Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 457 pages)
From the abundance of the heart...the mouth speaketh. 50 thazan oh...50 mirrion oh...all na the same 50 dey inside. Apology accepted. |
Go come baba Make dem sha do the servicing of the engine well oh make e no be like one of my guy wey dem send go sevice car for coscharis him branch roadside mechanic to kpake money. When roadside mecho finish servicing come couple car back. ..the parts wey remain for ground many pass the one wey him couple. Come and see gbege |
Wonderful.... You mean say this guy for this photo tell and convince you say him na Esq. And you fall for am? If you be my sister ehn....I no even know wetin to tell you. Naivety almost did you in. Be happy you lost only 14k. Not just about his scruffiness but theres just something off about him from looking at this picture. Perhaps he was in his best of behaviour and looks while he was working on you. Make una dey shine eye abeg |
Muslims don bury people alive tire. |
One of Nigeria's finest gospel talents. |
Eyaaa...and we celebrated my dad's 76th yesterday. Different strokes. Rest on Laloko |
Evergreen terrors |
ArewaWife:For what? It's #500k per person. |
Pamdavou:Dm'd you |
Pamdavou:Drop your number or dm me |
Perfectman91:Leave your number or dm me to give you his. |
Perfectman91:It is indeed much I must confess. He said it is fixed by the consultants. |
ArewaWife:It's #1m split in half...500k each. You'd be amazed at home many people are open to the idea, the terms notwithstanding. |
Got the message below from a friend but told him I wasn't interested. Should anyone here be interested do let me know and I'll hook you guys up. http://nmfbloans.nmfb.com.ng [19:54, 25/03/2021] Anayo: When you fill each person please get the application reference and other infos stated above [19:54, 25/03/2021] Anayo: CBN grant....apply for#1m and get 500k. [19:54, 25/03/2021] Anayo: Indicate if you are interested [19:54, 25/03/2021] Anayo: 50-50 sharing formula with the consultants [19:54, 25/03/2021] Anayo: Send the reference number to me |
On behalf of the bandits and boko boys. |
My fave..McDonald's dey learn work where Burger King dey for my mouth oh. |
A very good one to humble the Kalus |
Lol No do no do wetin bros go collect from E-money go pass wetin that him entire single don sell till date. What a way to force yourself into reckoning and limelight. The guy just set the trap dey wait...e no even care whether na him papa or him mama wan fall put. As the trap juwt do kpakam...my guy dey him lawyer ofgice already. |
Nonsense tripe. It's good to see this forum dead and buried in bits. |
What a country. The only thing we don't outsource or import is incompetence and corruption. We are also the number one exporters of these unenviable skills. |
He only has powers to audit my mothers pot of soup. Useless people. |
This is one fight every Nigerian will love to see take a "top-bottom" approach. |
Machine vs human bullion vans for President and Vice. Manual Bullion van Vs. Automatic Bullion van. What a match made in hades. Nigeria don cast truly. |
Iya ole and son Nig. Limited. Na so I dey use corner eye dey look my sister and her 19 year old son wey dem dey happy say e build house for them. I don talk and advice tire and I don keep quiet before them say I dey envious and say afterall, how old me be when I make money build house too? Not understanding say na wetin my eye don see make me dey advice dem. This matter na shame and disgrace dey always end am if not death sef. Wetin 19 year old dey do, where him see money? Dem say na bitcoin. I say okay na. Professor Bitcoin. It is well. |
10 over 10 shikena....levels don change now. Happy birthday son.. |
My guy don near Libya or Morocco by now. The guy go say him go pay back with interest. Make him just fess escape Bubu fess |
Even she ma no trust the boy. She still dey observe am with corner eye whether the guy wan take advantage of her "simplicity and beauty". |
Na only God fit predict life and the future. Na suicide dey end this kind one but I don't wish it on him. |
It's often times difficult for a spouse to believe or accept that he/she is indebted to the other. It appears more like being indebted to one's self. You haven't done anything wrong madam and it is a good thing that you can do without getting the cash back. For next time sake I'm going to let you in on a secret on how to get your money plus an extra back from a spouse. When he/she might have forgotten about it all, just say : Honey abeg find me so so amount to complete so so thing I go give you back so so time. Make sure say the amount wey you request pass the amount wey him dey owe you small incase na spouse wey sabi price well well make e no go short pay you. When him go wan ask you back based on my above formula, una go come realize say FG no fit owe CBN and vice versa in the real sense of it and before you know it, e go become matter wey una go take dey tease each other and spice up una marriage. I wish you guys well. |
Make dem sha no go chop wetin dem no sabi out of say dem wan play "awoke". |
What a shame...may they both rot in jail. Na by force to adopt? Evil souls.. |
Chai..... My mama wey no too sabi speak grammar say once oyibo tell you say "sorry", make you just know say your case get k-leg. What a shame....tueh... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 457 pages)