Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 282 pages)
The man was going well with his talks until he said.... "Leadership mirrors the people." As how na? ![]() Abi this pesin no well... Abi na the people dey lead the leadership? Very yeyestical human |
NaijaRoyalty:Are you one of the gods? You dey forgive sins without knowing our opinion first. E be like say you no know thunder.. |
Myrrhis:No... Not me. As I even hardly ask anyone for help and if anyone offers such, I value it. But surprise, I've helped quite a few ungrateful wereys. So I know some humans get bad character... |
For clicks and likes, this one don go touch naked wire. E don dey shock her now.... ![]() Wetin even bring such criminal thoughts come her mind? As she fine reach her mind come dirty like rag Dem dey use dey clean leg.... Smh |
Myrrhis:Never be forgotten keh... Humans will soon give you shock.... |
Somebody should hurry and check that of the Israeli and North Korea.... The data no complete without them.. |
US na country? I no understand again.... No be the whole world make up the US? Oh, na country o..... I been think say na all of us get am that's why dem call am US.... 😁😁 |
Someone should tell this deceitful person that only what one does not know requires beliefs.... He's doing grammatical acrobatics and people are taking the werey serious.... Even for thIs mumu forum, no freedom of speech. Anything dem don ban you as maybe their master's no want somethings to spread... |
OkpaNsukkaisBae:See wetin you dey ask.... You no know say everybody wey dey ECOWAS na compromised werey, carefully chosen to use suffer finish their own people because of the useless thought of being separate and different from their own people? They're sellouts who obey one master. How Dem go complain when it's their duty? |
Caaz:Na woman like yasef daddy like us like.... I love good food, even say na small I dey eat. E must go down well o. Wicked pesin like you now added beer. I assure you. Whatever it is you planned will work..... I like ya approach....😁 |
See? The loud mouth don dey recant his mumu steps.... No wonder some drunk said ...... "actions like advanced weaponry, are louder than words." SMH |
SeeHim:How we go take even think anything about such a judgement? The boy was arrested as a suspect for ritual killings and the young man denied it in court. And if pesin follow this account, no evidence proves he removed any organ or human parts, yet the werey dem dey praise the judicial system say justice has been served? Sorry o, we no too know law. No be when there's irrefutable evidence that all these processes go end the way this man own end? What are you people saying or not saying? |
See American life na... Baba don step on naked wire.... E go shock am now. But as usual, unless the real stakeholders no like am, all these will blow away like breeze. I dare say there's even some kinda misdirection plot in this. Maybe one eediot among them is trying his/her inept hands on some skill or it's a buildup of misdirection plots Ah, I dey think too much.... SMH |
Sonnobax15:The bolded are true. And with in-depth understanding of oneself, one wouldn't even care or mind being alone (alone here means without a woman in the equation I believe )The young man still dey waka around. His mind never reach the stage wey he go understand say if happiness depends on the female human alone, na suicidal set-up.... |
Na wa o... They protesting the removal of Police yet dem never even pay the ones wey don serve.... ? Wharris hapuning - in Odumeje's prophetic voice.... |
dalongjnr:That's another Liar Mohammed... How does one differentiate the activities of jihadists from terrorists? Na same same na.... Politicians will never learn until the evil they cook touches them and their families. |
Theology makes the list..... Even without physical church. You can run online church. My barber in Delta State is an online pastor. Dem dey donate dollars and pounds for the man. Envy wan finish me to see that old boy run mouth small and some people go send osusu over. Naira, dollars, pounds and many more... The guy has listeners from many countries. Na the ones wey cause my envy I list so.... E come be like say make I reconvert and build an online church ![]() But somehow, no be only church theology cover. How Dem dey use gather osusu as na only church I know say be correct sure 2direct.. |
Madmohamed1:With a military like ours wey dem don infiltrate finish? Gods abeg o. We no want abeg. Because their own no go pass to force this daddy to dey go mosque... |
SpencerForbes:I dey tell you. Me too inherit my papa character on matters like these. The old playboy no gree my mumsy do anything o. Na by force mumsy use start business and she still confesses to pilfer something from money popsy gave her for something else. Plus her business was doing well o. And that old playboy go laugh it away. Matters like these makes this ancestor remember the old man. May he be recycled on time abeg ![]() |
Paragon311:Today's society frowns on this but back then it's normal. My own mother didn't marry early. According to her, it was because of school and expectations to join the army.... But na normal thing.... Me would plank any werey that nears my 13yr old girl. I no be man of the past ways of doing things like this abeg |
SpencerForbes:Its normal modus operandi for the female human na. What's there? In fact, it's expected and someone like me hardly gets shocked about matters like these. Even in the 80s. Of Papa give mama 20naira for something, she'll most likely not send all. I don't know about school fees but feeding expense always suffer that. Na from there she fit gather osusu buy hollandis or scorch (abi wetin dem dey call am back den sef) wey she go rock later. Just don't ever let yasef depend on these female humans as a man, you go suffer and you no go see mouth talk. I get am before, no be property... |
ebukal67x:Unless he offends the "owners of the board", no one can touch him. SA that is quarrelling someone whose osusu is doing much in their lives nko? Africans sef. We didn't make use of all we have, whether as a good chip for negotiations or to develop them. This and many more are expected. |
festacman:I tell ya... None of them have ever had a concrete plan to make sure things wok and even to face outside pressure and sabotage. If the military ever takes over in our country, just know the terrorists in disguise are finally coming out. And it'll be time to state their true agenda. Those wey dey laff that man wey sell his house to leave to the UK go begin wish they did same... SMH |
madridguy:Oh... What if na Kwara o some place plagued with insecurity the house dey? Or there's a threat of losing the property? Ah, IDK...🤷 Na pesin wey wear shoe know where e dey pain am. |
God1000:Lols.. The old aunty learnt to astral project and forgot to mention it. Wonderment 😂 |
ElevationD:Lols... Yes.. you pass me for craze completely... ![]() |
Meedon:Ah.. Did I mention I love Dido? Ah, I didn't.... She's one nice woman whose voice kept me going when I had chicken pox.... 😁 And I still love her songs... Metro FM back then, Cruise Control. Gods, I can't remember the voice of that sweet stranger handling that program back then. Somehow, it still mesmerizes me as I remember how I feel when I here her voice and the background music she uses.... Heavens... |
ElevationD:Ah, see pesin wey I go quote his comment. No drag me join your craze abeg... |
MaziObinnaokija:Even as I no be Christian. I like Christmas food o. The taste is always different. SMH |
meobizy:They're rare, especially Wednesday and Thursday. Only craze people like the ijaws and Binis go bear those two... But Saturday plenty for town na. Tuesday sef dey try.. |
Meedon:Oh, I did. Not much listening though as, I tend to get biased most times. My spirit no dey too like some change... My old heart still belongs to those of old. Imagine say I go dey listen to Yanni and Enya in this current time o.... Recently sef, Sadeness by Enigma and DIVANO be like anthem... Anambra neighbors don look me like werey tire.... SMH |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 282 pages)




