₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,146 members, 8,444,060 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 02:48 AM

Toggle theme

Daduke2k's Posts

Nairaland ForumDaduke2k's ProfileDaduke2k's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 105 pages)

RomanceRe: Flaunting Of Cleavage, A Trend, Fashion, Seduction Or Culture? by daduke2k(m): 4:31am On Mar 07, 2010
I lov it ,bt wetin i dey see sumtimes na d ones wey don fall finish. I cal it, exausted bobby.
RomanceRe: 4 Men ;) by daduke2k(m): 4:24am On Mar 07, 2010
Ah u dey there my man.
RomanceRe: Niaraland's Prettiest Babe! by daduke2k(m): 9:58pm On Mar 06, 2010
*grabs popcorn and coke*
RomanceRe: Nairalands Hottest Man? by daduke2k(m): 9:51pm On Mar 06, 2010
Am beginin 2 fil dat dis mama-g of a person is one of those mentaly retarded psychos in a sick home. Tufia .
RomanceRe: Nairalands Hottest Man? by daduke2k(m): 9:18pm On Mar 06, 2010
Nawa ooalways postin silly threads
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 9:11pm On Mar 06, 2010
I ve been gon 1596 or 1597 times and i misd ma googles
Jokes EtcRe: ;d Why Most Girls Pant Are Dirty by daduke2k(m): 3:10pm On Mar 05, 2010
ah , its because she knows ur hand will go there , and she want snake wey dey inside am to bite  u
RomanceRe: Is It True? by daduke2k(m): 3:04pm On Mar 05, 2010
yes its true. try am near me make i no give u by force open teeth angry
Nairaland GeneralRe: Pictures Of Naija Girls by daduke2k(m): 2:56pm On Mar 05, 2010
na im be say u get colour blindness. wev can cure u , have an uncle who treats blind cats.   @poster but the babe fine ooo . give me im phone number.
RomanceRe: My S.s 1 Glirl Friend. by daduke2k(m): 2:44pm On Mar 05, 2010
buahahahahahaha, ROFL, oh ma gawwwd. gud bye tooo my dear. lol.
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 2:30pm On Mar 05, 2010
ahh ma heads aches 1546 or 1547 times . been readin a lot lately. sup google darl, misssed u 1548 or 1549 times
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 4:37pm On Mar 03, 2010
goin to bed, c u guyz in 1445 hours . 1446 kisses 4 u googles darl. gud nite
RomanceRe: I Cheated On My Guy And Confess To Him, Is It Wrong? by daduke2k(m): 4:30pm On Mar 03, 2010
oops goin to get ice cream and pop corn anticipating a movie fight
RomanceRe: S*x Tips 4 Boys: Down South (18sl) by daduke2k(m): 4:25pm On Mar 03, 2010
nice, be right back , let me go try it out.
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 4:13pm On Mar 03, 2010
1443 or 1444 slaps 4 u to shut up.
RomanceRe: The Monetization Of Love. by daduke2k(m): 4:07pm On Mar 03, 2010
i cant read the $hit too. ciao.
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 4:00pm On Mar 03, 2010
nna welu wayo , comon, i go give u 1437 or 1438 lashes of koboko now
RomanceRe: What Is The Craziest Thing U Ve Ever Done For Love by daduke2k(m): 3:56pm On Mar 03, 2010
got meself in a cult brag because of the fool, na only thank u wey she give me.
RomanceRe: I Cheated On My Guy And Confess To Him, Is It Wrong? by daduke2k(m): 3:19pm On Mar 03, 2010
chei , una don kill me for here. nne y u dey lie like this nah
joshO:
This is not fair.

You people are being to harsh on @poster. It was a mistake. She said she 'cried' throughout the encounter - even if she didn't tell us how long it lasted - 2, 3, 4 hours maybe?. Do you know that her hands may have been tied throughout the encounter so she couldn't fight back? Perhaps her legs were strapped to adjacent poles, making movement impossible? Her mouth could have been gagged meaning she couldn't ask him to stop or scream for help? It may have been a 'distressing' experience. Phew, nairalanders, be sensitive!!

@poster, kpele jare cheesy cheesy grin
so na rape nah, ok o undecided undecided
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 3:05pm On Mar 03, 2010
rofl. please am in the lecture room , and 1433 or 1434 students thinks hav gone crazy
RomanceRe: Solve by daduke2k(m): 3:02pm On Mar 03, 2010
i dont understand repost wot u mean
RomanceRe: I Told Her But She Never Listen by daduke2k(m): 2:53pm On Mar 03, 2010
u no knw say nite toasting dey swit pass, after the nhite una no go knw una sef again. e get one of ma friends ,mayor , im go chyk one babe for nite party, for mornin d guy just dey hurry me mak i follow go dey meet d babe , im hapy like im win lottery, as we reach d babe caban. im tell me make i go ask if d babe dey around for am , i com go nah, knock for door na im i jam one dirty  gurl like dat wey eczema full im face , c holy ghost wey i shout. as i com bak com tell am say d babe dey house , im jump up run dey go inside d compound, under 2 mins the guy take run komot for the house ,forgeting i was with him. i laughed my self crazy
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 2:29pm On Mar 03, 2010
no mind am, @ googles ,  tanx darl dis 4 u        1427 or 1428 kisses                                           
     
                                                          kisskiss   kisskiss
                                                        kiss     kiss      kiss
                                                       kiss                kiss
                                                         kiss             kiss
                                                            kiss       kiss 
                                                               kiss kiss
ComputersNew Opera Mini Cheat by daduke2k(op): 11:48am On Mar 03, 2010
guyz abeg i need  the free OPERA MINI 4.2 cheat, mine is working no more.
Nairaland GeneralRe: Teacher Hangs Self For Losing Job by daduke2k(m): 11:42am On Mar 03, 2010
ayemhokia, best news journalist of nl. cool cool
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 11:40am On Mar 03, 2010
no baby , even if u invite 1413 or 1414 gurls , non wuld be as interesting as u . u are one of a kind
RomanceRe: I Proposed To Her And She Turned Me Down,what Should I Do. by daduke2k(m): 11:05am On Mar 03, 2010
*sings*run run run , move on with ur life
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 10:53am On Mar 03, 2010
ahh i hope say u go kill 1409 or 1410 mannylexquitoes join .lol. hey guyz we settle the dispute amicably , the first guy to paste 1411 or 1412 flowers getz googles . u game?
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 5:48pm On Mar 02, 2010
U dont 2 go 2 any buka, i knw one shepe joint wer pappylex dey sel kai kai, im go direct u. Yes she ate 1343 or 1344 wraps of fufu wif me.
RomanceRe: I Don’t Feel Like Sleeping With My New Husband! by daduke2k(m): 1:34pm On Mar 02, 2010
Kai walahi, my bruda i getam por burantashi , mak i drink am , i gwo dey pok wel wel
Forum GamesRe: 1 Or 2 by daduke2k(m): 1:21pm On Mar 02, 2010
Aw u slipd up, 1297 or 1298 kisses 2 u.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 105 pages)