D1KeleVra's Posts
Nairaland Forum › D1KeleVra's Profile › D1KeleVra's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 428 pages)
hectorswag:lol ![]() |
@Dani. . . the joke is on-topic. . . the thread BEEEEGS! TO BE DERAILED. . . . wetin na? |
[quote author=Ben-10 link=topic=451088.msg6090053#msg6090053 date=1274777673]Kolo ![]() Dickele, post more jokes as this thread goes on and fun should be made out of the jokes only. Only the chat thread at the top of this section is dedicated to chats and offtopic posts. If this is not adhered to, thread will be locked.[/quote] Na here kasala go bust o! ![]() |
doggyall: Click on the "Report to Moderator" link, and I would personally look into it. . . are reports are automatically directed to me. Thnx But I would have to get LOVEMAJEK's side of the story to see who did what. Paste the link here also. ![]() |
*gigglez* ![]() |
With all the bacteria in ya mouth u dey open ya mouth dey spread disease no manners |
dani1luv:You dey vex? Opening an offtopic allowance thread isn't against the rules na. . . as long as we stay on topic here. . . no closure so no vex me abeg |
See me see trouble o! |
Am i ya hubby? Abeg go market go make some money wey u go use bail studio for soljo hand jo! |
wetin na? ![]() |
LMAO JUDAS!!!! ![]() |
[quote author=tayo_ast link=topic=451088.msg6088204#msg6088204 date=1274734878][color=#B03060]D1, for d 1st tym in your career, u were able 2 think outta d box! Lemme c d mod dat 'll come and complain[/color][/quote] . . . who born them! |
gerraway u! wheel-chair patroniser |
. . . and the two pot-heads shall become one abeg waka pass, fast |
hope no get hope for her. . . no waste ya time |
she don pass them |
You well so? Abeg nor dey shout my name jo. . . person go think say somthng dey happen for hiatanimz:You know?/? In fact. . . wey the nearest mod sef? Make I play with am small ![]() |
no mind am. . . na the dry thing she dey smoke dey cause all these misyans |
Before!? Chief like me ![]() |
^^u don start to dey smoke dry goat sh!t again shey? ![]() |
Abeg clear go sidewalk my convoy dey come |
Babe. . . the only thing I dey fear na my ULTRA-violent reaction. . . i no wan cause war+riot for NL. . . it's so peaceful now don't u think how guy man like me wey get connections go fia small small moderators *pscheww* |
Yo mama so old na Nike Air Jesus she get |
lol no mind me jo! i jus wan find small toruble ![]() |
Dyt: Okay. . . no, he also heard the rat in the kitch screaming where the f! is that f!ing pussy cat. . . it was obviosly on some Viagra. . . u happy now? |
Then? |
^^ with that ya bow-legs. . . no make me laugh abeg ![]() |
I'm okay ooo! I just wan open some offtopic thread before them ban me ![]() |
JayZ sef wan invest the n!gga like good thing |
lmao @ Topic ![]() ehm but Ben. . . na man chest u like? why u no wan make the bosoms nia u? ![]() |
*strolls by, whistling idly* |
Poster be runaway patient ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 428 pages)




so no vex me abeg
