Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,788 members, 7,956,019 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 09:31 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (25477 Views)
See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (31) (32) (33) (34) (35) (36) (Reply) (Go Down)
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 10:36am On Apr 28, 2009 |
Cuts off lola eyes n gv it 2 romade d one-eyed guy |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 10:37am On Apr 28, 2009 |
Cuts off lola eyes n gv it 2 romade d one-eyed guy |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:38am On Apr 28, 2009 |
fanx juliet u just got me a new gurlfriend |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by cbase: 8:40pm On Apr 28, 2009 |
Romeda D Pomeda |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by jmkbond(f): 8:43pm On Apr 28, 2009 |
rome d pome |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by cbase: 9:01pm On Apr 28, 2009 |
lol |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by jmkbond(f): 9:10pm On Apr 28, 2009 |
lo oo , lo |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 8:35am On Apr 29, 2009 |
poor old romade |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:23am On Apr 29, 2009 |
cranky croaky clumsy |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 12:25pm On Apr 29, 2009 |
your beloved |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:09pm On Apr 29, 2009 |
beloved cranky croaky clumsy |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 1:17pm On Apr 29, 2009 |
see how people just dey tear lie |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:18pm On Apr 29, 2009 |
get sum1 to deceive u also if u tink its easy to deceive & be deceived |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 1:30pm On Apr 29, 2009 |
deceivers on parole |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 1:35pm On Apr 29, 2009 |
ol clear for road na, u just dey mess anyhow for here |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 1:49pm On Apr 29, 2009 |
must u tell the world i fart in ur mouth? |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 1:55pm On Apr 29, 2009 |
u like eating 2 much of beans |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 2:20pm On Apr 29, 2009 |
anoda farting tred . . . , i beg make i far for alima mouth |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 2:28pm On Apr 29, 2009 |
dirty thing |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:08pm On Apr 29, 2009 |
insert stinking b4 thing |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 3:10pm On Apr 29, 2009 |
so u'r a stinking dirty tin |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:18pm On Apr 29, 2009 |
lola see y wen u fail u go lie say na tisha fail u sylve11: romade: Lolabbey: |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 3:22pm On Apr 29, 2009 |
i addd ma own join nah |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:24pm On Apr 29, 2009 |
warri no dey carry last patapata na draw |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 3:51pm On Apr 29, 2009 |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 6:09pm On Apr 29, 2009 |
Sand enter ur eye shey? Na why I dey always where my shades around farmer romade |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sholabanke(m): 6:20pm On Apr 29, 2009 |
okay o |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:16am On Apr 30, 2009 |
kererwa dont u know d diffrence btw a farmer & a hunter ? |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 12:03pm On Apr 30, 2009 |
Hunter? Farmer? but u dey carry hoe na! Or na yam u dey hunt? Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find? |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:06pm On Apr 30, 2009 |
bla bla bla sheep |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:11pm On Apr 30, 2009 |
na sheeep tin u put iside clumsy's bla bla bla? |
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:13pm On Apr 30, 2009 |
clumsy's bla bla is out of ur reach |
(1) (2) (3) ... (31) (32) (33) (34) (35) (36) (Reply)
World Leaders Explains Why The Chicken Crossed The Road / 'Dump Refuse Here & Go Mad' Notice Spotted In Lagos (Photo) / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |