Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 167 168 (of 457 pages)
Ilaumoh:Oyel na oyel my brother but no be joke I dey oh. |
I pity the innocent citizens. These morons wey their houses dey on fire dey pretend to wan quench another man own. Clueless Dundee United leaders. |
Incomplete list without me in the picture. |
I concur. |
The girl obviously didn't see him as a boyfriend the whole 5 years gone... Oga was in a relationship with himself. |
Either of una papa play away game. |
Hmmm This is huge, worrying, and calls for alarm indeed. You guys need to "be calming down" and get back to the basics. Make una take am easy and enjoy the lil things of life while you still have some breath in you. If any of una fall sick now and on the verge of death no be all these ones una go dey worry about again oh. Quit putting unnecessary stress on yourselves and each other. Life na jeje |
Isn't this going to be some scare financial resources flushed down the drain without the overdue and requisite reforms needed within the larger Police force? I'm just wondering out loud. |
joepepsy:May your life and that of your entire lineage lack any direction, be filled with chaos, zero security, and leadership as those states in the North, and indeed the entire country is being run. May you entire lineage get wiped off through beheadings with no one to come to their aides because you thrive better in insecurity. May the women and kids in your lineage be wiped off the face of the earth by insecurity and.violence because of a lack of leadership. Thunder fire you asswipe. |
Good constituency project. Dem for test the ropes for him hands and legs. The guy even resemble female goat wey just born. |
Huh? Disappear go where? Dem don chop aduro na, the next thing na for the babes to go meet their madam begin do their prostitution work, while the guys enter street begin hustle. Anytime police kpake dem, run their fingers na back to camp. Nothing spoil. |
Cool and down to earth man. |
He is a thief 5x Na Oshiomole talk am. |
Elegbegbe children.... |
What did he steal from the Nigerian authorities that they are fighting to have him? Useless people. |
Na to build one big cage or zoo then begin to dey arrest everybody wey don serve in one capacity or the other and suspected to have soiled their hands and throw dem in there. I go give dem chance to list out all their properties, accounts, and where there loots are stashed. I go confiscate every one of their properties traceable, and might agree to a deal to spare their lives for making a refund to the state's coffers or else na death I get for dem. I go immediate set up a constitutional review committee made up of youths and the future of the country from every region to come decide what should be contained in the constitution and the parts to be expunged. Before taking over the reins of government, I would have tinkered with a mock constitutional review committee with the youths to give us an idea going forward. The armed forces will be rebuilt to show in practical terms, national Armed forces with a good tinkering to forestall an easy rebellion. Restructuring and returning to the regional government will be immediate. All these musicians wey dey sing rubbish about nyansh, bitches, and praising/glorifying yahoo yahoo will be banned from our airwaves (radios and televisions). So many things go change oh. |
We know... It's a dead and buried marriage of strange bed-fellows which was before now hanging on a loose thread yarned by a phantom anti-corruption crusader who is gone MIA obviously. The party is dead and buried. The likes of Oshiomole are only just putting a lid and a headstone on the grave. |
Na lie before? |
I shed a tear. People who are healthy, and able to move around freely without let or hindrance do take this rare gift and privilege for granted. When you go to hospitals, you'd see life and the gift of sound health as truly a gift to love and to cherish all the time. |
She orchestrated history with her phone's camera. Amazing feat. |
My brother, this your matter na pidgin English go sweet to take shook mouth put. Why you go allow this kind thing from the onset come reach this level of no return. E dey obvious say your wife go don show you some of these her okiri behavior before una marry come begin dey born small small shekele pikin dem but like most people, your mind been dey tell you say una go sleep wake up one day and she go turn to angel. If that kind thing even happen, you no go pick race without shoes? My dear brother, the truth be say, you leave monkey hand too long inside plate of soup and e don dey resemble human being own. Your wife be like fish wey dem don bend come roast wey be say you no fit stretch am make e no break, and if no be because of the pikin dem wey una don bring enter the world, na to just pack your things even if na just your few clothes for bag and waka far leave this kind woman because my mind dey tell me say she no fit change again. E get one parable wey I dey always tell people. The parable na " e better say person no get wife for house than to get the one.wey go dey make you fear to go your house". Sometimes you go dey some kind beer parlor, you go see man siddon alone with him suit and tie half-loosened dey cancel beer like say dem go soon ban am, come begin dey gaze into space for the most part, na dese kind women dey pursue dem oh. Ask people wey be shakademus, beer no dey sweet to drink alone. My advice bros be say, as you reason the issue of moving out for sometime so, I support you. Just waka comot small but make you still dey do your bit with the kids and your other responsibilities. Na dese kind women dey forget knives inside their husbands body. E dey too obvious say she no love you sha. Women no dey fit insult and disrespect men wey dem love anyhow like dis. Hold tight bros, wetin dey hot must cool down one day. |
I laughed hard upon reading that trash conjecture of a news by the nation news wey wan cash on this trending news for clout. The nation news report is nothing but a truckload if trash as usual. They are just trying to cash in on the news to report something. Did it even make any sense to anyone honestly? What crime did Hushpuppi commit in Nigeria to warrant him getting sent to Nigeria to face charges? You thief $1 from an American na wahala not to talk of say you enter their government. You die well for their hand be that. They'll treat you as a terrorist. Financial terrorist that is. Hushpuppi and his thieving lazy arses go tey for market. E don get free US visa to Yankee wey him dey avoid since. |
Deadly shiit But my family get the anti-venom and treatment. Sadly, religion and age prevented me from asking to be shown the herbs those days in the village. |
Make una never end the list oh... E never finish. |
E be like say me and dem Hushpuppi qualify oh. We were born and raised in Nigeria but we go school of bad things for abroad. ![]() Aunty, e be like say Naira Marley meet your criteria. |
Each and every single one of African cultures and traditions had been to satisfy a very greedy and selfish crave by some deviant/voyeuristic old men. |
That should be an Adder or Viper. Dangerous reptile. You go now say na snakelets full that him belle so... Yuckiesssss |
vikkimimi:The nation news report is nothing but a truckload if trash as usual. They are just trying to cash in on the news to report something. Did it even make any sense to you? What crime did Hushpuppi commit in Nigeria to warrant him getting sent to Nigeria to face charges? |
I laughed hard upon reading that trash conjecture of a news. You thief $1 from an American na wahala not to talk of say you enter their government. You die well for their hand be that. They'll treat you as a terrorist. Financial terrorist that is. Hushpuppi and his thieving lazy arses go tey for market. E don get free US visa to Yankee wey him dey avoid since. |
Okay |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 167 168 (of 457 pages)