Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 457 pages)
Don't be gullible. There's no free money anywhere. This is the height of greed and the reason why people fall prey to these cheap scams. |
Envy and jealousy is all I smell and see. Who gave the yardstick on how to dress as a city or township person. Abi na who get right to judge who beautiful and who no beautiful. |
Adakintroy:Wow... This is obviously how you talk to the people who had the unenviable responsibility to have brought you to this world as a nuisance factor. Just a #50 condom, the bitch taking your sperm in her teethless mouth or up her shiiithole and the entire world would have been saved from a waste like you. |
Exactly how I feel most of the time and my outlook to life. I just don't sweat it too much about life. |
With taxpayers and public funds? Only in Nigeria. Such a clueless man. |
This guy still dey wear this him face mask wey him don dey wear before Coro show face sef. |
They are living up to the mantra of the " violent taking it by force". I see Pastor Righteous there. |
Kashimawo. Siddon look na bingo name. Anything to disgrace that uncouth and power-hungry imp with his thugs is welcome. How the APC still can't see that they are candidateless says a lot about their incompetence, arrogance, and lack of respect for set rules. |
Heartbreaking and negligence on the parents part. |
The idiots never ready release am. Make him kukuma do the one year waka on a free. Na dem go lose plus him huge wage bill. |
psucc:Repent for the kingdom of God is at hand. Let he who has ears hear, for so sayeth the Lord God of hosts. |
Greenland dey lose Billions of tonnes of Ice while Nigeria dey lose Billions of Naira plus innocent lives. Oga Righteousness abeg wetin you want make I tell them here? |
Lol |
Whenever we (the youths) ready for this country, we no need any list or casefiles. Shebi all the enemies of States and thieves dey live among us wey most of us dey hail and sing their praises to high heavens for a morsel in a classic case of Stockholm syndrome. Until we unite to confront these demons by ourselves nothing go change. Na to dey pluck dem out from their houses or wherever we see dem one by one and mobbing them. Who needs a list or the compromised ineffective judiciary? Na the racket wey the present AG office dey spearhead be this. The word dey the streets of Abuja na. Whatever case you have so long as you can part with at least #500m and upwards, that case file will be requested for by the AGs office and that'd be the end of it. Na the matters we dey read here so. Has Nigeria ever had it this bad? What a shame. |
Lol even though say I no see or know wetin happen. |
Just imagine. This guy fit don enter Nigeria dey sample some of our girls of easy virtues wey no dey use eye see anything wey resemble pink man even if na from Papua New Guinea. This is the height of evil and racism. Abi hushpuppi dem don hush this one wey make am dey vex for blacks? This one na biological sexual warfare oh. ICC suppose enter this matter. |
Dat one dey naked like say e go deter Nigerian Police wey kukuma be expert to use bullet naked their victims. Dem get luck say no be for koror dem jam dem na their naked bloodied body with some kind rusty AK and pumpy for dey on top their lifeless bodies with the caption " Idi-Iroko Police gun down trans-border armed robbers in gunfire". If no be Police wey don useless themselves to nonsense tell me why these yeye boys no go obey police order for stop and search if no be see finish. One of the olopa sef resemble my uncle wey CSP for that zone. If you hear how these black men dey waste lives ehn, you go shake your head. These guys get something to hide sha and police dey always know. Dem die well for roger hand. |
It is well. Some other people have their reservations about iconing and revering Gandhi who they claim has some obviously hidden bad sides to his life and times. Na only God dey infallible. |
You have done very well. See as e still be like rainy season toad upon the tummy tuck operation wey e go do. Yeye people. |
Both party/candidates haven't told the electorates what they'd do to better their lives asides "you be thief, I no be thief, you be rogue, I no be rogue, you be robber, I no be robber, you be armu robber, I no be amu robber". |
Boko go help us take care of am before him dream come true |
Even with real-time video evidence nothing go still happen. No be Nigeria again? |
Pride goeth before a...... Na pride dey escort fall from grace. |
This one get mental problem na May that innocent kid's spirit hunt you for the rest of your miserable life. You for allow the innocent baby dey him dey instead of inviting him into this shitty world. May shiit continue to follow you wherever you go from henceforth. You won't have the honor of being called a "mother" but a " murderer". |
I hope the holier than thous see say their Bishop even believe in tradition and their marriages? Talk about giving unto Caesar what is caesars. Some over righteous ones go tell you now say na idolatry forgetting say na that one be our African marriage rites while the one they hold in high esteem is for the whites. Congratulations to the new couple. |
Jeux:You must have seen me in your dreams supporting either APC or PDP. A better Nigeria is all I crave. Failed detective. |
Na wa I like Turkey meat well well especially the wings. |
What do you expect from the comedy central of the world? Make the youths siddon dey look and clap for their collective oppressors. |
Lol.... The useless fraudsters wan chop curse money from you. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 457 pages)