. Our men are fathers and Kings and should receive corresponding acknowledgement. But today, our supposed queens and kings are so lost, they do things that makes them unworthy of such titles and the benefits that come with them. Everything suffers because of deviation from the norm. Smh |
nlfpmod:When we tell you people marriage was an institution men created for themselves and themselves only, una no go gree. Now, time and modern ways has started eating at the whole thing. Modern woman no gree again o... Lols |
Kadejo:That's most likely how the matter will disappear. They're using courts and the public to tell the other side they're serious in protecting their perceived "share of cake." When dem go later settle, nobody go tell you and if the matter disappear, you sef no go remember am again. Na the kind of battle big boys engage in nowadays. Before they throw any literal punch with their hands, e go hard but results go either mean losing or gaining millions of dollars. Poor man na to shout and fight themselves anyhow like werey still nothing go come out. What if you get correct evidence and simply sue the other to court? Poor man no dey do court things as ignorance make am dey fear the courts. SMH |
Mirasteel:See this person. Mohammed na wetin ? E resemble African name for ya ears? |
This ancestor no kukuma follow for those wey e affect as I no ever sure say I wan enter their nonsense land. There be many beautiful and nice places around the world. Na that their |
Look again. Na third world country full there. That should tell you something about the kind character that IMF get... |
BigYash:If you had said anything, all these people go say you be nosey neighbor. Very yeyestical matter. |
wirinet:People do. |
LeeSmart:Oh, this is the first time I'm accused of being Muslim. God abeg o. Okay. How many Jews were there in the world back then? How many were in Germany then? How many escaped and how many survived? And how many really died? You people no dey ever ask questions. Because it's the norm, you just accept it. Have you ever even asked how many black men were in Germany then and how many died? And why are we not making noise like them and why do you think they're making noise about that lie and continue to hammer it into the heads of subsequent generation? If you no fit ask better question, play go front. And I for one go still dey call of una out everywhere for that lie. |
LeeSmart:Una dey quick to see Russian propaganda but not una albino president own? The Russians dey learn for where the US and Israel dey for such matters na. How come una no know? abi una choose not to know? One big lie is that 6m Jews were killed in Nazi Germany. Okay. How many dem be then, how many dem be now? How many black people suffered and died in Nazi Germany? Una no know that one but accept and spread the 6m Jews death lie. No matter who, I go talk even Oga Trump down if he mentioned that to my face. If you know how many black men, women and children don suffer and die in the hands of these people, Arabs included, you no go even believe the lie again. |
Do not tell me this man has 10 daughters.... What a blessed man. He go chop dowry tire... 😁 |
That's $4.5m every 6months as bribe money to beg for their dumb empty heads to remain on their neck.... See as dem use big grammar paint am like say na one honorable thing. Oga Trump always talks about what the US gives but e no go ever talk wetin the US dey collect both in cash and minerals. No matter what they give, they get a sizeable ROI or you think the US dey altruistic? My own leaders just dey concerned about how dem dey share osusu among themselves and use am sponsor small girls dem no fit satisfy. Dem dey comot $4.5m as if Dem work for am. It's either na from their borrowed funds or the one dem extort from their own citizens... The werey dem... |
ariesbull:Someone is talking about better reporting and you're talking about intellectual laziness. With so many words and sentences, what would stop any sensible reporter to just add the most important? I guess the most important now became Lagos State governor as I'd you look closely at the writeup, he's more present than the small boy. Just stop ya itk abeg... But wetin concern me? |
Sangoamadioha1:The werey wants his ancestors to go start searching online. Such useless nonsense. |
Drinkwater2026:Children nowadays seem stupid. They'll boldly do things they're not ready to bear. When the adults wash their hands and make them bear responsibility, them go begin do as if anyone send them message. We did a lot when we were young and never got anyone pregnant until we knew we were capable. Abi na me too dey exposed to some kind things? ![]() |
Houseofglam7:If na you, you no go sweat? See heavy duty wey dem force am carry. Only just because e say make e taste small "something" . Lwkmd 🤣🤣🤣 |
Tenses:I was told same. But me don tey wey I no dey like anything wey concern military. I had a chance to join up when I was 16. I refused and looking back, I'm glad I refused. Abi who those eediots want to come dey do yes sir for all these farting old thieves wey dey do boy boy for the oyibo masters? God's forbid badt thing.. |
paxonel:Well me remember I was told hairy armpits was sexy. And if it's accompanied by sweaty smell, it's sexier. |
Leonardo4:Come on bros. I'm Nigerian and it might be erroneous to use where I stay as judge. Truth be say we hardly see light there so ordinary 10k go last more than 8months. But I still find it hard say anymore would buy over 300units at once. Even for the Island, these so-called big boys no dey do am like that. They'd rather spend more on diesel.... Nigerian man hardly do things that way... |
Tenses:So how fumes from generator use enter? Abi dem mumu reach to put gen inside studio? The account no even sure. Who knows, someone fit don lace their food with not so funny substances... D madam wey run is suspect. |
Why APC people dey fear this matter like this? Una see una life? E clear now ... Awón òní jibiti. |
Dohn:Funny thing be say dem dey lie to people say no land so Dem go water. Humanity wey go pack themselves together for one corner, ignore other places and begin complain of overcrowding. Very anyhow anyhow specie... |
VeeVeeMyLuv:Who you don see wey go use all their salary buy light? Wonderment 😂😂 |
Abi o E come be like say no be him be thief e dey talk about. Xscape1993: |
Tenses:Especially the son. He'll one day find that he's beginning to understand his father. Women would surely psut him in that position. Ordinary my friend wey dey do supervisor at one IKOYI big house, he decided to stay at the island until weekends to cut transport. Baba don begin go house everyday now. Reason is, his wife dey tell his children say their papa dey island dey enjoy himself with other women. Na his youngest daughter mistakenly voice the thing wey e hear. No be small quarrel for his house that period. I too follow beg am to forgive madam😁... You wey decide to marry, be ready for wahala if ya woman na problem person. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 275 pages)
?