Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:51pm On Mar 07, 2016 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:50pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: don't worry I go soon enter Lasgidi go collect that juju wey Olajumoke use trend too lol what if the ifa priest yarn say u must first sell bread inorda for d juju to work? Because na wetin d babe been do...  |
Celebrities › Re: Fake It Till You Make It! Happy Ending For Lady Who Photoshopped Trip To China by Cutehector(m): 1:48pm On Mar 07, 2016 |
Whaaaaaaaaaaaaat?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:47pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: you for attend na rush tap one person Ukwu tell am say you go marry me? even Makinwa De look for people too..
even though na N50 ring olihilistic inshort I don vex.. I dey enta Lagos sharpaly... |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:44pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: or u fit visit her banana island house na abi security de tight there?? Oboy. Security tight die for thr |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:42pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: I swear but she De do any event soon?? mehn I no just get any idea... if to say I attend this amva award shii eh... I for don trend live.  u need to see all types of breasts for display.. |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:41pm On Mar 07, 2016 |
|
Education › Re: How UNN Students Eat During Exam (photos) by Cutehector(m): 1:34pm On Mar 07, 2016 |
tosyne2much: And you call this hardship? Smh
If I take a sreenshot of what I eat here, you go know say these guys dey enjoy I wan see  |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:31pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: lwkmd how person fit contact her sef? me wan friend her sha I dey reason attend any celebrity event, if I see her eh, I go kneel down propose to am  ... just to trend for d moment... omo I go popular scarra  |
Jobs/Vacancies › Re: Shell Offer Letter by Cutehector(m): 1:30pm On Mar 07, 2016 |
Oboy dis one na advanced scam The op just surprise.. he go be like, this is too good to be true.. even if person tell am say na scam, him go doubt  Op, I hail u  lol dis scam email stroong. |
Romance › Re: Relationships Are NOT Meant For Students by Cutehector(m): 1:27pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl: only you na because say I no want make my teeth and tongue brown na  U wan make all those juices down thr brown my teeth for me  |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:26pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl: can only buy my wristwatch  Ok, make I ask u, u fit buy one bra or pant worth 100k?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:24pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: in the case of Linda Ikeji she confirmed on her blog that she's not the one behind that statement
but we wey young na we dey energetic for romance and knacking of kpekus pass.....Linda fit mastubate bomb... na she talk am jor.. na just say she wan protect her image na why she deny am... I swear eh, she go old die of loneliness. |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:22pm On Mar 07, 2016 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:20pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl:
ashawo boy  seeing is believing na.... u knw 50k can do a lot of things for u  |
Romance › Re: Relationships Are NOT Meant For Students by Cutehector(m): 1:18pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl: black sweet than smelly amakpu  looool Oya why e be say guys they fear to suck black amakpu? |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:17pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl: don't worry, i will show you my growing tommy  chei this is gettn interesting... tell d cameraman say make him snap u well well... I wan see d Belle everything.. |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:15pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl: don't mind cutehector, i have ose I fit bet 50k say u neva marry. |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:14pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: I just De laugh like say Classcaptain nahin De crack De jokes for here
Nigerian ladies no no say we wey young nahim d caring ooo dem no Sabi at all.... dem dey feel say maturity is a factor of old age.. Linda ikeji neva marry  she say she fit buy any man ooooo... lwkmd! She go tire to dey masturbate her kini... she neva see anythn.. Op forget say na we young guys dey romantic pass...dey agile for bed  |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:09pm On Mar 07, 2016 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 1:04pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: hahaah but lala posses all the listed demands ? e be like. But she for reduce dat age bracket small na, I for don consider to marry am  na wetin dey kill Nigerian ladies be dat, dem dey like already made. |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 12:54pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: lmao who we fit suggest for her then ?? lalasticlala... whoelse  |
Family › Re: You Left Your Kids At Home With An Aunt, And See These On Your Return. by Cutehector(m): 12:52pm On Mar 07, 2016 |
I go vex for my anty na..  |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 12:48pm On Mar 07, 2016 |
olihilistic: hahaga I beg help her promote her old cargo I mean kpekus lol me no Wan marry and ss genotype babe na.... why u think say she dey find AA genotype guy.. think  Me I like good thing pass the op too..  |
Romance › Re: Why Nigerian Men Don’t Marry Early by Cutehector(m): 12:44pm On Mar 07, 2016 |
If our graduates can get good jobs or have access to loans to start up businesses, den young men won't find it dificult to settle down early... well am writing abt those who r responsible and who wish to settle down early |
Dating And Meet-up Zone › Re: In Need Of Aa(genotype)guy. by Cutehector(m): 12:38pm On Mar 07, 2016 |
|
Romance › Re: Relationships Are NOT Meant For Students by Cutehector(m): 12:20pm On Mar 07, 2016 |
|
Romance › Re: Relationships Are NOT Meant For Students by Cutehector(m): 12:16pm On Mar 07, 2016 |
|
Romance › Re: Relationships Are NOT Meant For Students by Cutehector(m): 12:14pm On Mar 07, 2016 |
osedvgirl: that one na abandon kpekus, free her u mean say u b d abandon kpekus?  |
Jobs/Vacancies › Re: Access Bank Plc Fresh Graduate Trainee Recruitment 2016 by Cutehector(m): 12:13pm On Mar 07, 2016 |
cuteguy007: Guy I simply wish I could like this your hiss a 100 times.
That unrealistic bank should be sanctioned for always making mockery of the harsh conditions in the country with all those their shalanga requirements. they r just looking for desperate people who will manage the peanut salary they want to pay.. they r too poor to the extent they can't afford to pay competent people. I weep for our young graduates. |
Romance › Re: Relationships Are NOT Meant For Students by Cutehector(m): 12:04pm On Mar 07, 2016 |
KashyBaby: Smh...ur DP tells everyone how cheap u r & a no class hoe .u drink ur garri coz definitely that's all u can afford..u can't even clean ur mirror well! Now u shud be the one to "sharraap". osedvgirl. Chei...  I no Wan marry u again oooooooooooo. |