D1KeleVra's Posts
Nairaland Forum › D1KeleVra's Profile › D1KeleVra's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 428 pages)
@Studio: don't be a dunce! |
Your point? ![]() |
ah ah! how u take see that midget for this crowd? abi una dey the same level? |
maga no need pay ![]() |
u be beast i swear. . . like ur hubby ![]() |
. . . the question is, must she growl? Abi na her stomach dey growl sef? Studio no be correct family man ![]() |
shai u cash me |
femmy2010:^^ You don miss road. . . u never see wetin she do studio? You wan add on top the existing 32 shidlren? ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=373124.msg6035295#msg6035295 date=1273836774]Lol. . . you're welcome. Don't give attention to that guy chewing gums like a goat.[/quote] see your bend bend leg. . . na me be visibleD for the mean time womanizer. . . u think say na woman lol This thread is a dedication to ya life. . . TATAFO!!! |
u well so? doctor never read ya case-file shey? ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=373124.msg6034966#msg6034966 date=1273833983]shut up! Ewu! This was the flash. . ![]() Blind thing. [/quote]lool u for say na. . . cos i be big boi! ![]() for the record i don't earn a salary. . . don't be a wise as$. . . neither do i earn wages |
dani1luv:. . . follow am wia? ![]() |
lol denzu! my number no dey public listing. . . who u be? ![]() |
^^no mind the militant ![]() |
^^def. |
. . . may ur youngest child not shake head for u |
una well so? |
not just any goat, u ram. . . :oshodi:::goat: recognise bwaaaay!! |
take ya time. . . i dey take God beg u |
hmm, u called me by my full name. . . this must mean ur serious. . . why am i like how? ![]() |
You don dey vex me. . . if u must copy and paste, get it right. . . wey the smiley faces? ![]() |
No vex. . . the 'guy' wey dey stalk u go free u for night fall |
mhen. . . u really need to get on some meds. . . it's called a shadow, ur shadow. . . not a stalker. this is really critical |
I wan'a high-class chic, like beat fm's rhecks so i chase the checks, 'fore i chase the s3x// 'cos if yo' pocket don't flex, she goin' be your Ex and you don't want that, no, u want her in your Lex.// No vex, no stress, she's just after the that NEXT, Coco Chanel, Madeleine Vionnet;// Gucci, BB'S, she don't want next best; Luggage is in excess, when leaving LAX// She likes that ice so bright like the galaxy, and she'd stay on your team, if your doe's like 'em becks'// She wan' a new Lexus, reply twits from Kim Simmons You ain't got the money, homes, you'd be facing your demons// She'd be out like a new born, you're all alone in your wagon thinkin 'where have I gone wrong', and with no lady to bang on// You see your aim's been all wrong Chased the s3x, now they both gone |
^^If to say doctor don read ur case-file u for no make that comment ![]() |
^^ hey man! i found out earlier that the NL database was like reset to some earlier back-up point or somthng other. . . was a like dissappointed that some moderator would be so little as to delete posts. . . until i found out it was not so. So I take back>> D1KeleVra: |
lol didirin |
^^ lol why u come add wicked na? |
lol no na sylve get the bow leg. . . i dey always see am dey run catch molue for morning |
flexystar: i beg ooo i no be albino |
Studio CFR:efcc never carry u? u go buy mai shai food when them come carry papine shey? |
^^see as ur teeth get space like bow-leg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 428 pages)

how u take see that midget for this crowd? 


