Daduke2k's Posts
Nairaland Forum › Daduke2k's Profile › Daduke2k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 105 pages)
Oooohh, i talk am. Bt hey u com bak here, hold ya two ears, make i no hear say u do anytin funny or else i go put ya nyash 4 fire. |
Im no go fit do anytin. I get 635 or 636 body guards behind u. |
Lol. If na me wey dem tel dis tin, i go get serious nite mare 4 sleep. |
Am realy havin serious probs. Most of ma post double up. I ll rectify d prob soon. |
Aboki, u sef. @poster, wait 4 a few months more and get d car, nt 4 fun bt as a necesity |
@pro01, u misd out a name, and a pretty damsel. Pweety. Correct ur list my guy. |
Lai lai, dat one no be 4 Naija babes, i tel u |
How many threads are true on NL ? |
ROFL. Bros e be lik say u nid 607 or 608 lashes of d koboko. |
If na ma gran pa im go cal d poster . Bunkum |
Tanx darl. 507 or 508 flowers 4 madlady. |
Baby, it aint ma fault, am havin a lotta probs lately, we havent power 4 a week now and my comp batt is dead. My phone opera mini dey misbehav, so bear wif me. Soon am gona go 499 or 500 degrees crazy. |

For emphasis |
Psych ward prison break. |
Anwuola m. Chei unu amakwa na a no na lenti. Unu a na e me njo. |
I ll tel u. Go 2 forum and games, under entainment. Luk 4 a topic like dis "1 or 2" read d first page , com bak here and we wil giv u 493 or 494 gbosas. Comprende? |
I ll tel u. Go 2 forum and games, under entainment. Luk 4 a topic like dis "1 or 2" read d first page , com bak here and we wil giv u 493 or 494 gbosas. Comprende? |
I ll tel u. Go 2 forum and games, under entainment. Luk 4 a topic like dis "1 or 2" read d first page , com bak here and we wil giv u 491 or 492 gbosas. Comprende? |
B4 u go learn am finish, u go pound ur eye enter d yam. Hehehehehe |
How abt as earrings. New fashion innovation. Lol |
How abt d other way round, wer wuld d gurl get d punch? |
ROFL. U can it on ur hand if u wish. |
Haha, nice and precise completion. |
Oww, 487 or 488 roses for u swits |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 105 pages)