D1KeleVra's Posts
Nairaland Forum › D1KeleVra's Profile › D1KeleVra's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 428 pages)
cbase:E be like say u wan talk say u be big boy. If u open ur mouth to lie, i will slap u. ![]() |
But u still dey wear that P.O.P na! |
lol u wan person piss for bed? ![]() i no dey brag anywhere o! I just dey play ![]() |
Lolabbey:Clem no see anythng. As Clem dey clamb, Romade pulled the chair, Clem is on her way to the dentist now. I think sometime during the fall she take teeth nack ground. ![]() |
You no sabi 'classic' when u see am? ![]() |
I thot the mother was more like *thinking of a party* ![]() |
ronaldinho ![]() |
see how people just dey tear lie ![]() |
wetin u wan make i talk? Tatafoses? You think u are smart? The best time to mess is when armed robber comes to your house. . . true or false? ![]() |
*hears CB's back make noise* see yasef, u think say everybody dey flexible shay? u see me dey stretch u wan copy. *mcheew* |
Oh My! What a speech! Na party dey hungry u? ![]() |
me? me? wicked? me wey give u 50Naira yesterday, when u hunger wan make u crase? u go see. |
Mheen! this kin job wey u mention sef. . . well. Some people would do anythng for money nowadays. @Topic Jack-of-all-trades, i.t.k |
Lola, what is wrong with Bens typing? Why, are u trying to compete with his generation? ![]() |
liver? |
keep lollying |
@Cbase No jealux me o! 'my life is brilliant' lol you midget ant ![]() |
jmkbond: larayat:Poison! they want to kill me *Kicks the chair, slaps the tray, runs and jumps out thru the window, then over the 5m fence. Hails a cab to the nearest army barack* |
NEVER! Even if 'pepper rest' ![]() |
no! you wan scratch my car shey? |
Clemeningitis as if u know wat a motion is. lollol. Motion? hm! Me? I be power screwdriver o! lol Them dey call me power drill some times ![]() I dey joke ooo! make person no go misyarn! ![]() |
Tatafo doctors! Impostors! No go misdiagnose person o! You know say everybody no dey "see things" like you. ![]() |
Romade, why u dey waste all these emoticons na? ![]() |
Gbagada! Zip it! ![]() |
My God! What is wrong with these people. And the government left them to run free on the streets of Lagos too? ![]() |
u can lie oo! chai! me sef almost dey believe you. ![]() |
abeg no sha mess ![]() |
jamace:chei! My life! @Topic Lioness |
clemcykul:Na swear, u dey swear for ursef? ah! If you dey useless to 'useless' people, then ur own don be be that. Well, na u take u mouth talk am sha! ![]() |
Lair!! ![]() |
me nko? ![]() |
300 Between Your Legs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 428 pages)





