Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:31pm On Jun 09, 2010 |
dani1luv: heheh.e . .you dun 4get say adrenalin na emergency hormone . .so wetin dey make d guy vibrate  You know Im one concerned fella  Na the english tralation for amebo be that?lysaa: Hehe piss for body but make sure your diaper is on sha. Derailer lol. You're the derailer. . . i care about people u know |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 5:30pm On Jun 09, 2010 |
lol u sanity has been despoiled |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 5:05pm On Jun 09, 2010 |
lysaa: Hmm! thats a good revelation. Ya a$S in broad-day light for express na good revelationlysaa: do u even know what D1KeleVra means?
damn! i always have to copy n paste that name each time i want to post it. It does have a good hebrew meaning FYI. . . don't hate. . . i love. . . so reciprocateromsky: person wey see name for shrine begin to dey bear without knowing d meaning You still dey market dey run mouth. . . since morning u never sell shi-shi |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:01pm On Jun 09, 2010 |
marcelino: wat so eww! abt it!!!!!u sound like a gal, r u gay? I'm not. . . go find some other person to derail. . . seeing as u walked in on Studio doing his 'biznss'. . . i could hear the adrenalin pumpin in ur veins like a waterfalllysaa: LMAO. .i'm loving this.
I said it. .derailer! You be amoeba before. . . so i no go talkdani1luv: hehehe. .marcelino 
D1. .which bustop you drop dat yasterday. .coz e be lyk say u drunk small Wetin concern u? |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:39pm On Jun 09, 2010 |
Stop it! I don't like being called names which i don't know the meaning of. . . |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:33pm On Jun 09, 2010 |
lysaa: big ups! yokozuna in da house, all hail. Can u sit please? What's the up-roar for?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:30pm On Jun 09, 2010 |
Me? I no be derailer ooo! I no even know wetin una dey talk. . . but i sense it's a lit'l negative |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:29pm On Jun 09, 2010 |
romsky: kerewa one funny tyn about u b say for real lyf u no fit to reply me like dat o Shioor! You think say those ya midget bodyguard fit defend u?  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:18pm On Jun 09, 2010 |
^^ I'm baffled at why u wan put nose for wetin nor concern u? U be Lysaa pikin? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:12pm On Jun 09, 2010 |
marcelino: *marcelino den walks tru d door* eww! keep that info to yaself |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:08pm On Jun 09, 2010 |
[quote author=Ben-10 link=topic=451088.msg6181958#msg6181958 date=1276092363] opponent's offline. stand for him.[/quote] No one can fill my boots. . . back off  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:08pm On Jun 09, 2010 |
*spy cam off* perv! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 2:50pm On Jun 09, 2010 |
That hungry man. . . na TRACE him be |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:59pm On Jun 09, 2010 |
I ain't in love! I've got a 'chute babe! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:39pm On Jun 09, 2010 |
As long as i'm with my boo-boo  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 1:17pm On Jun 09, 2010 |
^^Man must wack, yes. . . but why u come dey chuck neck further into my business, come dey accuse me again? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:10pm On Jun 09, 2010 |
My pilot's doing the flying. . . i'm chillin with my boo-boo. . . u dig? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 1:07pm On Jun 09, 2010 |
^^Na Ben be that one. . . but how my asking the guy take concern u? u sabi do gbegborun gannn!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 1:01pm On Jun 09, 2010 |
^^ e come be like say na u i ask the question  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:48pm On Jun 09, 2010 |
Can I pass?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 12:45pm On Jun 09, 2010 |
^^ hmm. . . are u sure ur a newbie? |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 12:44pm On Jun 09, 2010 |
^^You are a perv too! |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 12:42pm On Jun 09, 2010 |
papine: IF D1KELE B your BODYGUARD DAT ONE B SAY U DON FINISH B DAT NAA, PERSON WEY DEY FEAR HE'S OWN SHADOW Weak effort  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 12:35pm On Jun 09, 2010 |
Na the one studio dey smoke i leave for u. . . I know say na that one u like pass |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 12:11pm On Jun 09, 2010 |
If na my friend how e go take affect me. . . e be like say ur case don dey develop small small. . . u don smoke ya usual this morning abi? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 11:43am On Jun 09, 2010 |
Them no fit do anything for am there. . . him papa rich them don fly am from US to India. . . they talk say him case complex. . . na so them bring am come Yaba-Left, them come talk say them no want the animal. . . them never hear of am for Aro, so him papa wan smuggle am enter there. . . it's truly sad  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 11:28am On Jun 09, 2010 |
En route from Yaba-left to Aro |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 11:18am On Jun 09, 2010 |
Na mad-man studio u dey go like collect answer from  |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by D1KeleVra(m): 11:12am On Jun 09, 2010 |
Well na true sha! Person suppose tell the story as it is |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:47pm On Jun 08, 2010 |
lysaa. . . don't bring God down to ya level abeg |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 11:43pm On Jun 08, 2010 |
I think u mean "What is Papine" sounds like a disease to me |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 8:53pm On Jun 08, 2010 |
na ur own tolo tolo be like AAA Battery poor guy  |