Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 4:40pm On May 26, 2010 |
^^Cut that bull*ish misyarns |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 3:59pm On May 26, 2010 |
^^Abeg follow my foot steps and Stay on Topic. . . it pays  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 3:57pm On May 26, 2010 |
Sylve. . . why u letting ur destiny down? |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 3:52pm On May 26, 2010 |
so na all those pudgy men with man-b0obs u like?  |
Jokes Etc › Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 3:32pm On May 26, 2010 |
marcelino: D1, na u cal am bouncer, i no dey there o!  People still dey fia dwarfs for this age and time?  |
Jokes Etc › Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 3:28pm On May 26, 2010 |
^^Na the rickety chair wey "king" pharoh dey siddon untop. . . so back to the question. . . u be winchie-winchie?  |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 3:27pm On May 26, 2010 |
Apart from the "No Eating" and "No Noise" stickers wey them put for door. . . u nor see the "No Barbaric Behavior" sign? abi u be midget? |
Jokes Etc › Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by D1KeleVra(m): 3:20pm On May 26, 2010 |
bahaha  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:13pm On May 26, 2010 |
I won't even say *ish |
Jokes Etc › Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 3:08pm On May 26, 2010 |
^^this one wey u open eye like winchie-winchie. . . u sure say we safe? |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 3:06pm On May 26, 2010 |
^^na why u come dey shout be that? u no know say na library be this? |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 3:05pm On May 26, 2010 |
Lysaa, what's the meaning of this misguided accusation? Retract within the next 24hrs or face the penalty of you actions as well as your words  |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by D1KeleVra(m): 9:03pm On May 25, 2010 |
Sister, when u don calm down, make u hala. . . i get one war wey i suppose finish somewhere |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:56pm On May 25, 2010 |
You too like to dey claim thing wey get too much rep. . . abeg the name, "Dayo" isn't for the masses |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 8:53pm On May 25, 2010 |
gidson12: abeg i no get time 4 street urchin like u now, pls move your deranged self off make i see road  If i sound that your dirty head. . . RAM!chamotex: U want make I ban u too? Oga sir! No be like that na  |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by D1KeleVra(m): 8:51pm On May 25, 2010 |
tanimz: Holy Lord! 
You don dey see Dyt??!!
Wetin she give you chop?  JESUS!!! Take ya time honey-pie! |
Jokes Etc › Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 8:20pm On May 25, 2010 |
wetin? i go call sylve make him come open ya head with bottle o |
Jokes Etc › Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 8:16pm On May 25, 2010 |
Can u step back please?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 7:54pm On May 25, 2010 |
^^comot. . . u be mod for hia?  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 7:23pm On May 25, 2010 |
Na wetin i wan make him do. . . i wonder why it's gone on so long *ptcheww* the mods dey fia me. . . i too bad  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 7:21pm On May 25, 2010 |
^^ You well so? |
Jokes Etc › Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 7:20pm On May 25, 2010 |
marcelino: D1, na u cal am bouncer, i no dey there o!  NO be u post the joke? You come dey fia! *ptcheew* nothing wey that guy fit do jo!  |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by D1KeleVra(m): 7:15pm On May 25, 2010 |
cos i'm seeing u babe!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 7:10pm On May 25, 2010 |
jeythunder: D1KeleVra was sitting on a park bench munching on one candy bar after another. After the 6th one, a man on the bench across from him said, "Son, you know eating all that candy isn't good for you. It will give you acne, rot your teeth, and make you fat." D1KeleVra replied, "My grandfather lived to be 107 years old." "Oh?" replied the man. " Did your grandfather eat 6 candy bars at a time?" "No" replied D1KeleVra , "he minded his own fhucking business!!" YAAA! I'm that RUDE!  |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 7:08pm On May 25, 2010 |
lysaa: D1KeleVra is a perv! wetin come cause this wan na? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 6:54pm On May 25, 2010 |
lysaa: so? what's your problem if someone patronizes wheel-chair? hv u stopped using crutches? aunty take ya time o! |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by D1KeleVra(m): 6:52pm On May 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 6:52pm On May 25, 2010 |
gidson12: where is BEN sef e be like say na stewpid queshuns u gbadun pass  |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 6:50pm On May 25, 2010 |
sylve11: ask the mushroom  ur head be like mushroom. . . taliban n!gga! |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 10:20am On May 25, 2010 |
You sure say u dey NL HQ abi u dey branch office for mushin?  |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 10:19am On May 25, 2010 |
hectorswag: ehn ehn!! i for say!!! that explains everything nw 
By the way, my name's [b]Hector, the swag's jst a tag[/b]  So? Na complaint be that? |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by D1KeleVra(op): 10:09am On May 25, 2010 |
Oga Dani. . . You talk say you go lock the thread last last. . . Ben talk say make I post more jokes. . . i sense some conflict here. . . wetin i wan do now? heh? |