Countsparrow's Posts
Nairaland Forum › Countsparrow's Profile › Countsparrow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 59 pages)
MoNickk:I love carry on by fun, but I think stars is the best song on that album... |
Beta win dat appeal cos ere in naija, na iya go hook u fpr throat... Aye dun je ju Iya lo, baba jowo ma je rinrin are lo Aye dun je ju iya lo,Baba ma je kin si n eyan was aye o... #skuki's voice |
Latest from Wande featuring Skuki- Aye dun... Listen to d joint u won't feel let down http://notjustok.com/wp-content/uploads/2014/12/Aye-Dun-ft-Skuki-__-notjustOK.com_.mp3 |
Friction go dey happen for her thigh... Wen dem talk say make dem dey chop moderately, dem no go agree, dem go think say person dey stingy nii |
Dis dog is huge, would really love to own a pitbull someday, but after reading some strange things about dem, I think I am starting to have a change of heart... |
Igbo men and sex... D pastor na Doro mega super star.. |
Dat is wat some friends do, human beings are naturally self centred... I will forgive d guy, but wen I see him, I go tear am 2 hot slaps, e go think say we dey nollywood set nii... |
Heheheh |
kestolove95:That song na for people wey dey wrap ganja... |
I know listening to music is a trending thing among our youths now, be it while we are sleeping, strolling, or even in a bus we do make use of our earphones, so here are Songs with lyrics of gold/ touching lyrics/ lyrics u can relate to at different moods, Either when u are feeling lovey dovey, heart broken, or missing a loved one The song list will be modified from time to time.. readers, feel free to drop songs in this category too.. Number one on my list is Timaya: Sanko.... ![]() just clowning...The songs here are either country, alternate rock or rnb rap songs are not included cos I feel many of them don't fall into d category of songs of what dis thread is about...(Emotional songs) Number one on my list is: Hozier- in a week Bruce Springsteen: The river Jaheim: put that woman first Pete Murray: So beautiful 3 doors down: Landing in london James blunt: tears and rain Life house: from where u are Goo goo dolls: black balloon Tim McGraw: I need you Tim mcgraw: Don't take the girl Theory of a dead man: little by little Kelly clarkson: already gone Sam smith: I am not the only one Paloma faith: leave while I am not looking Fun- stars Kenny rogers- tell it all brother |
U sure say dis ngbekeish element wey dey floor so go partttty I don't want to believe d story attached to dis picture... ![]() |
Just 750 ?If dem like make dem cross carpet go Apga, Abi na AIT, na dem Sabi... |
Ok |
Its d left thumb, but I will like to believe its a deeeek, receiving a handjob, dat memory is beta ![]() Too much poooorn, wetin be hand job sef? D blue only hand job I know na carpentry, brick mason, wrapping of shawarma... |
Okay |
Okay |
If I be d pastor, na dis song I go sing thruout d program.. My ears have heard, now my eyes can see, my hands can't touch, the beautiful works of d Lord... |
femi4:Yeah, der is a possibility of dat happening |
Naija mentality... Beat anything beatable, and burn anything burnable... But den again, how mad woman take reason say police station na safe haven for am Na wa o!Na Gej cause all dis bruhaha |
How could she be so heartless #kanye's voice After now husband go carry am go eatery, she go chop junk food, fat for house like pig, come dey complain say hubby dey cheat on am wit young opekes... Women, what do we want? WE DONT know... Wen do we want it NOW!!!! |
If i tell u wat i will do, and my oga says differently, na gbege be dat o... Let me leave d answer for my Oga at d top... |
Ok Couples always trying to look happy even when sometimes they are not... But Oga Osewa, how did dis ever make front page ![]() |
We put a boot in der arse, its d Nigerian way |
Okay |
Okay |
anwo247:STFU... Who d fuq are u to tell me I am slow? Don't I have d freedom to say whatever I please... D next time u quote me, "read my lips" Thunder go strike u...Mad man... |
franciskaine:Nope, Louis Armstrong... |
I used to love honey... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 59 pages)

I don't want to believe d story attached to dis picture... 
