Stats: 3,166,564 members, 7,865,360 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 04:24 PM |
Nairaland Forum / Cruz419's Profile / Cruz419's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 16 pages)
![]() |
Dis Bea is fine oo,, wish dem a happy marriage life!! |
![]() |
What a strategy,,, all I see is Another lie y cant some company just be sincere to ur employee? |
![]() |
What nonsense,, jobless people u want to assure dem of dere security were una dey since wen dem dey reck havoc around na now una wake up,, abeg make Una pack well,,, am just alight dey one turn snake and lion for Dere mind!!! |
![]() |
Will rip to d dead,, I had to go check is Facebook page and I see cultism written all over it,,, we'll may be e wasn't one of dem but e flow with dude who are cultists well finally dis were it got him to,, beta to be ur self no need to dey form hard guy wen u no hard any thing,, I went to uniben and I no dem wen I see dem dey just live for dey now and forget dat dere IS tomorrow ... 2 Likes |
![]() |
This is wat happen wen u read d Bible too much,, must u equal GOD hmm,, |
![]() |
All dey do is politics even some play politics in church lyk dese two,, y didn't e go to apostle Suleman church nonsense,,, abeg |
![]() |
And u tell me all deserve people go die well dem no go die beta death na Cary our money dey go Paris is OK na I pray make plan crash kill all of una political theives |
![]() |
Tenkobos:Broda am asking d same question oo,, am not against d military action in lagos in fact I lyk it but if dere were same consequences or action taking against d heardsmen wen dey destroyed properties and killed at will in other state I would have been happier all life are precious government should stop being partial abi is it only were dere is oil dat now Matta in nigeria? 2 Likes |
![]() |
My dear ur lonely admite it stop painting ur virginity in our face no body gives a bleep about iit,, at list not me 2 Likes |
![]() |
Lol and she said she doest really know d wen u did not ask how will u know the meaning I laugh in swahili, just so u know dear D Bible said it sha ignorance is not an excuse oo,,, a word is enough for dey wise!!! |
![]() |
Well wat do u expect she has to na as wizard son leave am she's need to start advertising her self na,, so dat new Maga can come!!! |
![]() |
377:Bro I will be very grateful if u can help submit mine too but how about d hand writing application how do one go about dat!! |
![]() |
Many thanks go to u for dis post most of dem can t reach out to a wilder platform but u did it for dem,, am amazed wat me dat has two eyes can not do,, I hope to patronize dem soon will save dere contact!!! 1 Like |
![]() |
Guy u sabi oo,, |
![]() |
Well I don't expect any thing reasonable from him what do u expect from a guy who is still sucking beast e is one acting his age!! And babe self na another thing!!! |
![]() |
bappahman:I feel because e has nothing to lose jare,, and she thing tells me he his saying d truth cos desk dayz u see all politician as one and the same thieves!!!!!! |
![]() |
Hmm happy for u guys d guy is lucky,, dat my formal skol,, wating one babe use my eye see ehen only me fall in love wen I finish I still stand up by my self,,tank GOD d girl don't take d guy for a ride lyk how some ladies do desk day!! |
![]() |
korazon:LOL my dear I can see u really read every detail on dat pix,, it lyk u at av been dare fan for a while let hope d marriage last long!!! |
![]() |
dokiOloye:What do u expect my broad birds of d same feather flock together,, make we dey look dem 1 Like |
![]() |
Lol,, it cant change her since she has tasted it no mata d beating she will still fine a way to have a taste of dat dick,, d best u cant do is to teach her how to protect her self to prevent story dat touches d hearth oo |
![]() |
See wating dis slut dey talk wen d place don wild like well y u no go dey fine who to satisfy u,, d search well be endless na ![]() |
![]() |
Dat d problem we have in dis country we so bad at copyinh thing dat we copy wrongly chi, i which u quick recovry!!! |
![]() |
Hmm,, dont be suprise if u see some one in suit on the street of street in nigeria selling corn cos we cant corn thing pass photocopy ;DHmm,, |
![]() |
Bros, who dey decieve u pls ehn dont say it out side oo,, say na for ur lip way be lyk blanket abi na your eye which one we one analize,, |
![]() |
Kilode,, babe u fine oo,, but i wounder y some clelebraties just chose to be having babe mama,, y cant flavour just marry her!!!! |
![]() |
Lol dat sweet oo,,make GOD give us beta wife ooo |
![]() |
Abeg oo edo people who design dat website and were dem for design am sha na for shrine abi na were i cant just stop laighing!! ;DAb |
![]() |
Lol,, cheers ehn,, we have heard u na,, Virgin I'm dis u dis brown new tokonbor babe!!! |
![]() |
Sakurah:Yea,, so pls Bleep off I don't need any one to quote me and if at all so one does not u,, u hear!!!! |
![]() |
Dat d problem we have in dis country we are so Gud at coping thing Dat we forget to copy it well,, d white people Dat charge u for parking wrongly do it cos dere are designated parks built already but here d Road no Gud self talk Less of parking space,, making the poor masses pay for noting,, 1 Like |
![]() |
Lol, Dem go Sabi book for dat skol sha ;DLol, |
![]() |
joborskill:Broda I tire ooo,, and d babe will be acting all suprised after d man don nack d level tire e go be lyk make I pity dis babe marry am,, jare I Don tire to dey play game fact is all dis doesn't guarantee a Gud marrage,,, don't but dis images on our face come and show us after 10years of marriage!! 4 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |