Dada22's Posts
Nairaland Forum › Dada22's Profile › Dada22's Posts
Tayo-D:my Broda, Argies dey deal wit us oooo Even Siasia boiz don slow down, another goal jst dey smell 4 our goal post |
nateevs:sharap there i no dey watch da match again, naraland don hook me, una notice say Argy boiz don dey waste tyme? |
change ur strategy boiz, simply break dem legs, dey go tire |
dese Argy boiz ehh!!! see gooooooooooooooooaaaaaaaaaaaaaalllllllllll! Its not ova sha. Yar'Adua u still dey watch? make dey no take ova ur position oooo, In Shalah |
presido1:Yar'dua u dey watch?u go pay dese naija boiz well well oooo.See ur face lyke eczema patient ![]() Up Naija.Our keeper is doing well too. |
half tyme, Let da better side win, ref. must not take sides, UP NAIJA I must say dese Argentine boiz r gud oooo but naija boiz play mature game jare, wat do u fink? |
dis place is f u c k i n g crazy ![]() LMFAO |
Epiphany:oga u wan cause katakata 4 beash? u wan see black yashissssss 4 beash, i dey imaging naija girls' FAT asses in public, hmmmmm |
bad boi agaba u just go bring dem yash post 4 here, well mi,i fit commot eyez 4 some abeg post som more ![]() |
amazing story sha, if dis dead man has arisen, may God be wit him, make una leave dem alone ![]() |
10yrs ago wldy go 2 church?? |
Hey House, wat Truth2 is sayin is correct, i hav a friend @ Madonna & its bad news all through its not easy 2 understand until u find urself in such a place den u can tell beta, i heard da Rev. Father increased da fees to 350k per session witout consulting da parents, on hearing da news,a parent collapsed & was rushed 2 da hospital. i suggest NUC shld check da school's activities 2 ensure orderliness, |
Hmmmmmm, These Haters sef, una no go rest untill person do something drastic, the oda day,i heard Emeka Enyiocha 's gay,i argued untill i vex commot, now it's Desmond Elliot, Me as i luv women reach,i go still hear say me na gay.That day i go shake dis earth, i go show dem say i be woman-wrapper all these girls wey dey carry rumor about,i go chyke all of u & una must fall, gay 'll not be interestin 2 speak of again, |
i havnt seen da song, can som1 post da song so we can see ![]() ![]() ?? |
stella 's da BOMB, da rest r just guns ![]() |
da show reminds me of mi watchin one of those dem naija football leagues, i only look @ da TV wen i hear someone screeming. these guyz just make me dull. am watchin da show ryte naw,but am glued 2 ma PC lol, |
sshh!:@Ssh!, smart observation me i suspect 9ice don score goal b4 match begin, but i respect him 4 not takin after 2face, HAPPY MARRIED LIFE MAN, You R 9ICE!!! |
![]() HEY!!!! NAIRALAND NA WA ![]() |
try gettin real KNOW THY SELF |
![]() take charge man ![]() |
i've not lived any life sef.no best,no worst moments |
20 1st class! dat's great, Congratulations! |
orangotan |
hmmmmmm, afta marraige,da sign "no ex's please" shuld be displayed a very gud example 's mi & ma ex, she's engaged but she claims 2 be madli in luv wit mi i've managed 2 avoid her demands[u guess'd ryte], i jst 1da wat 'll happen wen dey eventuali get married, |
"with you" by Chris Brown ![]() |
dey r both ok, ehm but sasha is prettier, |
celebrated wowo/ug celebs: 1.ZEAL!! 2.OMO BAba 3.OBASANJO! 4.JERRY Amilo 5.EMPRess njamah |
MA HOUSE IS FREE & GUD 4 AN ACTING LOCATION, SO LET INI OR ANY ODA FYNE ACTRESS COME ![]() |

[color=#770077][/color]
take charge man