Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:54pm On Jun 07, 2010 |
hehehe  Studio CFR: Papine wan die cuz of the way tanimz dey fall him hand anyhow for here, Dickson any advice for him? . . . get a life  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:44pm On Jun 07, 2010 |
Papine. . . u sure say them no dey follow u for ya village?  Studio CFR: Cheap shot Na wetin him sabi be that |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:39pm On Jun 07, 2010 |
No mind the guy. . . him nor know say na slow and steady dey win race. . . tell him Studio. . . how releasing ur stupidity small small don give u small rep  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:34pm On Jun 07, 2010 |
Wey papine? Why the guy dey always express him stupidity in abundance?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 7:48pm On Jun 07, 2010 |
^^ Offtopic post guy!!! WTF u posting jokes for? You wan make them lock this thread? The jokes no funny sef. . . abeg take style warn yasef |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:17pm On Jun 07, 2010 |
Na smack i smack u. . . but the effect on u be like slap  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:04pm On Jun 07, 2010 |
Why I go even wan slap skeleton like u. . . i no ready to go jail for manslaughter jo  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:56pm On Jun 07, 2010 |
E be like say the effect of my last slap don wear off. . . take ya time abeg |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:51pm On Jun 07, 2010 |
E be like say u know me pass my mama  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:17pm On Jun 07, 2010 |
dani1luv: hehehehe yo u nor fit moderate forum  I go ban many people if i be mod. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 11:23am On Jun 07, 2010 |
Not funny, Studio. . . please revise joke and recomment  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 11:09pm On Jun 06, 2010 |
Dyt: Di ke le ooooooooooooo 
You don chop today?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 10:28pm On Jun 06, 2010 |
Why u come dey para?  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:40pm On Jun 06, 2010 |
^^is that why u are sagging and limping? or u dey try bounce ni?  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 1:22am On Jun 06, 2010 |
i can't be in the same category with those riff-raffs  |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by D1KeleVra(op): 12:39am On Jun 06, 2010 |
. . . can i pass?  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 12:37am On Jun 06, 2010 |
except me shey?  |
Jokes Etc › Re: Read This Joke. . . Its Very Funny! Lol by D1KeleVra(m): 12:35am On Jun 06, 2010 |
Kunbee: Useless bois  na ya kind bois be that. . . my kind swagga too much for u[quote author=tayo_ast link=topic=455030.msg6159665#msg6159665 date=1275768839][color=#00688B] your jokes r too expensive. I understand u better now, u know
**salivates**[/color][/quote] Ape! Hungry animal |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 12:32am On Jun 06, 2010 |
Kunbee: See is scalawag
Okobo ni e  u sure say na wetin u wan talk be this? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:30am On Jun 06, 2010 |
e don tey wey i don slap gidson  |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by D1KeleVra(m): 9:41pm On Jun 04, 2010 |
^^daddy showkey. . . carry swagga go one side first |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by D1KeleVra(m): 9:02pm On Jun 04, 2010 |
*mtcheww* |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by D1KeleVra(m): 5:25pm On Jun 04, 2010 |
^^. . . and ignorant  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:28am On Jun 04, 2010 |
HA! My kpata  |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 10:21am On Jun 04, 2010 |
[quote author=tayo_ast link=topic=390811.msg6149938#msg6149938 date=1275642910][color=#00688B] whoever d admin is, (s)he does not av ANY right 2 barge into OUR thread!! we deserve better, u know
**no offense**[/color][/quote] *scoffs* ^^heh?! I don't know o. . . ur on ur own  |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 10:11am On Jun 04, 2010 |
[quote author=tayo_ast link=topic=390811.msg6149887#msg6149887 date=1275642437][color=#00688B] SUBORDINATION!!
its good. y'd he lock OUR thread anywayzzzz??[/color][/quote] That's a complaint i'm behind too Mods, we demand answers |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 10:00am On Jun 04, 2010 |
Ehn! See liver. . . Seun lock thread. . . Dani open am again  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:53pm On Jun 03, 2010 |
Na like this ya wife be
|
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:52pm On Jun 03, 2010 |
^^Na like this u be
|
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:22pm On Jun 03, 2010 |
Wey Dani! Make the guy take time o! I swear i go vex  |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by D1KeleVra(m): 9:28am On Jun 03, 2010 |
Your zipper dey open |
Jokes Etc › Re: After the Hangover by D1KeleVra(m): 12:08am On Jun 03, 2010 |
;d |